Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,876 members, 7,817,578 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 02:48 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe (3065 Views)
Roman, Lagos Babe And Her Giant Boobs Break The Internet (PHOTOS) / When You're With Your Babe And She's Always Pressing Her Phone / Kissin Nd Suckin A Girl On Her Neck? (2) (3) (4)
My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Nobody: 8:46am On Dec 05, 2011 |
Back then wen i dey naija to kiss a naija babe na real ordeal for me .Just the mouth odour alone na real turn off for me .Ehn the first time i kiss this babe called Amaka for secondary school na one of the most horrible experience wey i get.Not only say Amaka mouth dey smell like pit toilet she also come dey pour all the spit wey dey her mouth inside my mouth.Ekaete sef no even try when i dey uni.Dat one na bite she jus dey bite my lips all in the name of kissing and when i come hostel and my room mate ask me wetin do my lips i just lie to am say na fall i fall for cement .But now i don travel out omo see as i jus dey experience better kissing frm oyibo girls.Let me be honest with u , oyibo girls sabi kiss die and their breath sef dey very fresh.Men i remember this oyibo babe wey i dey kiss and see me as i just wan chop all her whole mouth .My experience from kssin a white babe na the best experience wey i don ever get.For those homebased guys if una never kiss a white babe b4 then una never start ooo in the kissin game |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Flashaldrin(m): 8:50am On Dec 05, 2011 |
sadly people will reply to this thread, giving him the attention he dearly seeks |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Nobody: 8:59am On Dec 05, 2011 |
OP you are on your own ooo |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by cynthiafred67(f): 9:01am On Dec 05, 2011 |
*yarwn boring crap* |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by silvertuke(m): 9:03am On Dec 05, 2011 |
lefulefu: How old are u? I mean wetin be ur Age? Flashaldrin: But u just started it |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Nobody: 9:03am On Dec 05, 2011 |
silvertuke: On spot |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Flashaldrin(m): 9:04am On Dec 05, 2011 |
^^^ was hoping to avert further responses, buh i see i failed |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Nobody: 9:09am On Dec 05, 2011 |
[size=50pt]IGNORING. . . . . . 95%[/size] |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by freecocoa(f): 9:13am On Dec 05, 2011 |
Flash I need you at our spot like now. |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Flashaldrin(m): 9:27am On Dec 05, 2011 |
I'm there sweeri. |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Mynd44: 10:06am On Dec 05, 2011 |
crap |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Adaeze003(f): 10:23am On Dec 05, 2011 |
[/color]SHARRAP[color=#990000] |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by neyostica: 10:27am On Dec 05, 2011 |
Congrats |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by HotieTima(f): 12:15pm On Dec 05, 2011 |
|
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Nobody: 7:33am On Dec 06, 2011 |
and then you woke up from your dream. . . |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by somegirl1: 11:17am On Dec 06, 2011 |
how do you say "my sister" in yoruba? anyone? |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Goldieluks: 11:20am On Dec 06, 2011 |
Hot dog and roasted chicken with salad. |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by JgregeJung: 7:57pm On Dec 16, 2011 |
@OP Welcome to Yankee, sooner than later you'll run into that white chick with an old man sitting in the back of her throat taking a SHI-T. Grow up son. |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by 195(f): 9:26pm On Dec 16, 2011 |
The last Nigerian girl that walked past me was smelling ADAM'S AIR FRESHER They type used in toilets and bathrooms |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Chimezie198(m): 1:24am On Dec 17, 2011 |
Flashaldrin:Sadly u r d first repiler. Nonesense! |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by MrsChima1(f): 1:34am On Dec 17, 2011 |
LMAO@Sexkillz and Hottie Tima |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Nobody: 1:40am On Dec 17, 2011 |
Lefooool. Bro when was the last time you got laid? Your imagination is turning into loco |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by babsjnr(m): 1:50am On Dec 17, 2011 |
Dis lefulefu guy nah chicken brain dey for him head always chatting sh*t abt naija.childish talk |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Chimezie198(m): 1:54am On Dec 17, 2011 |
^bro wad up |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by Idowuogbo(f): 2:22am On Dec 17, 2011 |
Lefroggiee u again dis oyinbo syndrome dey craze u o, bcus lebanese don full lagos u feel a touch of abroad dey near u abi.Dude na u dey issue ursef stress all ur fantasies are all u see in ur dreams for all I know apart from d lebanese folks u c , na inside tv u dey see oyinbo.Apply for romanian visa walai dem go give u Stupendous intete |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by sexlog(m): 12:36pm On Dec 17, 2011 |
Lol, most ajepako ones no sabi kiss at all, d butter ones dey try sha. Op, nawa for u O! u sef u go kiss Ekaete. All d Ekaete wey i know their mouth dey smell of fufu. |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by DAY12(m): 2:30pm On Dec 17, 2011 |
sexlog: madman! |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by iyatrustee(f): 4:43pm On Dec 17, 2011 |
So u don fit sh.i t after 4wks? medula oblaganta! |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by sexlog(m): 5:23pm On Dec 17, 2011 |
Day11, hahahahahahaha! I know say u be ajepako original, that's why d tin pain u. Oloriburuku! |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by DAY12(m): 10:08am On Dec 18, 2011 |
^ dem swear for you niii? |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by slex(m): 10:45am On Dec 18, 2011 |
Poster i dont even know what to type to you, not all whites have fresh breath and not all 9ja girls true, just because you kissed a girl who hasent bad breath, doesn't mean whitie better pass |
Re: My Experience Frm Kissin A White Babe And A Naija Babe by MsSophista(f): 11:20am On Dec 18, 2011 |
^^^ FINALLY, someone with logical sense & reasoning abilities! |
Because Of Woman,god Forbid! / Counterthread: Ten Topics Ladies Dicuss When Alone / Beside The Flow Of Blood What Else Could A Virgin Be Identify With???
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |