Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,900 members, 7,844,899 topics. Date: Thursday, 30 May 2024 at 09:40 AM

If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? (1221 Views)

Photo: Ladies What Would You Do If Your Husband Or bf Force You To Wear This? / 4 Ways To Prevent Pregnancy Without Using Condom For Couples / Can You Bath With Your Spouse Or Bf/gf (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by Nobody: 5:38pm On Apr 24, 2012
naija babes in dah house imagine say ur husband or boyfriend come back from work one cool evening and u embrace and cuddle am and u come see used condom for im pocket while romancing him na wetin u go do?
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by iyatrustee(f): 9:38pm On Apr 24, 2012
straight to baba house! make dem help me castrate am spiritually so dat na only me d tin go dey salute. angry
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by TroyJay(m): 9:42pm On Apr 24, 2012
lefulefu: naija babes in dah house imagine say ur husband or boyfriend come back from work one cool evening and u embrace and cuddle am and u come see used condom for im pocket while romancing him na wetin u go do?
Who goes about with a used condom? undecided
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by iyatrustee(f): 9:58pm On Apr 24, 2012
guys like dem lefu,tellmumu,190, killz etc cos dem dey wash and reuse am angry
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by slimyem: 9:59pm On Apr 24, 2012
TroyJay:
Who goes about with a used condom? undecided
help me ask am o.
Maybe the guy wan go drink am for house..:p
Nonsense!
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by cynthiafred67(f): 10:11pm On Apr 24, 2012
iyatrustee: guys like dem lefu,tellmumu,190, killz etc cos dem dey wash and reuse am angry

buhahahahaha choi you badt gangringringringrin

@topic i go hail am well well as he remember use condom.
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by TroyJay(m): 10:15pm On Apr 24, 2012
cynthiafred67:

buhahahahaha choi you badt gangringringringrin

@topic i go hail am well well as he remember use condom.
You joking, right?
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by cynthiafred67(f): 10:33pm On Apr 24, 2012
^^ yeah i am.
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by TroyJay(m): 10:38pm On Apr 24, 2012
cynthiafred67: ^^ yeah i am.
I thought as much
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by Nobody: 6:32pm On Apr 29, 2012
TroyJay:
Who goes about with a used condom? undecided
some calabar boys wey i know dey put their used condom for pocket and even sometimes dem go even forget their girlfriend pant for their hip pocket cheesy
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by Nobody: 6:34pm On Apr 29, 2012
iyatrustee: guys like dem lefu,tellmumu,190, killz etc cos dem dey wash and reuse am angry
the yanshing wey i yansh u two days ago never belleful me oooo cheesy
make u come my house next tommorow for another session wink
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by Nobody: 6:35pm On Apr 29, 2012
cynthiafred67: ^^ yeah i am.
i was dreaming about u dis morning for church wen pastor dey preach wink
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by ijebabe: 6:38pm On Apr 29, 2012
lefulefu:
some calabar boys wey i know dey put their used condom for pocket and even sometimes dem go even forget their girlfriend pant for their hip pocket cheesy

These are some seriously disturbed people you know. Well, birds of the same feather and all that tongue
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by Exponental(m): 7:18pm On Apr 29, 2012
TroyJay:
Who goes about with a used condom? undecided

association of lefulefus
Re: If U See Used Condom For Your Husband Or Bf Backpocket Na Wetin U Go Do? by Nobody: 8:08pm On Apr 29, 2012
Exponental:

association of lefulefus
see ur head like my mama basin wey she dey take fry garri shocked

(1) (Reply)

What A Kiss/gesture Means.. / Bleh Topics Are Too Mainstream :P / Guys...what Type Of Clothing You Think Your Woman Should Or Should Not Wear?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.