Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,692 members, 7,816,828 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 06:08 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My Jokes (6792 Views)
Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . / Chinese and Asian Jokes / Nigerian Jokes (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Re: My Jokes by tanimz(f): 8:38pm On Feb 04, 2011 |
^^ Badosky! I no know why my name just dey sweet Snthesis for mouth o. Boss Ttdiamonds: How many people dey claim me for this thread? KDK: snthesis: You go fear name na. I still believe you made a mistake. |
Re: My Jokes by bashydemy(m): 9:40pm On Feb 04, 2011 |
Who dey make this tanimz feel important self |
Re: My Jokes by tanimz(f): 9:41pm On Feb 04, 2011 |
I dey important before na. Don't hate. |
Re: My Jokes by bashydemy(m): 9:42pm On Feb 04, 2011 |
LOL who dey devieve you now ? |
Re: My Jokes by tanimz(f): 9:44pm On Feb 04, 2011 |
^ No one dear, no one. |
Re: My Jokes by Idowuogbo(f): 9:58pm On Feb 04, 2011 |
bashy_demy:dem plenty wey dey maga am , from onibaru to onipon pon |
Re: My Jokes by tanimz(f): 10:00pm On Feb 04, 2011 |
Badosky, no fall my hand like this na. I be big girl, wetin I go take magas do? |
Re: My Jokes by bashydemy(m): 10:02pm On Feb 04, 2011 |
tanimz:Who be your dear i dodge am |
Re: My Jokes by tanimz(f): 10:04pm On Feb 04, 2011 |
You no happy say I call you dear? Mschew, ungrateful being. |
Re: My Jokes by Idowuogbo(f): 10:04pm On Feb 04, 2011 |
u fit use maga identify different tings but u b smallie make i no ja e si wen u a senior officially ma ja e sa aroma |
Re: My Jokes by tanimz(f): 10:05pm On Feb 04, 2011 |
No dey fall my hands like this na. Why you dey call me smallie? |
Re: My Jokes by Idowuogbo(f): 10:06pm On Feb 04, 2011 |
are u not badosky jnr |
Re: My Jokes by tanimz(f): 10:06pm On Feb 04, 2011 |
I am. But e still no mean say I be smallie. |
Re: My Jokes by snthesis(m): 11:32pm On Feb 04, 2011 |
@TanimzLuscious Wit u, I no need sugar again |
Re: My Jokes by tanimz(f): 11:33pm On Feb 04, 2011 |
You this borikwa, you want make my head burst? |
Re: My Jokes by bashydemy(m): 12:52am On Feb 05, 2011 |
So Tanimz na Smallie if you fumble where i dey again you go see wetin i go do you |
Re: My Jokes by snthesis(m): 1:38pm On Feb 05, 2011 |
Ben-10 d Teacher asks Element, "Why did u bring your cat to school today?"Element replies (crying ), "I heard Snthesis telling Tanimz this morning "Baby,I'm gonna eat that p[i]ussy[/i] when the kids go to school |
Re: My Jokes by tanimz(f): 3:04pm On Feb 05, 2011 |
^^ Why my name just dey sweet you for mouth like this? bashy_demy: Bia Boniface, you don start again. Who tell you say I be smallie. I resemble smallie for ya eye? Mschew. |
Re: My Jokes by bashydemy(m): 10:46am On Feb 06, 2011 |
^^ LOL you put eyes for pocket abi no be badosky senior call you smallie up there and she knows you very well |
Re: My Jokes by snthesis(m): 2:47pm On Feb 06, 2011 |
^^ehmm!! Bros y u dey talk anyhw to my Sweet Smallie |
Re: My Jokes by bashydemy(m): 5:12pm On Feb 06, 2011 |
Sowie jare na your smallie dey insult me jare |
Re: My Jokes by Idowuogbo(f): 5:20pm On Feb 06, 2011 |
tanimz:as far as u no b senior ,den wetin u come b , no b smallie and guys respect ur self na only me fit call am smalls o |
Re: My Jokes by tanimz(f): 5:27pm On Feb 06, 2011 |
^^ bashy_demy: Shurrup jo! So if she put her hand inside fire, you too go put hand join? Follow-follow. snthesis: You no get right to call me smallie. I am Badosky Jnr. to you. |
Re: My Jokes by chiefkpokp(m): 6:58pm On Feb 06, 2011 |
Come wetin una see for this Tanimz body, Una want make i lie una down abi? make una non talk to my baby anyhow for there again ooo, if not i go shot gun for this nairaland o. |
Re: My Jokes by bashydemy(m): 10:58pm On Feb 06, 2011 |
Tanimz love charm dey affect everybody except me wey get odeshi for body |
Re: My Jokes by snthesis(m): 10:46pm On Feb 07, 2011 |
Ben-10 d trucker was driving his fully loaded Tanker to the top of a steep hill. Just as he was starting down the equally steep other side, he noticed Snthesis and Tanimz lying in the center of the road, making wild and passionate love. In total disbelief, he blew his air horn several times as he was bearing down on them. He realized that they were not going to stop or get out of his way, so he slammed on his brakes and stopped. He got out of the truck n walked to the front of the truck.He looked down at the two, still on the road, and yelled, "What the hell's the matter with you two? Didn't you hear me blowing the horn? You could have been killed!" Eventually, the Snthesis looked up at the Ben-10, obviously satisfied and not too concerned and said, "Look, I was cUmming, she was cUmming, and you were coming. You were the only one with brakes |
Re: My Jokes by tanimz(f): 10:53pm On Feb 07, 2011 |
^^ Kai, Snthesis. I hope say you go buy me better thing for Valentine o. bashy_demy: Wetin you talk say you get for body? |
Re: My Jokes by Idowuogbo(f): 11:13pm On Feb 07, 2011 |
na wah o, serious oshi ni le pako |
Re: My Jokes by bashydemy(m): 11:20pm On Feb 07, 2011 |
tanimz:Do you need google before you can understand what i typed? |
Re: My Jokes by tanimz(f): 11:26pm On Feb 07, 2011 |
^^ You fit answer the question? |
Re: My Jokes by bashydemy(m): 11:34pm On Feb 07, 2011 |
Hey Tanimz you are too small to challengge me invite anyone you like to join you night |
Re: My Jokes by Idowuogbo(f): 11:42pm On Feb 07, 2011 |
can i have d invitation leta kilon nana |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)
Christmas Cake Recipe With A Twist / Where Are The Math Gurus, This Simple Math Problem Is Killing The Internet / Latest Jokes U Av Never Heard.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |