Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,013 members, 7,838,543 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 03:33 AM

Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? (1830 Views)

Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street / Abeg, Who Go Cut Soap Give Me / Your Mummy Dey Show Her Pants For Street- Small Girl Disgrace a Boy (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by ayjay45: 7:23am On May 08
Who go teach me street abeg?

I can pay
Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by ayjay45: 9:58am On May 08
Abeg cry
Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by Akpabio22: 11:08am On May 08
Oga go 🏠 HK if you wan learn street na out higher institution be that. You fit say Yahoo na Bobo juice 🥤
Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by ayjay45: 11:16am On May 08
Akpabio22:
Oga go 🏠 HK if you wan learn street na out higher institution be that. You fit say Yahoo na Bobo juice 🥤
what is HK please?
Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by Akpabio22: 11:44am On May 08
ayjay45:
what is HK please?
HK means (hustling kingdom) You will pass through pain hell and rejection but if you are brave you will come out strong and see the secret of the street.

4 Likes

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by ayjay45: 11:45am On May 08
Akpabio22:
HK means (hustling kingdom) You will pass through pain hell and rejection but if you are brave you will come out strong and see the secret of the street.
is it a Facebook group or what?

How can I join?

1 Like

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by Akpabio22: 12:55pm On May 08
ayjay45:
is it a Facebook group or what?

How can I join?
oga contact any street guy close to you that you want to learn work and go and serve him. That's step one you leave your comfort zone and become completely uncomfortable working both night and day Yahoo hard pass what you see.

7 Likes

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by 100smile(m): 1:38pm On May 08
Akpabio22:
oga contact any street guy close to you that you want to learn work and go and serve him. That's step one you leave your comfort zone and become completely uncomfortable working both night and day Yahoo hard pass what you see.

Baba leave that obinna... He think say yahoo na child's play. Body go tell am

4 Likes

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by ayjay45: 1:40pm On May 08
100smile:


Baba leave that obinna... He think say yahoo na child's play. Body go tell am
bro I fit learn from your side please.

1 Like

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by ayjay45: 1:41pm On May 08
Akpabio22:
oga contact any street guy close to you that you want to learn work and go and serve him. That's step one you leave your comfort zone and become completely uncomfortable working both night and day Yahoo hard pass what you see.
thanks I understand

1 Like

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by 100smile(m): 1:47pm On May 08
ayjay45:
bro I fit learn from your side please.
Where you base

1 Like

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by ayjay45: 2:01pm On May 08
100smile:

Where you base
minna niger state and abuja

1 Like

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by Ecos(m): 2:05pm On May 08
Enter Gaza

1 Like

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by 100smile(m): 2:17pm On May 08
ayjay45:
minna niger state and abuja
Bro i dey warri, i don't know how all these will be possible

1 Like

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by ayjay45: 2:18pm On May 08
100smile:


Bro i dey warri, i don't know how all these will be possible
we fit use online like whatsapp run am

1 Like

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by 100smile(m): 2:21pm On May 08
ayjay45:
we fit use online like whatsapp run am

Enter HK go get OT first

3 Likes

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by ayjay45: 2:23pm On May 08
100smile:


Enter HK go get OT first
ok bro. Then I go message you next

1 Like

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by Dimaya: 2:24pm On May 08
Sad!

3 Likes

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by ayjay45: 2:25pm On May 08
Dimaya:
Sad!
shut up!

3 Likes

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by Verbtips(m): 3:50pm On May 08
I prefer to be a punter than to run that kain biz 90% of my classmate na yahoo e dey even shock them say i no dey bob.

2 Likes

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by 50StarGeneral: 4:35pm On May 08
ayjay45:
Who go teach me street abeg?

I can pay
Lols... bombing is fun when you hit but when you don't hit, you look like a failure to people and even yourself. It will cost you money as a starter "if you want to make it fast" cos there are some things you must do yourself. If you want to talk or interested, email me here - naijasneh @ gmail . com

We bomb and run casino 24/7. Money na money 😉

3 Likes

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by 50StarGeneral: 4:39pm On May 08
Verbtips:
I prefer to be a punter than to run that kain biz
90% of my classmate na yahoo
e dey even shock them say i no dey bob.
I prefer sports bet too for some reasons. I remember the first day I won 2.3m on sports bet...easy and cheap. That day, there was a political rally going on so I was inside traffic and saw a pop up message from msport - omo! I almost shouted cos I never believed it. Las Las, I wasted the money by borrowing someone for business who never paid back till today. But sports bet is good sha but I don't put much...can't afford to loose much oo
Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by Igbofirstson: 4:56pm On May 08
I edit all kinds of documents bring work come my side this is my watsap

