Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,652 members, 7,955,364 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 12:35 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Lefulefu Swag Pt2 (1991 Views)
J / Nigerian Girls Got Swag! We The Coolest Babes Ever! / My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) (2) (3) (4)
Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 4:45pm On Oct 16, 2011 |
Ol boy money good ooo .Come see as i jus dey paint the town red with flexing.Omo just see me as i dey drive my red Lamborgini for town with my side glasses lowered and all the lagos chicks just dey tear eye for my ride .For one junction sef when i just give d signal just see as all naija babes for street start to dey struggle to enter my AC cooled lamborgini automobile.Four chicks for the back of my car just lap each other and the one for front just dey open her mouth dey talk non stop.I come drive reach club and enter inside with full style with the five chicks in tow and omo come see as guys and babes alike dey trip for my blazers and blings with ear rings and my neck gold chain. .Omo lagos girls no wan let me rest because dem know say na uk returnee na im i be.Man i go really show these lagos girls real pepper this coming xmas . |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by MrsChima1(f): 4:46pm On Oct 16, 2011 |
Internet making you look good huh? |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by r231(m): 4:51pm On Oct 16, 2011 |
i see |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Goldieluks: 4:51pm On Oct 16, 2011 |
I have always knew you don't live in the UK, Probably some 'yahoo' guy living in the metropolis of Lagos . |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by MrsChima1(f): 4:55pm On Oct 16, 2011 |
r231: You saw that too huh? Goldieluks: You are right and He is patiently waiting on a sucker to take him away. |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Goldieluks: 4:57pm On Oct 16, 2011 |
Mrs, Chima: |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by r231(m): 4:58pm On Oct 16, 2011 |
Goldieluks: stranger |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by bingbagbo(m): 4:59pm On Oct 16, 2011 |
common, who r u fooling? shittz! |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Goldieluks: 5:02pm On Oct 16, 2011 |
r231: Sir! |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by SAFO(m): 6:35pm On Oct 16, 2011 |
HaHa lefu swag, too funny. |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 10:36pm On Oct 16, 2011 |
[size=14pt]Idiotology! Lamborgini no dey get back seat! Even if it get, NOBODY fit lap for inside because the seat small! You don dey craze for yansh be that! [/size] |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Beync(f): 11:30pm On Oct 16, 2011 |
lefulefu:Hey! wakeup and wash your face, this dream is taking you too far. |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by ismaeel86(m): 12:32am On Oct 17, 2011 |
I hope OP will wake up from his dream |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 1:21am On Oct 17, 2011 |
(Shakes head) better wake up from that inception |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by emofine(f): 1:41am On Oct 17, 2011 |
Money good but why e be say u neva komot nairaland come dey spend am? . . .abi na monopoly money you fit tek spray |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 2:14am On Oct 17, 2011 |
See una mouth .alll of una jus get bad belle for me.anyway sha nothin wey una talk go spoil my flexing |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 12:17am On Oct 22, 2011 |
Swagggggg! |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by ektbear: 1:48am On Oct 22, 2011 |
lmao |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 12:14pm On Nov 15, 2011 |
OP even the older generation are to blame because many 50 something yr old men these days entice 16 yr old school kids with money for sex.Its so sad. |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 12:16pm On Nov 15, 2011 |
hahahaaa funny swag |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 12:24pm On Nov 15, 2011 |
^^ more like non existing swag uk returnee? na uk DEPORTee |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by IZUKWU(m): 12:36pm On Nov 15, 2011 |
Ranchers milk youghurt, i like it. Everly |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 1:41pm On Nov 15, 2011 |
[size=17pt]Even if its not possible, he would make it possible . So lets rejoice with him He's got walking attitude, which is SWAGGS [/size] |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by 195(f): 1:52pm On Nov 15, 2011 |
FALLS OFF A CLIFF @ Lagos gurls struggling to enter AC this guy wont kill me |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 2:03pm On Nov 15, 2011 |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by calid16: 3:29pm On Nov 15, 2011 |
tellwisdom: The guy no tigbt ? Him dey pure abeg. Me na one danfo i wan repair now put alloy wheels ontop so make i start to roll big time for this town. |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 4:01pm On Nov 15, 2011 |
Norrin do you |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 4:51pm On Nov 15, 2011 |
190_@:Even common V-boot dey make naija babes craze .Omo wen AC dey ur car a lagos babe no go ever wan comot for dat car. |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by ronkebp(f): 5:06pm On Nov 15, 2011 |
Na true talk!!!!!!!! i saw him yesterday in balogun market, inside keke-napep (the real lamborgini) you wan try. |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 5:23pm On Nov 15, 2011 |
ronkebp:lol u wish . My car get four legs not three legs |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by 195(f): 5:24pm On Nov 15, 2011 |
lefulefu: See one of the babes dem - RONKE |
Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 5:33pm On Nov 15, 2011 |
This one wey dis gurls don knw sey u get car naw, OBOY U NO GO REST AGAIN OO |
I'm In A Mess Right Now, I Dont Want To Loose My Bestfriend! / I Love Her But She Is Too Shy / I Need Jollof Rice And Red Stew Recipe
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |