Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,604 members, 7,958,844 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 05:18 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yo Momma Joke 4 Pidgin (17906 Views)
Collection of Awkward Moment, yo momma & fool Jokes Updated By (www.ipink.ga) / Yo Momma! / Yo Momma! <Caution: Language> (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by ashmanpolo: 7:39pm On May 19, 2010 |
Yo mama old wey be say her birth cerificate says expired |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 11:38pm On May 19, 2010 |
she old so tay wen she fart na dust dey come out. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by Hellustic(m): 8:34am On May 20, 2010 |
check this out, Yo momma old so tay, if you press her boobs , na powder milk dey come outside, 1 Like |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 11:11am On May 20, 2010 |
she mumu well well, she carry cup go watch 'Juice' |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 11:22am On May 20, 2010 |
she mumu so tay dem give am pack of orange juice, she dey look am with all concentration because she see concentrate on d pack. 2 Likes |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 12:41pm On May 20, 2010 |
lysaa: |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by tope3x(m): 2:01pm On May 20, 2010 |
yo mama doll sote, dem dey fight wrestling for TV, she dey cry say make dem go call police say this people won kill demself oooooooooooo ( |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 2:12pm On May 20, 2010 |
she too big, u need to be good at maths to know her weight as she dey stand with legs apart on two different scales., after that u add them up! 1 Like |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by sweetguy10(m): 12:38am On May 21, 2010 |
@ everybody yo mama too ugly sote when they throw her away , away throw her back 4 Likes |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 10:58am On May 21, 2010 |
sweetguy10: @sweetguy, yo momma basically no just get sense |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by papine(m): 11:38am On May 21, 2010 |
@Poster ur mama get swagger oo, she's very tight i must confess, guess who i saw her with yterday* D late pre. Yar'Adua* |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by jokingmary(m): 11:50am On May 21, 2010 |
Hellustic: lysaa: i no fit laugh againi oooooo |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by sweetguy10(m): 11:55am On May 21, 2010 |
hectorswag: Ha he ha E pain you ? Yo mama punana wide sote 12 ten inches rod no dey satisfy her |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 12:27pm On May 21, 2010 |
sweetguy10:eww thats so gross. But if yo momma get sense, she go spank u for exploring an old woman's body. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by xynerise: 12:58pm On May 21, 2010 |
Yo momma thought she was a movie star and decided to do a breast implant to look like cossy Ojiakor. *oops* my bad |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by 2Angels1: 1:34pm On May 21, 2010 |
yo mama mumu so tay when she hear say it dey chilli outside she carry bowl |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by 2Angels1: 1:35pm On May 21, 2010 |
yo mama ugly so tay frankenstein no gree marry am |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by 2Angels1: 1:39pm On May 21, 2010 |
yo mama mumu so tay u too u mumu. yo mama ugly so tay she go strip club dem com pay am to wear her cloth back yo mama ugly so tay she go sign up for ugly competition dem com tell am sorry oo np proffesionals needed |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by ashmanpolo: 4:18pm On May 21, 2010 |
@Poster your mama get swagger oo, she's very tight i must confess, guess who i saw her with yterday* D late pre. Yar'Adua* @Papine, Na your mama go de with yaradua, idiot Yo mama stupid so tay, she de pay Da Grin to shyne her kongo |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 5:33pm On May 21, 2010 |
sweetguy10:yeeeee!! lysaa:@lysaa, I'll just pretend i didn't see that |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 5:15pm On May 23, 2010 |
wetin u dey call yab? lol. dat thing wey u type? Who nor know how far go think say u serious. . |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 8:35am On May 24, 2010 |
lysaa: dis one don dey kolo o |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 10:36am On May 24, 2010 |
sharrap! wouldn't wanna think Yo momma skipped her medication when she was preggy with u. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 12:13pm On May 24, 2010 |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 12:24pm On May 24, 2010 |
u're right my mum wasn't lucky. .that's like hitting a jack pot - by chance. She was/is blessed. I was planned for. .predestined. The whole world stood still in respect when i showed up! LOL. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 12:37pm On May 24, 2010 |
so happy for her so sad for you she could have done better, rather than producing a cortically subilluminated being as you!! You're really adamant & stubbornly persistent are you? well, i have a special medication for mutant breeds of your type!! Just continue |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 12:57pm On May 24, 2010 |
U sre really dumb! if yo momma schooled u well, u'd know when a mother is blessed to have a child, the child is the source of the blessing. Olodo!. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 1:19pm On May 24, 2010 |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by D1KeleVra(m): 8:08pm On May 24, 2010 |
Yo mama so old na Nike Air Jesus she get |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 12:35pm On May 25, 2010 |
hectorswag:Emotional? U have no clue who this babe called Lysaa is so i'd let that slide. . U see the bolded? The spill from the abundance in u? Crap! crap!! crap!!! If i were your momma, i'd get u detoxified. |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by hectorswag(m): 12:45pm On May 25, 2010 |
lysaa:ehn ehn!!! wonders shall never end (babe!!!) |
Re: Yo Momma Joke 4 Pidgin by lysaa(f): 1:00pm On May 25, 2010 |
Ain;t yo momma Kiddo! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Humourous Romance Jokes / School Uniforms For MAULAG Students / Tell Us About Your April Fool Prank Today
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |