Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,134 members, 7,829,053 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 06:13 PM

This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? (3800 Views)

Why Do Men Agree To This Nonsense Arrangement? / Thread For Yansh Lovers With Pictures / Broke Guys Get In Here All This Nonsense Has To Stop (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by kingot(m): 12:18am On Oct 01, 2023
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah


okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo

1 Like

Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Fahvvy: 2:57am On Oct 01, 2023
Hahahahhaa grin...

Maybe God is trying to tell you to stop your promiscuous ways undecided...

7 Likes 1 Share

Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by iramure(m): 7:15am On Oct 01, 2023
You probably saw the face of an American movie actor. As far as I'm concerned, there is no any face of Jesus anywhere, all we see around is an actor's face. No camera during jesus era to have captured his real face or image. Let's stop this European falsehood.

27 Likes 3 Shares

Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Natbrowny: 7:23am On Oct 01, 2023
kingot:
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah


okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo

Are u sure its not JIM CAVIEZEL u saw.

Na my guy b dat. Dope actor

9 Likes

Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Dshocker(m): 7:47am On Oct 01, 2023
kingot:
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah


okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo

God choses to bless whom he wants to bless.

A useless and condemned human being by the society might be the most precious in sight of God.

You might be righteous and God still will withhold his blessings upon you, while an armed robber, or prostitute will be receiving blessings upon blessings everyday.
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Etnot(m): 11:15am On Oct 01, 2023
That image tattoo is not Jesus Christ, because HE died over 2000 years ago, no one knows how the face of our savior looks like. No one has seen Jesus.
Happy Sunday

2 Likes

Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by onomeabuja: 4:23pm On Oct 01, 2023
kingot:
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah


okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo
U don see JESUS B4

2 Likes

Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Baronthecelebri: 4:31pm On Oct 01, 2023
Mumu man
kingot:
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah


okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Shinjawestern: 4:47pm On Oct 01, 2023
kingot:
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah


okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo

U even put Ur picture for Ur profile ..

U no get shame honestly
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by kingot(m): 5:18pm On Oct 01, 2023
Baronthecelebri:
Mumu man
werey man
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by kingot(m): 5:19pm On Oct 01, 2023
Shinjawestern:

U even put Ur picture for Ur profile ..
U no get shame honestly
u dy mad is like you dnt know your elders anumanu
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by 1Sharon(f): 5:51pm On Oct 01, 2023
Jesus clearly doesn't have an issue with it, so what's your problem?
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by kingot(m): 6:00pm On Oct 01, 2023
1Sharon:
Jesus clearly doesn't have an issue with it, so what's your problem?

because nah me dy pay for the nacking
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by 1Sharon(f): 6:04pm On Oct 01, 2023
kingot:

because nah me dy pay for the nacking

Just do what you came there for and comot.
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Shinjawestern: 6:07pm On Oct 01, 2023
kingot:

u dy mad
is like you dnt know your elders anumanu

Stupid elder wey dey patronised Ashawoooo Ouse...

all dis Igbo boys sha
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by kingot(m): 6:10pm On Oct 01, 2023
1Sharon:

Just do what you came there for and comot.
madam the jesus wey dem draw there no go gree make i focus
my prick no wan stand sef
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by kingot(m): 6:11pm On Oct 01, 2023
Shinjawestern:

Stupid elder wey dey patronised Ashawoooo Ouse...
all dis Igbo boys sha
bia anumpama a
jxt exit the thread nobody drag u cum here
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Shinjawestern: 6:23pm On Oct 01, 2023
kingot:

bia anumpama a

jxt exit the thread nobody drag u cum here

Okoro's angry
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by Zico777(m): 8:27pm On Oct 01, 2023
Baronthecelebri:
Mumu man
😂
Re: This Nonsense Has To Stop !!!! How Ashawø Go Draw Jesus Face For Yansh ?! ?? by IamANigerianMan: 9:58pm On Oct 01, 2023
kingot:
like seriously i dey vex

how can an olosho draw a tat of jesus face for her yansh

wtf?!
Ur lord and saviour wey u carry draw for yansh?? Shey fear God nah


okay assuming i wan do doggy ,,, and as u turn and position ur yansh, as i see jesus how my prick wan take stand

Ahbeg clear dat jesus , if nah sam larry or naira marley u carry dem put there
Abeg oo
Op, how did you know is Christ? Nobody has ever seen him, those pictures you are seen are not Christ's picture.

1 Like

(1) (Reply)

Is It Right To Date Your Friend's Ex-girlfriend Or Boyfriend? / My Girl Gave Me Red Card Cos I Can't Pronounce Her Name / Can An Igbo Man Marry A Yoruba Woman?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.