Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,681 members, 7,955,520 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 08:10 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (72621 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (110) (Reply) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by oboidanre(f): 8:38pm On May 20, 2011 |
abi u sef no know say monkey no fine but im mama like am? wetin? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by kennyxx: 9:30pm On May 20, 2011 |
wetin na whote for oyibo languege |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 10:07am On May 23, 2011 |
language dey different different, everybody get their own. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by kennyxx: 5:19am On May 24, 2011 |
own somtin na the title of maleke song o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 11:24am On May 24, 2011 |
o no , kofi dey chop cat , kai no wonder d guy no comot for 5ft 4 |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 12:10pm On May 24, 2011 |
4where? NL na de only forum wey dey help person ease work stress. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 12:45pm On May 24, 2011 |
stress ke , doctor tel u say na guadriplets u dey carry |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:55pm On May 24, 2011 |
carry quadruplets for dis my small belle? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by mcnepow(m): 3:15pm On May 25, 2011 |
Belle suppose fit carry twins shey? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 3:33pm On May 25, 2011 |
Shey u no knw? e go carry am well well |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 8:16pm On May 26, 2011 |
well dey carry plenty water |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Beync(f): 8:24pm On May 26, 2011 |
Water de very important for life |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 8:56pm On May 26, 2011 |
life wey go swet pass glucose , u dey fell my chizzle |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by KennyG6(m): 8:58pm On May 26, 2011 |
chizzle? howdy ID? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 9:00pm On May 26, 2011 |
Id dey o ejire , how body |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 9:11pm On May 26, 2011 |
body dey inside cloth |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 8:34am On May 27, 2011 |
cloth ke? where u see am? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Amigoz(f): 10:02am On May 28, 2011 |
am no be pidgin, na pigeons |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by emofine(f): 10:07am On May 30, 2011 |
pigeons don mess London finish wit dem kaka |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Idowuogbo(f): 1:24pm On May 30, 2011 |
kaka na another name for babe wey carry strong tin for back , i.e barclays with two current accounts for front |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by KennyG6(m): 9:25pm On May 31, 2011 |
front or back that girl dey well set |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by tubabie(f): 9:29pm On May 31, 2011 |
Set ko, arrange ni, na only that one wey you fit remember? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by KennyG6(m): 9:37pm On May 31, 2011 |
remember sey me i be gentle man |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by tubabie(f): 9:51pm On May 31, 2011 |
Man, no be small matter, I hear you well |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by KennyG6(m): 9:53pm On May 31, 2011 |
well, how u dey sha? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by tubabie(f): 10:06pm On May 31, 2011 |
Sha no easy to start sentence;I dey ok sha,I dey groove ,dis summer go dey very swell |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dayokanu(m): 11:10pm On May 31, 2011 |
Swell sounds good, Tell me wetin you dey plan do, You know say you suppose come visit me? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Emeka72(m): 5:11am On Jun 01, 2011 |
Me no get any concrete plans 4 now. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 8:35am On Jun 01, 2011 |
now ke? who say e must be quick quick? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Beync(f): 9:19am On Jun 01, 2011 |
quick quick or you miss the opportunity |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Emeka72(m): 9:55am On Jun 01, 2011 |
Quick is better than late. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:32pm On Jun 01, 2011 |
late say wetin happen? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (110) (Reply)
What Song Are You Really Feeling Now? / Brain Teaser / If This Man Dies, What Really Killed Him? (pics)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |