Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,411 members, 7,954,629 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 03:09 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dissing Jumia (365 Views)
How Jumia Exposed My Girlfriend / I Bought Car 3k On Jumia Black Friday See The Nonsense They Gave Me. PHOTOS / See The Price Of Sex Doll On Jumia With Huge Discount (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Dissing Jumia by drevantd1st: 8:26am On May 18, 2018 |
I bin won dis Jumia oo upon all the bad things i dey hear about them and i decided to try another market.... I just enter one Spar shop like and i price one small standing fan like that ooo.. Guess how much spar people call the price...dem say na #29,000 I just shock , as i don see the same fan on top jumia and na #25,000. See eh, that 4k wey dey on top fit carry my transport to work for a month... Wetin you think i do?... I just kukuma go buy for Jumia.... Whether Jumia bad or not,,, I don see say dem still better past Spar.. Ma People, before i buy anything, make sure say you check other market wella... I for don dash Spar 4k....
|
Re: Dissing Jumia by girlcode22: 9:04am On May 18, 2018 |
Lol. Spar ni Spark plug ko |
(1) (Reply)
“I Am Not A Wife Material, I Am Not A Feminist” – Lady Says As She Smokes Shisha / Close And Personal: How To Spot A Player In A Relationship? / Any Advice For This Young Man?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |