Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,757 members, 7,820,628 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 06:33 PM

Pls Help! My Pally Wan Dump Im Girlfriend 4 One Old Croatian Woman - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Pls Help! My Pally Wan Dump Im Girlfriend 4 One Old Croatian Woman (1017 Views)

Why Am I Always Seen As A Pally / My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) / How Big Yansh Take Cause One Of My Pally To Get Accident (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Pls Help! My Pally Wan Dump Im Girlfriend 4 One Old Croatian Woman by Nobody: 7:27pm On Mar 18, 2012
pls ooo i want make una helep me convince one of my pally make he no travel out oooo.dis my pally get girlfriend for naija wey really love am die but ever since he come across one 81 yr old Croatian woman for one dating site the thin wey dey im mind na to travel out.he no jus come dey send im babe again.he tell me say im main plans right now na to travel to croatia go join up with the old woman wey im meet 4 dating site and the woman say she even dey ready to fund im trip.as i dey yarn u dis matter dis my pally already don dey croatian embassy dey present im documents.me don beg am make he no travel to croatia because i hear say civil war dey there but my pally no wan hear word.i ask am wat about im naija babe and im say make i forget dat level.im babe asef don already threaten the guy say if he travel out without her she sef go commit suicide but my pally say as far as he is concerned she fit do wetin she like to hersef and im no go dey bothered about it.me no know wetibn dey shack dis my pally for this croatia matter.no be say croatia na even rich country.ehn how he go jus dump im very beautiful naija babe for one croatian old mama.abeg my esteemed nairalanders make una helep me convince dis my pally make he no travel out and dump im babe oooo.dis na serious matter ooo.me personally go show am the responses wey una go give for dis matter sad
Re: Pls Help! My Pally Wan Dump Im Girlfriend 4 One Old Croatian Woman by Nobody: 7:29pm On Mar 18, 2012
grin
Re: Pls Help! My Pally Wan Dump Im Girlfriend 4 One Old Croatian Woman by Nobody: 9:42pm On Mar 18, 2012
Tell him that the grass is not always greener on the other side but at least her pubic hair will be
Re: Pls Help! My Pally Wan Dump Im Girlfriend 4 One Old Croatian Woman by Nobody: 11:19pm On Mar 18, 2012
@OP
carry your own cross and let him carry his own. if na 81yrs old woman he wants to date (and dump his current babe) then where is your beef? Nigerian men have done worse to get out of Nigeria, so as long as he aint doing anything criminal then let him try. after mounting that almost dead Croatian corpse for a while, REALITY will bring him back to his senses.
Re: Pls Help! My Pally Wan Dump Im Girlfriend 4 One Old Croatian Woman by olapo(f): 9:16am On Mar 19, 2012
leave him let him go...soon his eye go clear...one thing about naija boys and especially these yahoo boys be say they are too blind to see the girl giving them joy and so much love...they want the billboard girls who are larger than life...by the time they are dealt with and the girl is gone for good they will start all over again and say...there is no wife material in naija..been there done that...stupid no future ambition idiot.

1 Like

Re: Pls Help! My Pally Wan Dump Im Girlfriend 4 One Old Croatian Woman by Mikocake(m): 3:15pm On Mar 19, 2012
81yrs old?? Dear me! Wats dis world turning into?
Re: Pls Help! My Pally Wan Dump Im Girlfriend 4 One Old Croatian Woman by luckgames(m): 9:41pm On Mar 19, 2012
81 years old or 18 years?
The dude want kill old mama?
God forgive him sin
Re: Pls Help! My Pally Wan Dump Im Girlfriend 4 One Old Croatian Woman by SAFO(m): 9:45pm On Mar 19, 2012
Lefu u the type of person nobody can ever be mad at because your stories are so ridiculously funny cheesy
Re: Pls Help! My Pally Wan Dump Im Girlfriend 4 One Old Croatian Woman by 2goodbobo(m): 1:44am On Mar 20, 2012
@Lefu.... change your friends cos it seems all your friends, are always have one problem or the other.
Re: Pls Help! My Pally Wan Dump Im Girlfriend 4 One Old Croatian Woman by 2goodbobo(m): 1:45am On Mar 20, 2012
*having
Re: Pls Help! My Pally Wan Dump Im Girlfriend 4 One Old Croatian Woman by Nobody: 2:18am On Mar 20, 2012
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬(ஜ۩۞۩ஜ)▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬­­­­­­­­­­▬­­­­­­­­­­­­­­­­­­­­­­▬
SHUT UP AND ENJOY THE MUSIC!
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬(ஜ۩۞۩ஜ)▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬

angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry angry

(1) (Reply)

A Tune Dedicated To Nigerian Girls - I Love Y'all! / I Can't Stop Myself. I Need Help / Is Ur Heart Broken Cos Ur Lost Lover Has Gone 4 Good? Never Mind Read This..

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.