Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,074 members, 7,957,000 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 02:28 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section (31918 Views)
Badosky Entz! Reuniting D Jokers And Friends Of Jokes Section (Offtopic Thread) / Jokes Section Amusement Park 1 / Jokes Section Library. .UPDATED!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (Go Down)
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by jackpot(f): 8:44pm On Feb 01, 2012 |
chelseabmw:punny on credit? lemme have it!!! |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 8:49pm On Feb 01, 2012 |
Efe no b u I breeze tru for traffic wey u dey shout "purewatwer 10 10 naira buy ur purewater",it be like say u don sell finish abi @all May d collabo begin,yes na me d highly demanded Bado gbam gbam!!!! @ chi Welcome bck ooo, kolanut dey o cus I notice u dey find starters for my menu @arare Kai bless d floor abeggi dem dey crazee na we na,use shampoo scatter d enemy biko. @Goliaths aka enemies Na Badosky let no man put assunder and yes d Gods are wise,ten fingers in air ayam highly karrid. |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by chibaby5(f): 8:51pm On Feb 01, 2012 |
Evening oo boy and girls Efe long tym indeed. Business is dullin recently. I dnt knw why oo but im thinkin of something else |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by EfemenaXY: 8:54pm On Feb 01, 2012 |
^^Ewooo ma sister - make you nor too worry I for borrow you some money to help out but madam ID wan use Igbesi (buy now, pay later) market finish me Idowuogbo: Lol!! Good to see your sense of humor never tarnish! Up Badosky!! now where junior badosky a.k.a Ms Tanimz sef?? |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by chibaby5(f): 8:58pm On Feb 01, 2012 |
Lmao ID kolanut uno Oya bring am! But we need an elder to brk it b4 we can chop. So mama tld me oo |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by ARareGem(f): 9:01pm On Feb 01, 2012 |
Efemena_xy: You don expand? More grease to ya armpits. As for G-strings with back pocket?? Omo, I am there! I'll be at your place first thing 2morrow. I go even buy for all the small pikin wey dey my street. Just arrange 2 cartons to go. Ehen, ID, I bin ask for champagne before. Oya, give me one bottle with 2 basins of snails on the house, as I'm sort of broke. |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by EfemenaXY: 9:09pm On Feb 01, 2012 |
lol! Lol!! LOL!!! Come aunty Gem, nor fall ma hand now - how a whole Efe like moi go do greasy armpits?? na powdered armits I sabi now as for your order, consider it done! 2 containers of G-strings wiff back pockets to be delivered at your doorstep ASAP |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 9:11pm On Feb 01, 2012 |
Ladies and gentle bobs una go find val oooo,bado dey host blues nite for lounge I don talk it.Best dressed couple award go dey and d price carry weight.I wan see swagga dat day, efe if u like wear bikin and trainers bouncer go bounce u go toilet go show u Daddy D @chi Ewere use ur mouth crack d sumtin my friend,no b u use teeth break glass for bar last year? U dey form abi,crack d tin we all no u b expert wen it comes to nut cracking. @efe Omo na subsidy hold my gal o,she goes into silent mood wen d price of brazilian hair goes up,abeg make we arrange donation wire d gal so at least we can have her bck in our midst.Abi wetin una feel? @arare Na on credit u dey talk all d time,gal no subsidize my establishment na,biko tell dat Mr Zebudiah u go do at least wazobia go dey ur purse small.On credit na sin check d 25 commandments |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by EfemenaXY: 9:18pm On Feb 01, 2012 |
ROFL!! Bikini with trainers ke?? na another fashion murder una wan commit but seriously, e never too early to dey think of val? I still dey recover from the xmas sheninigans now besides, my other half don go awol |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by ARareGem(f): 9:23pm On Feb 01, 2012 |
^Oya, take this crisp N705 note to cover the bill and Bado, you can call me Rare or Gem. Ehm, where the kola-nut na? Efemena_xy: Lady, nor vex. I know say na Sure Armour abi na Sure Shield you dey use. I await the goods. |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by EfemenaXY: 9:26pm On Feb 01, 2012 |
^^ Yep, no worries - t'would be delivered as promised @all, has anyone got the links to the latest Basket Mouth comedy series?? can's seem able to find any new material - just old stuff off the internet |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Sophizzy(f): 9:36pm On Feb 01, 2012 |
Hurray! Freedom at last! The victory is ours! #Occupy Badosky's Lounge# |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by EfemenaXY: 9:39pm On Feb 01, 2012 |
^^Waffi Ol girl, nor be small thing - infact, this calls for serious celebration! Oya madam ID, make you dey begin bring out all that fried meat and drinks for us now |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 9:40pm On Feb 01, 2012 |
ARareGem:Ewo so gem go pay her bill today *Badosky soaks her rosary in annoiting oil and begins to command heavens to bless d note* Gem no vex say I dey swagga u o,but as u no Mr Zebu fi don give u money ritual note,I no wan talk OMG at d end of trade wen I start cashing up and d money decides 2 turn to soap,it go pain me die so dats y I dey bless am for ur presence no vex u hia @sophizzy Dem go patronize u 2 o, abeg come finish d guiness wey dey bar as I c u I dey see different currencies.Come annoit situation abeg my account need communion |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Sophizzy(f): 9:49pm On Feb 01, 2012 |
^I came prepared too. Efemena_xy: Yes o. And as the Chairwoman of this lounge, I hereby break the kola-nut with this small change, manage it.
