Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,727 members, 7,820,514 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 04:19 PM

She Think Say I Be Mugu? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / She Think Say I Be Mugu? (3013 Views)

Signs That U Are A Mugu / Before You Say "I Do" Test Drive The Engine / U Be Mugu If U Do All These Things For A Babe In The Name Of Love (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

She Think Say I Be Mugu? by Nobody: 3:56pm On Jun 06, 2010
[b]I dey wonder why these girls wey dey use me pose b4 dey run after me these days. I no too hold cash back when i dey my university and all these girls dey always yab me and make fun of my clothes. E get one evening when i wanted to attend a dinner organized by my department. as e reach dance time, see as all of dem dey run comot anytime i ask dem for dance. all of dem go just point me afterwards dey use me laugh. e reach one time wey my classmates dey call me the clown eunuch of our department. E even get one wey dey overdo am. anytime i wan follow am talk for class, she go shun me. The thing wey she do wey pain me pass na say one afternoon wey we all dey wait for our lecturer, i come wave am. she come yab me infront of everybody, dey talk say she no dey relate with paupers. omo she as shame catch me dat day. na so she and her friends dey laugh me. Even other members of my class dey laugh. some guys dey yarn me say make i no let am go scot free like dat, but when i no listen, as the insult pain me enter my very core, they started calling me mumu and being too soft.

Fast forward a few years, and i don manage to arrange myself. i was lucky to be retained where i served. I started out as a SW compliance monitor in one company in Lagos, and as time passed, i dey clean up small small. I manage renovate my life from the one i get for school. I was managing myself jeje amd enjoying my life, but not being extravagant. One tuesday afternoon, one of my friends from skool days called me and said some of our classmates back in skool were organizing a get together and that we should move there together.

Dat weekend, we got there around 7pm and met with many of our classmates. everybody had changed over the years. I met a few of those girls wey dey always make fun of me and all of them were very surprised at the transformation. even the one wey yab my ego dat day was there. i no wan too overdo things, but the organizers talk say make we talk come mention where we all dey right now. i yarn my own when e reach my turn, and we were all later told to enjoy ourselves. all thru that evening, i just dey mingle with everybody as e be like say everyone wanted to know what i was up to. I mean e no easy make person wey dem dey call class clown dey fresh up like dis(their words, not mine).

Na so everybody come dey exchange cards, na ihn a few of those babes come jam me for where i dey. na so dem dey flirt dey try do everything womanly possible. most of dem collected my number. Later when i wan comot, na ihn the girl(the one wey yab me back then, i'll call her rita) catwalk meet me for where i park my ride. she said she was really surprised and happy to see me again, and she enjoyed our conversation that night, all the while as we dey talk, she go laugh, use style touch my arm, brush away imaginary dirt for my jacket, come dey use her fingers dey touch her cleavage wey dey show on her low-cut blouse, dey play with her hair. When my friend comot, she talk say she wan make we see again sometimes, come comot her business card from inside her boobbie. she talk say make i call am. she ended by telling me she would be expecting my call, come kiss me on my cheek b4 she left.On our way home, my friend dey yarn say he saw what happened between both of us and this is the time for me to pay her back for all her insults wey she dish and her firends dished out to me back in skool, say make i no lose this opportunity.

to cut long tori short, the babe has been calling me regularly these days. although i've seen her only about twice afterwards, she don dey act like say she be my babe. she don dey ask when i go invite am come my house make she come spend the weekend with me(she stays in ikeja, i live in gbagada). Severally, she always asks me whether any of the other girls have called, and if i ask her why she dey ask, she go dey vex, dey tell me say i dey hide things from her. Even some of the other ones dey call me, dey yarn me say the girl don dey tell them say we dey date. i dey feel say this girl wan dey see me as mugu.
[/b]
Re: She Think Say I Be Mugu? by Nobody: 4:01pm On Jun 06, 2010
We geddditttttt, you've made it and the girls are calling, do you want a medal and some price-money for that? grin grin grin Bask in the attention and keep things moving.
Re: She Think Say I Be Mugu? by Nobody: 4:03pm On Jun 06, 2010
Ebonyeyes, i no dey pose or brag, i just dey talk my own dey wonder why the babe dey think say i am now worth her attention when she don diss y ego in the past severally.
Re: She Think Say I Be Mugu? by KennyG6(m): 4:03pm On Jun 06, 2010
Ebonyeyes:

We geddditttttt, you've made it and the girls are calling, do you want a medal and some price-money for that? grin grin grin Bask in the attention and keep things moving.
ha ha ha na fight grin grin
Re: She Think Say I Be Mugu? by Nobody: 4:10pm On Jun 06, 2010
metalgear:

Ebonyeyes, i no dey pose or brag, i just dey talk my own dey wonder why the babe dey think say i am now worth her attention when she don diss y ego in the past severally.
Maybe she has selective amnesia and cant remember you being broke and all. You on the other hand know whats up and I advise you run in the opposite direction from opportunistic women like these young ladies.

