Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,669 members, 7,816,754 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 04:31 PM

My Jokes - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My Jokes (6791 Views)

Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . / Chinese and Asian Jokes / Nigerian Jokes (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: My Jokes by tanimz(f): 8:29pm On Feb 26, 2011
Tanimz doesn't have a problem.
Re: My Jokes by lysaa(f): 11:51pm On Feb 26, 2011
So am i supposed to lock up on smartness?
Re: My Jokes by EfemenaXY: 5:03am On Feb 27, 2011
^^ Now that's a new trick

abeg show me the ropes girl tongue
Re: My Jokes by bashydemy(m): 8:31am On Feb 27, 2011
@efe i dey ok jare and beside no dey down grade me oooo pls me and Tanimz ke she to small i mean o kere gan
@phtosynthensis coup ke say wetin happen now i just like the thread that all
Re: My Jokes by EfemenaXY: 8:56pm On Feb 27, 2011
^^ Na wa O!!

Okay, I stand corrected cheesy cheesy
Re: My Jokes by Idowuogbo(f): 11:25pm On Feb 27, 2011
na wah o , pips jus dey share retired jokes undecided undecided undecided undecided
Re: My Jokes by tanimz(f): 12:38am On Feb 28, 2011
bashy_demy:

@efe i dey ok jare and beside no dey down grade me oooo pls me and Tanimz ke she to small i mean o kere gan
@phtosynthensis coup ke say wetin happen now i just like the thread that all

Bashy, o ma stupid gan o. undecided
Re: My Jokes by bashydemy(m): 2:58pm On Feb 28, 2011
^^^ see me see wahala ooo who put my name for your mouth Tanimz? small girl like you where you put the uncle wey dey with my name?
Re: My Jokes by tanimz(f): 4:40pm On Feb 28, 2011
Uncle wetin? grin
Re: My Jokes by bashydemy(m): 4:54pm On Feb 28, 2011
waka pass jor i no get your time attention seeker
Re: My Jokes by lysaa(f): 6:27pm On Feb 28, 2011
Efe, i don't get it, what rope? Lol
Re: My Jokes by shakara4u(m): 6:47pm On Feb 28, 2011
tanmiz,lysaa.efe,d oda one n one man

make i waka d go jeje
Re: My Jokes by tanimz(f): 6:51pm On Feb 28, 2011
^^ tongue
bashy_demy:

waka pass jor i no get your time attention seeker

Say what? grin
Re: My Jokes by bashydemy(m): 7:05pm On Feb 28, 2011
free me now
Re: My Jokes by shakara4u(m): 7:45pm On Feb 28, 2011
abi, una no d tire?

sup man?u happy as we lose ba,

ur turn 2moro
Re: My Jokes by bashydemy(m): 8:08pm On Feb 28, 2011
Hmmm who wan beat me now ?
Re: My Jokes by tanimz(f): 12:03am On Mar 01, 2011
^^ Area boys. cool

bashy_demy:

free me now

I no hold you. cool
Re: My Jokes by bashydemy(m): 12:44am On Mar 01, 2011
Abeg no send that your tout BF come beat me ooo or else him go rot for jail ni oooo
Re: My Jokes by tanimz(f): 12:52am On Mar 01, 2011
You dey fear am? grin
Re: My Jokes by bashydemy(m): 1:28am On Mar 01, 2011
fear am ke i no just want make person through me go jail ni
Re: My Jokes by tanimz(f): 1:31am On Mar 01, 2011
Sule. tongue
Re: My Jokes by bashydemy(m): 2:30am On Mar 01, 2011
Deborah
Re: My Jokes by tanimz(f): 2:31am On Mar 01, 2011
Pa James.
Re: My Jokes by bashydemy(m): 2:48am On Mar 01, 2011
Miss pepeye night
Re: My Jokes by tanimz(f): 2:51am On Mar 01, 2011
Sule good night. smiley
Re: My Jokes by EfemenaXY: 2:54am On Mar 01, 2011
**sighs on seeing them both fighting here too**

**quietly exits this thread. . . **
Re: My Jokes by bashydemy(m): 2:56am On Mar 01, 2011
Efe abeg helep warn your husband concubine make she free me am not interested in her
Re: My Jokes by tanimz(f): 2:59am On Mar 01, 2011
^^ Salisu! Who wants you? grin
Re: My Jokes by bashydemy(m): 6:40am On Mar 01, 2011
na God know how many names you go christain me with till i go say ok yes i do
Re: My Jokes by eldav(m): 10:24am On Mar 01, 2011
Bashed_demon > > > > > >proudly stupid.
Re: My Jokes by bashydemy(m): 10:38am On Mar 01, 2011
this idiotic clown of studio don surface again
Re: My Jokes by shakara4u(m): 1:16pm On Mar 01, 2011
and fight continues,

tink i got to a break, of BEN plz barn one of d i.d's

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

Cartoon: Singer Rihanna To Buy Liverpool Fc / Christmas Cake Recipe With A Twist / Where Are The Math Gurus, This Simple Math Problem Is Killing The Internet

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.