Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,063 members, 7,810,964 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 07:38 PM

Ekaete Don Finish Me Ooo! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ekaete Don Finish Me Ooo! (1758 Views)

She Wants To Finish Me B4 I Start. / This Girl Don Finish Me / Chei! This Girl Don Finish Guys Ohhh!! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Ekaete Don Finish Me Ooo! by Nobody: 6:46pm On Dec 15, 2011
My people make una helep me o b4 i commit murder. my oga,madam,gateman and me dey live happy well well until madam go bring ekaete come join us say she go assist her babysit children. Ekaete fine no be small,tall come huge wit beta ikebe. Me sef come d woman why madam go go bring dis kind temptation come house.
E no tey,i begin eye ekaete and she come dey like me cos my work for house na house boy work but i dey go school. Because i come frm madam side,oga promise to send me go university na im make dem no dey pay me monthly like gateman. after 8month wey ekaete come,me and her don dey tight sotey if house empty,we dey phuck. Yawa come gas one day na im gateman come catch us come shout say him go report unless say ekaete summit. One hand,im collect im own. Ekaete come nack me tory say na our oga even first collect before me. D wahala wey dey now be say ekaete don carry belle. Belle don reach 5 months and madam cos of work no even notice. Ekaete say she no no three of us,(oga,gateman and me)who get d belle and she dey threaten to report to madam. She say she go tell madam every every. If she tell madam say na oga,madam go throw her out,if she say na me,my education support don stop be dat. And if she say na gateman,gateman promised to implicate everybody.
Ekaete sef dey fear say if dey throw her out,how she go manage cater for d baby if she born again.
Good people,make una advice me fast on wot to do cos of my education or else i go carry out wetin dey my mind.
I wan buy small garmalin,mix am will small otapiapia put am for ekaete food dis night? Helep me.
Re: Ekaete Don Finish Me Ooo! by Goldieluks: 6:48pm On Dec 15, 2011
angry angry
Re: Ekaete Don Finish Me Ooo! by 195(f): 7:24pm On Dec 15, 2011
Some people need more than Jesus in their lives undecided
Re: Ekaete Don Finish Me Ooo! by Nobody: 7:38pm On Dec 15, 2011
^^^
I thought you are an atheist? grin
Re: Ekaete Don Finish Me Ooo! by 195(f): 7:42pm On Dec 15, 2011
I rebuke you in Jesus name grin grin
Re: Ekaete Don Finish Me Ooo! by chuksikem(m): 7:46pm On Dec 15, 2011
the truth is coming out in bits,

One minute you are chilling in ur suite in benin, seeking advice on how to approach a lady, next you are a mere unpaid house boy, Dude , quit all these your imaginary hallucinations, get a life and a job,

Imi, otic mammal
Re: Ekaete Don Finish Me Ooo! by Yorisb: 7:49pm On Dec 15, 2011
chuksikem:

the truth is coming out in bits,

One minute you are chilling in your suite in benin, seeking advice on how to approach a lady, next you are a mere unpaid house boy, Dude , quit all these your imaginary hallucinations, get a life and a job,

Imi, otic mammal
Re: Ekaete Don Finish Me Ooo! by mashnino(m): 8:38pm On Dec 15, 2011
chuksikem:

the truth is coming out in bits,

One minute you are chilling in your suite in benin, seeking advice on how to approach a lady, next you are a mere unpaid house boy, Dude , quit all these your imaginary hallucinations, get a life and a job,

Imi, otic mammal

[size=25pt]ORI E WAMBE[/size]
Re: Ekaete Don Finish Me Ooo! by Exponental(m): 9:23pm On Dec 15, 2011
Ur fada!
Wen u started it, did u seek our opinion?
U dey share wit oga household cake abi. U dey craze,
Na wetin u chop wan ruin u be dat!
Re: Ekaete Don Finish Me Ooo! by Nobody: 9:33pm On Dec 15, 2011
Sensational Gallivanting "Bullshitological" "Legend of Ekaete!". . . Arrant "Nonsenticology!" smiley
Re: Ekaete Don Finish Me Ooo! by Nobody: 9:47pm On Dec 15, 2011
^^
Somali refugee(unfortunate arab man)
Re: Ekaete Don Finish Me Ooo! by Nobody: 10:14pm On Dec 15, 2011
@ a point I couldn't understand it but seriously shit is hilariously funny. OP what's garmalin and otapiapia?

Jay Be home page please. . Before dude commit murder
Re: Ekaete Don Finish Me Ooo! by Woke4all(m): 10:44pm On Dec 15, 2011
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin


FUNNY

(1) (Reply)

Why Do Women Lie In Relationships? / Do Nigerian Girlz Accept Flowers Nowadays? / How Would You Treat Her?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.