Kenny_G:

ha ha ha na fight grin grin

Look babes im tired of people fishing for compliments on NL. Its just like me saying "God what is the world coming to, cant a girl leave her house without horndogs cat-calling" Do you gedddittt now? grin grin
Re: She Think Say I Be Mugu? by KennyG6(m): 4:13pm On Jun 06, 2010
Ebonyeyes:

Look babes im tired of people fishing for compliments on NL. Its just like me saying "God what is the world coming to, cant a girl leave her house without horndogs cat-calling" Do you gedddittt now? grin grin
oh yeah i get it, he obviously hadnt heard about you before posting, else he wouldn't have grin grin grin
Re: She Think Say I Be Mugu? by blackmann(m): 4:35pm On Jun 06, 2010
Man yi, be very careful with these kinda girls, especially the one that is trying to dominate you. this situation has happened to me twice in the past and all they wanted was someone to lavish cash on them, and when that was no longer forthcoming, they ran away. One of them now calls me regularly from naija telling me to send her some dollars, that she has quit her job and is broke. dollars ko, shillings ni.

1 Like

Re: She Think Say I Be Mugu? by lizzybabe1(f): 4:42pm On Jun 06, 2010
Ebonyeyes:

Look babes im tired of people fishing for compliments on NL. Its just like me saying "God what is the world coming to, cant a girl leave her house without horndogs cat-calling"

Nice idea for my new topic! ***runs off to start a topic in Romance section titled: "God what is the world coming to, cant a girl leave her house without horndogs cat-calling"***
Re: She Think Say I Be Mugu? by KennyG6(m): 4:44pm On Jun 06, 2010
lizzybabe1:

Nice idea for my new topic! ***runs off to start a topic in Romance section titled: "God what is the world coming to, cant a girl leave her house without horndogs cat-calling"***
ha! as long as u credit me sha
Re: She Think Say I Be Mugu? by Nobody: 4:47pm On Jun 06, 2010
lizzybabe1:

Nice idea for my new topic! ***runs off to start a topic in Romance section titled: "God what is the world coming to, cant a girl leave her house without horndogs cat-calling"***
grin grin grin grin The bitter guys with anorexic egos will bash you to death because they know hot girls probably stump on their egos on a regular basis tongue tongue tongue

Kenny_G:

ha! as long as u credit me sha

Is you kurazy? I wrote that grin grin
Re: She Think Say I Be Mugu? by KennyG6(m): 4:50pm On Jun 06, 2010
Ebonyeyes:

Is you kurazy? I wrote that grin grin
and who prompted you? you wrote it in response to my post
Re: She Think Say I Be Mugu? by Nobody: 4:51pm On Jun 06, 2010
Kenny_G:

and who prompted you? you wrote it in response to my post
grin grin grin You were not the brain power behind that sentence though. grin grin
Re: She Think Say I Be Mugu? by KennyG6(m): 4:54pm On Jun 06, 2010
Ebonyeyes:

grin grin grin You were not the brain power behind that sentence though. grin grin
as usual i bring out the best in you, this is just another instance
Re: She Think Say I Be Mugu? by Nobody: 5:02pm On Jun 06, 2010
Kenny_G:

as usual i bring out the best in you, this is just another instance
Great so you are now taking credit for my brains now huh? Incredible grin grin grin
Re: She Think Say I Be Mugu? by KennyG6(m): 5:03pm On Jun 06, 2010
not exactly, just what comes out of it from time to time, grin
Re: She Think Say I Be Mugu? by Mckayla: 5:04pm On Jun 06, 2010
Emimen, brad pit, and hundreds of now famous people worked at mcdonalds or some. Food place b4 they hit bigtime, nobody thought there were cute back then. This is d way of d world, my friend.

1 Like

Re: She Think Say I Be Mugu? by Nobody: 5:05pm On Jun 06, 2010
Kenny_G:

not exactly, just what comes out of it from time to time, grin
I am indeed speechless grin grin grin
Re: She Think Say I Be Mugu? by Mckayla: 5:06pm On Jun 06, 2010
Why r u even posting this shi.t under romance, its not that u fuc.ked anybody, duh!
Re: She Think Say I Be Mugu? by blackmann(m): 5:07pm On Jun 06, 2010
Mckayla:

Emimen, brad pit, and hundreds of now famous people worked at mcdonalds or some. Food place b4 they hit bigtime, nobody thought there were cute back then. This  is d way of d world, my friend.

So r u saying he should stick with the girl? Lie i advised, he should be careful, but who knows the babe might be for real.

And where else would he have posted it? is romance only about F@kcing?

1 Like

Re: She Think Say I Be Mugu? by otokx(m): 5:08pm On Jun 06, 2010
Guy don't pay her back in her own coin cos its no use; just let her waste time calling you.
Re: She Think Say I Be Mugu? by KennyG6(m): 5:10pm On Jun 06, 2010
Ebonyeyes:

I am indeed speechless grin grin grin
now this wont be the first time one has left u speechless would it?

anyway back to post, grin grin
Re: She Think Say I Be Mugu? by cold(m): 5:10pm On Jun 06, 2010
metalgear:

to cut long tori short, the babe has been calling me regularly these days. although i've seen her only about twice afterwards, she don dey act like say she be my babe. she don dey ask when i go invite am come my house make she come spend the weekend with me(she stays in ikeja, i live in gbagada). Severally, she always asks me whether any of the other girls have called, and if i ask her why she dey ask, she go dey vex, dey tell me say i dey hide things from her. Even some of the other ones dey call me, dey yarn me say the girl don dey tell them say we dey date. i dey feel say this girl wan dey see me as mugu.[/color][/b]
Guy are u still askin what to do?never let this opportunity slip past you,so long as u'r not goin steady with anyone at the moment,pick her up sweep her of her feet & eventually kick her to kerb.She dservs no less,oya kia kia stop thinkin & start actin.
Re: She Think Say I Be Mugu? by Nobody: 5:11pm On Jun 06, 2010
Kenny_G:

now this wont be the first time one has left u speechless would it?

anyway back to post, grin grin
And you are a cocky basteward too tongue tongue tongue
Re: She Think Say I Be Mugu? by invisible2(m): 5:44pm On Jun 06, 2010
Take viagra and bully her for 10 hours one night, then escort her and tell her you didn't enjoy the banging, and that you have fallen in love yesterday with another babe.
Re: She Think Say I Be Mugu? by Striker1(m): 5:52pm On Jun 06, 2010
who else thinks this ebonyeye chick and Kenny G dude should get a room ?!!!
Re: She Think Say I Be Mugu? by kech(f): 6:08pm On Jun 06, 2010
^^^LOL!!! I do! See me trying to make sense of these posts and they are just interrupting the flow with their bantering.
Re: She Think Say I Be Mugu? by Nobody: 6:34pm On Jun 06, 2010
Boohoo to the two people above me Boohoo tongue tongue tongue tongue tongue
Re: She Think Say I Be Mugu? by A40(m): 6:36pm On Jun 06, 2010
Typical 'Back then hoes didn't want me now i'm hot hoes all on me' story this has been on since time immemorial. I'd advise the poster of the topic to hit it and quit it and walk off like Big Papi. No even pay her cab money when she's leaving and tell her your tank is on E

@Striker
Word to Motha!
Re: She Think Say I Be Mugu? by Nobody: 7:22pm On Jun 06, 2010
@ poster,
seeing that your entire post in pidgin, are you sure you really went to a university?
Re: She Think Say I Be Mugu? by Nobody: 7:26pm On Jun 06, 2010
@ poster,
seeing that your entire post was in pidgin, are you sure you really went to  a university? grin grin
Re: She Think Say I Be Mugu? by Sauron1: 7:28pm On Jun 06, 2010
metalgear:


to cut long tori short, the babe has been calling me regularly these days. although i've seen her only about twice afterwards, she don dey act like say she be my babe. she don dey ask when i go invite am come my house make she come spend the weekend with me(she stays in ikeja, i live in gbagada). Severally, she always asks me whether any of the other girls have called, and if i ask her why she dey ask, she go dey vex, dey tell me say i dey hide things from her. Even some of the other ones dey call me, dey yarn me say the girl don dey tell them say we dey date. i dey feel say this girl wan dey see me as mugu.


This is your opportunity to get EVEN with this babe. . . . .Don't you dare waste it.
Maul her half-a-dozen times and kick her out of your life like POLIO.
Women like her deserves no sympathy. Act fast!!!!
Re: She Think Say I Be Mugu? by omega25red(m): 8:03pm On Jun 06, 2010
poster

this is your chance to show that you are matured. you can either date her because to tell the truth you want her or you can let her know that it's not going to happen. people do and say all sorts of things when they are younger and you cant dwell on such most especially since you used the the insults and junk to motivate your self to do better in life. just take it easy if you still like her date her doesn't you will marry her. And most of all you can break up with her anytime you want.

dont let someones childish past make you miss something that might be great in the long run

(1) (2) (Reply)

10 Kinds Of People You Must Not Marry ??? / Is Age Really A Number?? ...we are Confused....please Advise! / Am 14years Old But I Want To Woo My Literature Anuty!! Pls Help.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 62
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.