Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,645 members, 7,958,955 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 08:07 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yo Momma Joke 4 Pidgin (17907 Views)
Collection of Awkward Moment, yo momma & fool Jokes Updated By (www.ipink.ga) / Yo Momma! / Yo Momma! <Caution: Language> (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 11:32am On May 28, 2010 |
yo momma wey carry packs of cds for purse go watch SATC (sex and the city) |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by goldenisk(f): 12:09pm On May 28, 2010 |
ur mama don cast |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 12:53pm On May 28, 2010 |
Ovwe edo! u nor dey try o!!! wetin u mean by cast? |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by cbase: 1:29pm On May 28, 2010 |
By cast, e mean say either him mama or ur mama, (sorry i don't know which ) don BLOW Blow as in , u know , like Timaya, etc |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 1:47pm On May 28, 2010 |
I'm from delta. .na our lang be dat. .just trying to correlate it with the topic. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by romsky: 2:04pm On May 28, 2010 |
lol |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by sweetliet: 2:08pm On May 28, 2010 |
werin una mama do una, mothers are d pride of d world, i love my mum and i dont know about u guz |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by StudioCFR(m): 2:12pm On May 28, 2010 |
Ghetto chick in the building she no dey carry last at all |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by cbase: 2:16pm On May 28, 2010 |
Eliza i no say u be area. I jst dey folo d thread. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by sweetliet: 2:17pm On May 28, 2010 |
cfr, na who u dey call ghetto pikin |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 2:23pm On May 28, 2010 |
i tire o. .studio come ans. Cbase. .no wahala. .i just dey do long thing but e nor really follow. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by romsky: 2:26pm On May 28, 2010 |
Yo momma is so fat she broke the invisible bike |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 2:28pm On May 28, 2010 |
yo momma stupid. .she use shower baf. .she was brain-washed. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by cbase: 2:30pm On May 28, 2010 |
Ur mama, meet ma mama, cal am fine girl |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by romsky: 2:34pm On May 28, 2010 |
Yo mama so dirty mud look clean 4 her side |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by cbase: 7:35pm On May 28, 2010 |
Your mama tell you Never let a KISS fool u Nor a FOOL kiss u, She kiss once ur the product |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 12:02pm On May 29, 2010 |
LOL, that's hot! 1 Like |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by romsky: 7:50pm On May 31, 2010 |
Basement i hia say na gorilla donate d sperm wey bring ur belle ya momma beg for beans water so tey she born u 9 months after she belleful |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by yesboss20(m): 12:32pm On Aug 24, 2010 |
Your mama old so te her memory dey black and white! |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by blacksta(m): 12:50pm On Aug 24, 2010 |
Yo mama so ugly that she came last in a miss world competition only to be tipped to first position by a british bulldog. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by jokingmary(m): 12:54pm On Aug 24, 2010 |
blacksta: Topic says yo mama jokes 4 pidgin |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by blacksta(m): 12:56pm On Aug 24, 2010 |
jokingmary: Sorry no vex - i no see the title. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by jokingmary(m): 5:51pm On Aug 24, 2010 |
sweetliet: Who is talking about his or her mother here? |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Julietjay(f): 9:24pm On Oct 30, 2010 |
chei una no dey serious shey na ur mommadey tasi lyke dat |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by StudioCFR(m): 3:29pm On Oct 31, 2010 |
sweetliet: lysaa: |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by airbender(m): 9:22pm On Oct 31, 2010 |
yo mama tie wrapper dey find d back pocket. yo mama toto get airport. yo mama fat so tey ur papa dey steal her pant use am dey sew suit. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Lolajoy(f): 9:43pm On Oct 31, 2010 |
Hahahaha Kai i no fit laugh abeg. Make i try sha i no really dey dat funny. Your momma wowo so te them dey use her drive witch 4 una house.So that if any witch come c ur momma 4 door post sho go say"oh! Oga dey here ooooo" |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Lolajoy(f): 9:49pm On Oct 31, 2010 |
Ur momma wowo so te dey stone her give craze man with money.The craze man say" i dudge am,na only craze i craze i no blind" |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by StudioCFR(m): 9:53pm On Oct 31, 2010 |
Your momma is so blessed for chest - so tey her size of bra nor dey market. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Lolajoy(f): 10:42pm On Oct 31, 2010 |
Ur momma short so te she use ladder climb maggi cube. Your momma gather ringworm,ezema,pimples,chicken box n craw-craw 4 yansh.She say she hot bcoz she get the unevented tatoos. Your mama dey train sporty wave n dey barb galax 4 armpit. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by rhemskills: 9:53am On Nov 01, 2010 |
yo momma dey so short sote she lost 4 ur popsy shorts, |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by ashmanpolo: 1:09am On Nov 29, 2010 |
yo momma ugly sote, dem carry am go do juju, d juju reject am begin shout 'una wan carry juju serve juju?' |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Humourous Romance Jokes / School Uniforms For MAULAG Students / Tell Us About Your April Fool Prank Today
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |