Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,321 members, 7,954,291 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 04:07 PM

Lol With Element - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Lol With Element (16275 Views)

WICKED! LOL With Me / LOL With Element / Lol With Okija Ft. some Jokers (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (26) (Reply) (Go Down)

Re: Lol With Element by Idowuogbo(f): 6:16pm On Sep 08, 2010
no worries honet , i wud b anxiously waiting on ya ,
y u @ d bar cooling off tink of dat steamy lapdance i gave u d oda day ,
it mite put a smile on dat handsome face wink wink wink kiss kiss
Re: Lol With Element by ElementG(m): 6:20pm On Sep 08, 2010
grin grin grin abeg no let my trouser zip commot oooo grin grin grin
Re: Lol With Element by hectorswag(m): 6:25pm On Sep 08, 2010
Studio CFR:

Na my lane i dey - na you nor know wetin dey irritate u - maybe u dey mistake me for Sledge

i gotz no issue wiv u bruv, were cool! just jejely dey your lane and kasala no go burst  grin
Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:01pm On Sep 08, 2010
*Smiles*
Re: Lol With Element by ElementG(m): 7:07pm On Sep 08, 2010
so stud, hope u aint still on my nerves
Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:10pm On Sep 08, 2010
U not a celebrity like me so why will i be on your nerves
Re: Lol With Element by ElementG(m): 7:14pm On Sep 08, 2010
*rolls his eyes* oh puhleeze
Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:19pm On Sep 08, 2010
Helmet stop pestering my life - i take god name beg u
Re: Lol With Element by ElementG(m): 7:22pm On Sep 08, 2010
PASSWORD REJECTED

A female secretary was helping her new boss set up his computer and asked him what word he would like to use as a password to log in with.

Wanting to embarrass his new secretary a bit and let her know where they stood, he smugly told her to enter 'penis.'

Without blinking or saying a word, she entered the password. She then almost died laughing at the computer's response:

PASSWORD REJECTED. NOT LONG ENOUGH!
Re: Lol With Element by hectorswag(m): 7:27pm On Sep 08, 2010
its very obvious dat u're seeking popularity! undecided

stale tongue
Re: Lol With Element by ElementG(m): 7:29pm On Sep 08, 2010
hectorswag:

its very obvious dat u're seeking popularity! undecided

stale tongue

undecided undecided undecided urrgghh, pls i didnt ask u to laugh undecided undecided undecided
Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:32pm On Sep 08, 2010
Lol
Re: Lol With Element by ElementG(m): 7:38pm On Sep 08, 2010
so stud, wats up, its been long since i heard ur jokes, abeg post jare make i laugh small cheesy cheesy cheesy
Re: Lol With Element by Idowuogbo(f): 7:39pm On Sep 08, 2010
hectorswag:

its very obvious dat u're seeking popularity!  undecided

stale tongue
hexagon did we ask 4 audience
player hater  tongue tongue tongue :
Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 7:41pm On Sep 08, 2010
U too dey jump like village frog IDOWU
Re: Lol With Element by ElementG(m): 7:46pm On Sep 08, 2010
huh stud, is it a crime for her to speak for her love? abeg free her jor undecided undecided undecided
Re: Lol With Element by Idowuogbo(f): 7:47pm On Sep 08, 2010
Studio CFR:

U too dey jump like village frog IDOWU
thank u village toad tongue tongue tongue
Re: Lol With Element by ElementG(m): 7:51pm On Sep 08, 2010
Idowuogbo:

thank u village toad tongue tongue tongue

lol, nice one sweety
Re: Lol With Element by hectorswag(m): 7:51pm On Sep 08, 2010
Idowuogbo:

hexagon did we ask 4 audience
player hater  tongue tongue tongue :

see dis one undecided who dey follow you talk, all dis ijebu girls sef wey no dey gree stay one place undecided
come, wey ur siblings sef??  angry
Re: Lol With Element by ElementG(m): 8:02pm On Sep 08, 2010
hectorswag:


see dis one undecided who dey follow you talk, all dis ijebu girls sef wey no dey gree stay one place undecided
come, wey your siblings sef??  angry


abeg dress go one side jor
Re: Lol With Element by Idowuogbo(f): 8:05pm On Sep 08, 2010
hectorswag:


see dis one undecided who dey follow you talk, all dis ijebu girls sef wey no dey gree stay one place undecided
come, wey your siblings sef??  angry

hehehehe , i b my husy rib so u touch am na hin make me para
so behave 4 me joor ,my siblings are great shey u wan enter family ni , talk now or forever remain silent
yeye boi , arrange ur sef next time o , or i stone u wiv waterballoon smallie tongue tongue tongue
Re: Lol With Element by hectorswag(m): 8:08pm On Sep 08, 2010
Oga, u for tell me say dem don join una for holy matrimony  tongue sorry for interfering! cool what God has joined together let no Hector cool put asunder!
you may nw straff your wife tongue tongue tongue


Idowuogbo:

hehehehe , i b my husy rib so u touch am na hin make me para
so behave 4 me joor ,my siblings are great shey u wan enter family ni , talk now or forever remain silent
yeye boi , arrange your sef next time o , or i stone u wiv waterballoon smallie  tongue tongue tongue
madam, i don apologize wetin again, abeg free me o, i no wan commit! cool
Re: Lol With Element by ElementG(m): 8:09pm On Sep 08, 2010
Idowuogbo:

hehehehe , i b my husy rib so u touch am na hin make me para
so behave 4 me joor ,my siblings are great shey u wan enter family ni , talk now or forever remain silent
yeye boi , arrange your sef next time o , or i stone u wiv waterballoon smallie  tongue tongue tongue

oh my swithrt, ur too much jor kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss
Re: Lol With Element by Idowuogbo(f): 8:32pm On Sep 08, 2010
hectorswag:

Oga, u for tell me say dem don join una for holy matrimony  tongue sorry for interfering! cool what God has joined together let no Hector cool put asunder!
you may nw straff your wife tongue tongue tongue

madam, i don apologize wetin again, abeg free me o, i no wan commit! cool

loll , norin do u
i jus shakara u , eyah not noin sey u b gentle bobo
did i frighten u , pele i dint min 2
u b my person jare wink wink wink grin grin , make u come our wedding o , u fit hold my bridal train tongue tongue tongue
Re: Lol With Element by ElementG(m): 8:37pm On Sep 08, 2010
idowu, u don kolo finish, when u meet wey u wan hold wedding? grin grin grin
Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 8:39pm On Sep 08, 2010
Lol
Re: Lol With Element by Idowuogbo(f): 8:40pm On Sep 08, 2010
Element G:

idowu, u don kolo finish, when u meet wey u wan hold wedding? grin grin grin
aba babe no dey dull , wen i finish wiv u , u wud turn me to mrs peroxide
kabooooom , kablooose
Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 8:44pm On Sep 08, 2010
Idowu are u yoruba or Igbo?
Or na jack of all trade u be
Re: Lol With Element by ElementG(m): 8:46pm On Sep 08, 2010
Idowuogbo:

aba babe no dey dull , wen i finish wiv u , u wud turn me to mrs peroxide
kabooooom , kablooose

rotflmao, no worry, na me and u till d end  wink wink wink cheesy cheesy kiss kiss kiss
Re: Lol With Element by Idowuogbo(f): 8:54pm On Sep 08, 2010
Studio CFR:

Idowu are u yoruba or Igbo?
Or na jack of all trade u be
jack of trade mr , i can make both abacha (african salad ) and efo riro
Re: Lol With Element by StudioCFR(m): 8:58pm On Sep 08, 2010
Wonderful - Idowu i'm beginning to like u.

No offence Element
Re: Lol With Element by Idowuogbo(f): 9:01pm On Sep 08, 2010
lol 2day na 2day

honet cool down oo, he dey appreciate ya wife ni

@stud
reali hmm na wah , i tink sey u hate me b4 oo
it b like sey ur symptoms don reduce tongue tongue tongue tongue

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (26) (Reply)

Gala Sellers To Represent Nigeria AT 2014 Winter Olympics. / Lies Your Parents Told You While Growing Up. / Awesome Power Of The Human Brain

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.