Nairaland ForumWelcome, Guest: Join Nairaland / Login / Trending / Recent / NewStats: 1062260 members, 1234266 topics. Date: Wednesday, 22 May 2013 at 07:49 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yo Momma Joke 4 Pidgin (7403 Views)
More Yo Momma Jokes (better Versions) / Yo Momma! / Yo Momma! <Caution: Language> (1) (2) (3) (4)
(0) (1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
| Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hakwise(m): 5:44pm On Jun 28, 2012 |
yo mama mumu sote hin climb NEPA pole to charge her phone......![]() |
| Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Kslib(m): 8:26pm On Jun 28, 2012 |
Your mama huge sote john cena wish her "happy fathers day" |
| Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by derickman: 8:58pm On Jun 29, 2012 |
Him mama dirty sote pigs dey salute am dey talk say 'una na our chairman be that' ![]() |
| Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by derickman: 8:58pm On Jun 29, 2012 |
Him mama dirty sote pigs dey salute am dey talk say 'una na our chairman be that o' ![]() |
| Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Kslib(m): 9:51pm On Jun 29, 2012 |
Your mama black sote shoemakers dey use her blood as kiwi... |
| Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by JusticeSPG: 2:17am On Jun 30, 2012 |
i don die 4 laff hia o. Abeg mek una no quarel jor. B4 i 4gt. Ur mama old sotey her bosom milk don turn 2 powder, u dey bosom feed wit duster. |
| Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Kslib(m): 7:04am On Jun 30, 2012 |
Your mama thin sote she get bone for tongue.... |
| Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Oboi: 5:55am On Nov 22, 2012 |
Dis one no even make sense sef |
| Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by toygod2: 11:00am On Dec 26, 2012 |
Lollest |
| Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by raffite: 3:58pm On Jan 18 |
she fat so tey she stand for electronic scale and the scale reads, "please, no rushing; one at a time" |
| Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Adikam(m): 5:34pm On Jan 19 |
hectorswag: @DANI1LUV & LYSAAlysaa na ur type dey disrespect her mum 4 hauz u cm here dey fum |
| Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by dubezra: 11:30pm On Jan 21 |
@sweetliet:werin una mama do una, mothers are d pride of d world, i love my mum and i dont know about u guz. Ur mama so dumb sote she send u make u come preach 4 joke section.Naughty Lady,abi u bi virgin wey u come dey form virgin Mary 4 here. |
(0) (1) (2) (3) (4) (5) (Reply)
Yo Momma! <Caution: Language> / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find / Is The Great Footballer Ronaldinho Dead? See This!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health Links: (0) (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) Nairaland - Copyright © 2005 - 2013 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See Privacy Policy & Nairalist. 107.22.127.92 |