|
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by EfemenaXY: 9:51pm On Feb 01, 2012 |
Lol! |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Nobody: 12:37am On Feb 02, 2012 |
Fresh air na fresh air no b harmattan. Na here d jokes com dey sef. . Dis thread no dey dull spirit n soul atall ! Abeg mk una faya dey go lyk say brake pad no dey i dey feel una. *sits close to bado* "E DON KOLO" is watching |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by jackpot(f): 4:42am On Feb 02, 2012 |
Efemena_xy:either she's doing some shaving or she's having her bath in the bathroom. Now, don't peep through that door key-hole |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by jackpot(f): 6:43am On Feb 02, 2012 |
689 posts alone? That's 22 pages in 52 days? Lawd Have Mercy!!! *as a mathematician, lemme calculate "approximately" when we gonna get to 100 pages* *brings out my Scientific Porpo calculator* 52/689 * 32*100 = 241.50 days 8 months to fill up this disaster thread? **starts stammering** No, this ca caca cacan't be bebe po popo popossible! |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by ARareGem(f): 7:53am On Feb 02, 2012 |
I really think you need to see a shrink because . . . you really need to see a shrink. |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 8:54am On Feb 02, 2012 |
Guys he's hurting do me d honours ignore him,I promIse to bless d oda thread with his very own posts at least we not breaking the rule according to the Mods SMH!! Anyways let's do us and joke together,he wants to get noticed and he feels his funny so let him laugh alone soon d paramedics would tie IT down str8 to a clinic for mental xrays. @edonkolo Keep watching jare,d tin na talent he cant have wot me got hence d beef.Na me na lyrical gangstress all na hating if you weren't born with IT kill urself with frustration na dem logo @Efe IGNORE!!! dem dey beg friends,nobody invited d tag along na,abi shey na dem u ask ? Busybody dey curse Parkison u berra tell dem |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Killz3(m): 9:30am On Feb 02, 2012 |
Badosky! You know say i still dey find wife, i see ladies surrounding you. . . Shake bodi na BTW, ignore that face of a Nigerian bush rat! |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 9:41am On Feb 02, 2012 |
Awwh my bebe u welcome to Badosky lounging.Hey ladies in here set dieee dey also not d shy type, if u behave na dem go toast u walahitalahi. Abi my sherikokos no b so we dey runs tins here? |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Nobody: 10:39am On Feb 02, 2012 |
* enters lounge sweating* abeg bado gv me two bottles of cold pammy . Todays work no be garri . *brings out 2 sticks of ciga n blows it on d spot* |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 10:48am On Feb 02, 2012 |
^Oh boi see time it early na bar neva open joor,but I fit make milo for u cus am kind like dat.Care for some or not? |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Ben13: 1:22pm On Feb 02, 2012 |
I've always known this bar to be a 'mushroom' bar. smh That ID and Efe are part of this is unthinkable! Erm. . .Can I have a drink now?? |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 1:32pm On Feb 02, 2012 |
^Dude are u still a Mod? If so am sure d post with long emotica shud deleted. P.S- Ur drink awaits u,go delete y I mix u a cocktail |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Killz3(m): 1:40pm On Feb 02, 2012 |
Idowuogbo:Ok ladies. . . I'm here now. Dont miss your chance! |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Sophizzy(f): 1:51pm On Feb 02, 2012 |
It's a lie!*Claps her hands in correct Aproko fashion* Is dat nt our 'Spiritual mod' I'm seeing?My eyes hv seen my ears! |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Ben13: 1:52pm On Feb 02, 2012 |
Must you people always fight?? |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by Idowuogbo(f): 2:02pm On Feb 02, 2012 |
Ben-10:Now I have to be fair,stroll along to d oda bar to delete my emoticas 2 so we Psquared,after dat come bck here for ur delicious jollof rice and kenturkey fried chicken lunch hmmmmmm yummy in ur tummy. |
Re: Badoskys Lounge For Jokers And Friends Of Jokes Section by jackpot(f): 7:40pm On Feb 02, 2012 |
^^^ [size=16pt] why give him tummy, is he hungry? you call him honey but stingy with your punny don't give him yummy for his tummy instead, give him punny for his lil' Johnny now, that's funny if you feeling hornyy [/size] |
(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23)
Questions Google Cannot Answer / Photo Of The Day: Nigeria Police Vs Evil Spirit / Riddles! Riddles! Really Tough Nd Funny Riddles!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |