Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,076 members, 7,957,010 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 03:56 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / The Right Passwords To Use On Naija Babes (15809 Views)
Sarcastic Words You Should Never Use On Your Partner / An Example Of The Way Naija Babes Act Nowadays / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 11:33am On Mar 26, 2012 |
The other week our esteemed brother chemezie be dey ask about the correct password to get a naija babe and like a loving brother i wan make this thread to help am and the others wey no know the correct password to catch a babe. now understand say na multiple passwords u go need to really make a typical naija babe to fall for u. 1:Be a very good liar:i don talk this one b4.for u to make a naija babe trip for u make u sabi lie.if u be poor guy never give her the impression say u no get money.if u must borrow ur pally best clothes to impress the babe den make u borrow am 2:be a car owner:na sure banker say if u get ride any naija babe go open her leg for u b4 u say kinta kinte!.naija babes dey always trip for guys wey get car because for their fish brain dem imagine say any guy wey get motor must get money on top.if u no get car den go borrow ur friend car or ur papa car. 3:be a good dresser:for u to make a naija babe fall hard for u then u need to sabi dress well well.naija babes dey always like guys for coat and tie or agbada(native wear) because dem believe such group of guys get fat account. Make sure say una follow these passwords to the letter wen una wan toast a naija babe ooo.Use the passwords first b4 u come thank me.Prince lefulefu never lies and my code on naija babes dey always work .My password dey pass any firewall wey a naija babe wan put take obstruct my advances 2 Likes |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by emofine2(f): 12:29pm On Mar 26, 2012 |
lefulefu: Prince lefulefu never lies and my code on naija babes dey always work .My password dey pass any firewall wey a naija babe wan put take obstruct my advances Talk true, u no fit even hack sef |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 12:33pm On Mar 26, 2012 |
there is only ONE password good enough to open all of them 9ja gals legs:
|
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by dabrake(m): 12:35pm On Mar 26, 2012 |
Prince lefu, I no fit ever try that your number 2 again. Lae Lae. |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Idowuogbo(f): 12:38pm On Mar 26, 2012 |
Kai my goat don dey host beta give we.Lamidi I dey feel u jare,infact we 9ja gals find liars extremely sexy. Don't stop lying oo,ur daughter needs to learn from u.She needs to find a man at some point, so pls teach her lies are acceptable. Oponu! |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 12:40pm On Mar 26, 2012 |
dabrake: Prince lefu, I no fit ever try that your number 2 again. Lae Lae.bros believe me my number 2 option will work .naija babes love car owners especially a car fitted with Ac.Wen i was in FESTAC alone make u come see the number of babes wey i pack inside my car .dem no dey see a naija babe wey no love a car owner 1 Like |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 12:42pm On Mar 26, 2012 |
MRbrownJAY: there is only ONE password good enough to open all of them 9ja gals legs:Bros Jay i am not talking about oyibo babes i am talking about naija babes.even the babe picture wey u upload na white babe |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 12:45pm On Mar 26, 2012 |
emöfine2:my password pass any hacking programme wey dey town.omo jus see as my password dey pass even the unpassable firewalls omo u cant beat da prince at his game ooo |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 12:46pm On Mar 26, 2012 |
^^forget the babe color bro, this trick work more efficiently with 9ja babe whose (most) dream since they were born is to be married. 1 Like |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 12:48pm On Mar 26, 2012 |
Idowuogbo: Kai my goat don dey host beta give we.Lamidi I dey feel u jare,infact we 9ja gals find liars extremely sexy.the man wey go marry my dauther must get plenty money because the dowry go dey expensive.eh u suppose understand the bad economy for our country naija 1 Like |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 12:49pm On Mar 26, 2012 |
MRbrownJAY: ^^forget the babe color bro, this trick work more efficiently with 9ja babe whose (most) dream since they were born is to be married.dey wont agree to marry a poor man 1 Like |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 12:55pm On Mar 26, 2012 |
^^^and thats why comfortable men chop them like biscuits. lol! |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by dabrake(m): 12:57pm On Mar 26, 2012 |
lefulefu:the day i carry my mum's official car go school because sey i wan impress babe, julius berger trailer smash am gimme |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 12:59pm On Mar 26, 2012 |
dabrake: the day i carry my mum's official car go school because sey i wan impress babe, julius berger trailer smash am gimmewhy u go rush enter road witout looking left and right? haba must u rush like a russian? |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by emofine2(f): 1:07pm On Mar 26, 2012 |
lefulefu: Speaking of games u kno say na b LDN wey for host 2012, ehen prince lefulefu u for enter tatafo Olympics na. You and your mouth wey dey run like tap, shey u neva tire? Craze pikin I beg carry go lol. dabrake: the day i carry my mum's official car go school because sey i wan impress babe, julius berger trailer smash am gimme Lol, sorry ehn but that one no be the fault of naija girl before some of una men come descend on us this hour. |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 2:05pm On Mar 26, 2012 |
emöfine2:my password pass any hacking programme wey dey town.omo jus see as my password dey pass even the unpassable firewalls omo u cant beat da prince at his game ooo |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by slimyem: 2:28pm On Mar 26, 2012 |
lefulefu: The other week our esteemed brother chemezie be dey ask about the correct password to get a naija babe and like a loving brothr i wan make this thread to help am and the others wey no know the correct password to catch a babe.now understand say na multiple passwords u go need to really make a typical naija babe to fall for u.am i the only one lolling at the bolded? |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 3:15pm On Mar 26, 2012 |
slimyem: am i the only one lolling at the bolded?slimyem yem hw yur tailor business dey go on? hope say everything dey fine ooo? no worry tommorow i go send u my Pery cole boxers wey tear for yansh make u sew am for me |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Goldieluks: 3:36pm On Mar 26, 2012 |
This code fit work for naija girls wen no dey smart. You cannot fool a smart and mentally matured naija girl with your lame codes. |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Idowuogbo(f): 3:37pm On Mar 26, 2012 |
lefulefu: Goat na leaf u dey use cover ur pinky finger na,so y u forming owanbe LMAO!!!! |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 3:56pm On Mar 26, 2012 |
Idowuogbo:Laughing In Peru .... Seriously Shaking My Head.. 1 Like |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Idowuogbo(f): 3:58pm On Mar 26, 2012 |
Ijogz K: Laughing In Peru .... Seriously Shaking My Head.. |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by ZUBY77(m): 4:13pm On Mar 26, 2012 |
Goldieluks: This code fit work for naija girls wen no dey smart. and ofcourse you are the smart one.. I wish i know you. I would have tried and see your escape route. |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Booty4me: 4:22pm On Mar 26, 2012 |
lefulefu:kai lefu. Lolzzz |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 4:24pm On Mar 26, 2012 |
What of if u try all this password and u can get a certain girl, their are some stuborn and mature ladies. |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by bakila: 4:27pm On Mar 26, 2012 |
MRbrownJAY: ^^^and thats why comfortable men chop them like biscuits. lol! Some biscuits de chuck throat be careful. |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 4:28pm On Mar 26, 2012 |
dabrake: the day i carry my mum's official car go school because sey i wan impress babe, julius berger trailer smash am gimmeNa 4 every thread u don post am.. Ok we don hear..u no dey tire? |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by bakila: 4:28pm On Mar 26, 2012 |
Adetayo100: What of if u try all this password and u can get a certain girl, their are some stuborn and mature ladies. Use stop word and pass to where you password will work. Some girls password don make their skin and heart hard. |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Magnanimity(m): 4:29pm On Mar 26, 2012 |
lefulefu: The other week our esteemed brother chemezie be dey ask about the correct password to get a naija babe and like a loving brother i wan make this thread to help am and the others wey no know the correct password to catch a babe. now understand say na multiple passwords u go need to really make a typical naija babe to fall for u.All na money |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Magnanimity(m): 4:37pm On Mar 26, 2012 |
lefulefu: lefulefu: lefulefu:Bros, na for sell ? |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 4:38pm On Mar 26, 2012 |
lefulefu is right. . . thats the code OJUKWU used to catch BIANCA WORKS LIKE A CHARM |
Re: The Right Passwords To Use On Naija Babes by Nobody: 4:45pm On Mar 26, 2012 |
seriously, this guy has to start speaking some English! 1 Like |
Miss & Mr Nairaland June 2013 Contest - Complaints And Suggestions / Welcome / Do You Prefer Curvy And Big Girls Or Slim Girls? State Reasons
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 64 |