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by Verbtips(m): 5:02pm On May 08
50StarGeneral:
I prefer sports bet too for some reasons. I remember the first day I won 2.3m on sports bet...easy and cheap. That day, there was a political rally going on so I was inside traffic and saw a pop up message from msport - omo! I almost shouted cos I never believed it. Las Las, I wasted the money by borrowing someone for business who never paid back till today. But sports bet is good sha but I don't put much...can't afford to loose much oo
yeah u are on the track,i luv your self control some people are bound by greed wanna become overnight millionire
forgetting that a castle is not built in a day.if you have a good skill then you will enjoy the industry

1 Like

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by Eseka22: 6:19pm On May 08
ayjay45:
Who go teach me street abeg?

I can pay
It's time consuming sha, and have different grade. The bigger the money the tougher.
It is saturated that u can meet ur fellow naija man or Indian/Pakistani weh dey bomb

1 Like

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by emperor4love(m): 7:58pm On May 08
Una forget to tell am say street done hard,no be by tools or format,na wetin de body with soap join ,cos even ur tools like wirecheck nd cc,or filing na still cl u go find to use it on,street no easy as dem make am here,no let them rip you,secondly find h.k join go learn the work,u can be studying nd bombing, liv ur comfort zone go join hustlers....I will advise u,go learn handwork,in 6months u go dey alright, yahoo is not for de heart fainted,no be small pikin work,no look about de spending niggaz out there do,de made sacrifice u can make

6 Likes

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by Caleb15(m): 8:43pm On May 08
"What i orderded and What i got"

1 Like

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by Uchenna10(m): 2:32pm On May 09
emperor4love:
Una forget to tell am say street done hard,no be by tools or format,na wetin de body with soap join ,cos even ur tools like wirecheck nd cc,or filing na still cl u go find to use it on,street no easy as dem make am here,no let them rip you,secondly find h.k join go learn the work,u can be studying nd bombing, liv ur comfort zone go join hustlers....I will advise u,go learn handwork,in 6months u go dey alright, yahoo is not for de heart fainted,no be small pikin work,no look about de spending niggaz out there do,de made sacrifice u can make

Na only u talk true.....u Sabi💯💯

3 Likes

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by Uchenna10(m): 2:33pm On May 09
emperor4love:
Una forget to tell am say street done hard,no be by tools or format,na wetin de body with soap join ,cos even ur tools like wirecheck nd cc,or filing na still cl u go find to use it on,street no easy as dem make am here,no let them rip you,secondly find h.k join go learn the work,u can be studying nd bombing, liv ur comfort zone go join hustlers....I will advise u,go learn handwork,in 6months u go dey alright, yahoo is not for de heart fainted,no be small pikin work,no look about de spending niggaz out there do,de made sacrifice u can make

Na only u talk true.....u Sabi💯💯

Yahoo no easy ,he gots do some spiritual work first o.
Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by gentleman82: 5:24pm On May 09
Repent now of your sinful evil ways to avoid spending your eternity in hell fire after you die. Jesus Christ love and warns you to repent and convert now to Christianity to avoid hell fire. Only Jesus Christ can save you by his death on the cross and his blood which washes away your sins, any other ways ( Islam, paganism, Hinduism, atheism, etc) can not save you. Be wise while you still have the chance accept Jesus Christ now and save your soul from hell. Be wiser than Satan and follow the one true God. This is the eternal truth from the spiritual realm

3 Likes

Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by imagrg(m): 6:02pm On May 09
Yahoo don be paying job in Nigeria.

Very soon there would be an institute of Yahoo Studies. grin
Re: Abeg Who Go Teach Me How To Bomb For Street? by Samuelojonla123(m): 6:53pm On May 09
emperor4love:
Una forget to tell am say street done hard,no be by tools or format,na wetin de body with soap join ,cos even ur tools like wirecheck nd cc,or filing na still cl u go find to use it on,street no easy as dem make am here,no let them rip you,secondly find h.k join go learn the work,u can be studying nd bombing, liv ur comfort zone go join hustlers....I will advise u,go learn handwork,in 6months u go dey alright, yahoo is not for de heart fainted,no be small pikin work,no look about de spending niggaz out there do,de made sacrifice u can make
You be real Gee ma nigga.
@ OP fyi yahoo don hard, no be as e be for the past e be now. Cl sef don wiseup, which format you wan reason cl wey him never hear before. So you gats go spiritual to cashout big time and if you no get mind just dey your dey make you dey drink your garri for house grin
Peace

1 Like

(1) (2) (Reply)

Can Love Die? / Two Girls In My Life. One Is Older, But I've Fallen For Her / Help, I'm Suffering From Emotional Breakdown

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.