Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,449 members, 7,846,873 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 05:15 AM

My Experience Riding Bike With A Lady With Big Bum Bum (pics). - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Experience Riding Bike With A Lady With Big Bum Bum (pics). (14408 Views)

BOOTYLICIOUS SA Muscleman No Longer Ashamed of His Big Bum (PICS) / I Am Obsessed With Women With Big Bum Bum / Ladies Shut Down Surulere With Their Massive Bum To Dance To Davido Bum Bum(pics (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: My Experience Riding Bike With A Lady With Big Bum Bum (pics). by Shamelessman01: 8:38pm On Dec 10, 2020
cosmos2000:

Omo you mad ooh.. Which can personality you get sef
a shameless one
Re: My Experience Riding Bike With A Lady With Big Bum Bum (pics). by Shamelessman01: 8:39pm On Dec 10, 2020
seanwilliam:
OP don mad.. walai my prick nearly cut reading that grin

These days I carry bike alone no matter where i dey go...

I no dey do those old shiits again jare.. but back then in secondary brother ,I worst .. .me wey go dey bend down for staff room to check teachers pants grin grin grin
chai you sef bad pass me
Re: My Experience Riding Bike With A Lady With Big Bum Bum (pics). by Csami(m): 1:00am On Dec 11, 2020
Dem suppose add the sit-down with big nyash for bike as something wey fit kill man. I remember when I dey serve Naija. As dem pay allawee, I comot for the forest wey I dey serve to go microfinance bank go withdraw. I say make I branch inform one of my colleague wey get big nyash and na church girl abi she dey form. Na so she leave her class o, follow me. Say she dey broke and I go pay her t.p. As I flag bike na so she reject am o! Say make we find cab or good Samaritan wey go carry us. I tell her OK na, make she dey find cab or her Samaritan, I go see her for bank. As I climb bike na so she wan sit-down for my back, I tell her no. My ancestors go vex for me. Either she sit-down inside or find her way. I dey hustle all this so I fit feel her ass o! I no sabi say devil get me for mind.
As we journey dey go, na so this girl carry her bakassi drop ontop me and she wear one light gown and better G-string. 5mins inside journey, I don begin sweat, prick don kick, babe still dey push her ass come back and my prick dey feel her ass crack, I literally dey sit-down for the bike iron where I dey go back. Fear women. I gats call her attention o! Say babe abeg no dey come back, I dey ontop iron. Make I no go fall from bike because of you. Na so she tell me say she no want make the bike man dey feel her breast, say the guy dey come back too. Na so I begin para for bike man o! Say make him enter inside just so my prick go calm down as we don dey almost reach the bank. Babe still dey come back dey tell me "it's ok. It's ok". As we reach, I still dey ontop the bike for like a minute or so before I come down. As we finish for bank, time to go, babe say make we enter bike. Me insist on cab o! As devil dey work, we no come see cab or good Samaritan cos I nearly fall from that bike. Thank God say we no hit any gallop or potholes. Finally we enter bike again but this time, wetin play out worse pass the first time. Na there I know say she know Wetin she dey do and na there I cancel bike with women.

4 Likes 1 Share

Re: My Experience Riding Bike With A Lady With Big Bum Bum (pics). by Shamelessman01: 5:15am On Dec 11, 2020
Csami:

Hahahahaha wat an unpleasant experience
Re: My Experience Riding Bike With A Lady With Big Bum Bum (pics). by emmy512: 5:41am On Dec 11, 2020
Saying it is one thing, taking a pic is another.
Posting the pic for us to believe you...
Re: My Experience Riding Bike With A Lady With Big Bum Bum (pics). by Shamelessman01: 9:29am On Dec 11, 2020
emmy512:
Saying it is one thing, taking a pic is another.
Posting the pic for us to believe you...
Everything I share is my real life experience
Re: My Experience Riding Bike With A Lady With Big Bum Bum (pics). by Wierdceo: 10:19am On Dec 11, 2020
Shamelessman01:
Se mojo charity

So it was on a Friday, and Fridays around 2pm there are no Keke napeps due to the fact that 90percent of the riders are hausa/Muslims so Fridays around that time they observe prayers. Alot of people were stranded looking for bikes. That's how I saw this fat, robust looking yansh in a very tight jumpsuit. I told myself this piece of meat cannot pass me by. That's how I approached this lady. it was hard because she was older and very sexy. She was stopping a bike and the bike refused to accept her bargain for the fare. That's how I suggested to her that we should board the bike together. Na so she gree, she was waiting for me to climb the okada first but as a bad sharp guy I buga am to sit first na so I sit for her back. At first I no feel anything then the girl started complaining to the rider that she's not sitting properly, I can swear with anything say the babe did it intentionally that's how she raised her ass and sat on my laps. Every minute she dey adjust her jumpsuit and she will use her big as to rub my prick. To make matter worse I just dry cleaned all my clothes including boxer so I was wearing one light track without boxers and the babe sef no wear pant. Some bad belle people were watching but na so I form serious face. Every time we climb bump she go stand use her ass rub my prick.If you like yab me na you sabi. I no kukuma get shame. The lesson here is always have confidence to approach any lady. You can get lucky and bang that big ass sexy lady that is out of your league. If you have experienced something similar share with us.
see pics below
I like ur story my guy grin
And i like ur name very well. Nice story and thanks for the tip
Re: My Experience Riding Bike With A Lady With Big Bum Bum (pics). by Shamelessman01: 3:10pm On Dec 11, 2020
Wierdceo:
I like ur story my guy grin And i like ur name very well. Nice story and thanks for the tip
you are very welcome

(1) (2) (3) (Reply)

Why Are You Still Single, Any Plan Of Setting Down Next Year? / Most Beautiful Dark Female Nairalanders / Chaii Which Kind Breast Is This Abeg

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.