Stats: 3,165,383 members, 7,861,056 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 10:26 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time (1075 Views)
Young Lady Boasts That All Men Want To Sleep With Her Because Shes Too Beautiful / I Broke Up With My Girlfriend Now Shes Back But I Am Confused / The More Successful A Woman Becomes, The Lonelier Shes Going To Be (2) (3) (4)
Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by bmdmixer: 1:34pm On Apr 13, 2020 |
ur mind dey sweet u she dey lol all ur jokes 15min una still dey chat u don dey imagine say if lock down no dey omo e for happen suddenly she burst the question CAN YOU PLZ HELP ME WITH MONEY AM BROKE U KNOW THERES LOCK DOWN dude shes a selfish bitch no b d same two hands u get she get ehhhh ohhh so u dont need money sheyyy i see u tell her u know every where is tight now nahh she said ok u send a msg she said she is a bit busy she want to do some cleaning fear women my brother nah on clock scammer they be 5 Likes |
Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by Skmoda(m): 2:53pm On Apr 13, 2020 |
bmdmixer:Bros, no be today abeg..... confirm scammer em be. ![]() 1 Like |
Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by bmdmixer: 6:59am On Apr 18, 2020 |
Skmoda:as in eh 1 Like |
Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by Ihatefeminist: 9:47am On Apr 18, 2020 |
lol..no be today ![]() |
Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by Happyguy201: 9:53am On Apr 18, 2020 |
god bless u for this bro one useless girl wey dey my Facebook friend list when i message her she will read and ignore me sometimes she wil just say hi and go off ,. wont even keep a conversation with me all of a sudden yesterday she started chatting me within 5 mins shes already asking me to help her with something to buy food. u can imagine the nonsense . so i am only remembered when she needs help. stupid girls hunger go flog them this period ![]() ![]() 2 Likes |
Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by bmdmixer: 10:04am On Apr 18, 2020 |
Happyguy201:u for just dey read d msg and not reply |
Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by PureGoldh(m): 10:17am On Apr 18, 2020 |
Na to just open the message and jump to the next one. I cannot come and kill myself |
Re: Shes Suddenly Chatting With U Over A Long Period Of Time by Nobody: 11:57am On Apr 18, 2020 |
Are you her father ? Doesn't she have relatives to demand money from ? |
(1) (Reply)
This Heat Can't Kill Us,get Your Wearable Fan At Low Price / What's The Fate Of We Perverted People? / Whom Do I Take My Fiancée To See Before Introduction?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |