Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,899 members, 7,814,042 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 03:05 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Lets Have your Complaints Here (239568 Views)
Lets Have Fun / Lay Your Complaints To The Moderators Of This Section Section Here / Tell The Moderators Your Mind : Lay Your Complaints Here (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (26) (27) (28) (29) (30) (31) (32) ... (52) (Reply) (Go Down)
Re: Lets Have your Complaints Here by JJKADRY(m): 8:40am On Jul 26, 2012 |
MODERATORS!!! E b like say we go need doctor wey go dey test ppl 4 hia so, because I notice d wey ppl dey vex on top smal conversatn. If jokers fit dey vex like dis ehn?wetin politicians dem go do? Mod. abeg find doctor wey go dey test ppl 4 angryology, vexiology and stupidtalkiology. Ooh booy! Guity as charged! |
Re: Lets Have your Complaints Here by Nobody: 2:44pm On Jul 26, 2012 |
dani1luv ,,, u dey here sexkillz dey ban ban me 4 romance section abi? u don fall my hand!! |
Re: Lets Have your Complaints Here by bingbagbo(m): 2:58pm On Jul 26, 2012 |
DONkollione: dani1luv ,,, u dey here sexkillz dey ban ban me 4 romance section abi? don, dont mind the albino sexkillz!. . .he is fighting all projaners. . .any time i do a thread in the romance section, he will move it and that dani whatever is looking sheepishly without any intervention. . . . Don, i bet you i will personally deal with that albino, dont worry!! |
Re: Lets Have your Complaints Here by Nobody: 3:02pm On Jul 26, 2012 |
bin gbagbo: i blv u presido!! i wonda wu made d albino mod self? |
Re: Lets Have your Complaints Here by bingbagbo(m): 3:38pm On Jul 26, 2012 |
no problem my king!!! |
Re: Lets Have your Complaints Here by JJKADRY(m): 4:56pm On Jul 26, 2012 |
I beg, if dani deserves to be crowned why not crown him now. Abi you wan carry d crown go ya village say you be MOD king? :PI beg, if dani deserves to be crowned why not crown him now. Abi you wan carry d crown go ya village say you be MOD king? |
Re: Lets Have your Complaints Here by JJKADRY(m): 5:02pm On Jul 26, 2012 |
Eeeh! I don fail waec, na bin gbagbo I mean o. Chei! I don fall dis guy hand but wetin? |
Re: Lets Have your Complaints Here by Nobody: 5:30pm On Jul 26, 2012 |
JJKADRY: I beg, if dani deserves to be crowned why not crown him now. Abi you wan carry d crown go ya village say you be MOD king? :PI beg, if dani deserves to be crowned why not crown him now. Abi you wan carry d crown go ya village say you be MOD king? who be dis stranger? |
Re: Lets Have your Complaints Here by JJKADRY(m): 1:10pm On Jul 27, 2012 |
u no go sch abi u wia condom 4 face wey no make u see d name? Ehn, no try meee o |
Re: Lets Have your Complaints Here by lilkech(m): 9:17am On Jul 29, 2012 |
Erm Dani, I can't understand why anytime I click on busyanus's threads, my phone seems to crash and restart itself. Are his jokes that contagious WTF! |
Re: Lets Have your Complaints Here by Nobody: 12:30am On Jul 31, 2012 |
Beht y dani, y dyu act like a new moderator wey job still dey shack im body?? You like to dey show power sha...and e dey pain me seriously! Oya have you read dis finish? Oya hide dis post too as usual. |
Re: Lets Have your Complaints Here by lilkech(m): 8:22am On Jul 31, 2012 |
booqee: Beht y dani, y dyu act like a new moderator wey job still dey shack im body?? You like to dey show power sha...and e dey pain me seriously! Aren't you supposed to be rehearsing your marital vows at some place by now? |
Re: Lets Have your Complaints Here by dani1luv: 10:24am On Jul 31, 2012 |
booqee: Beht y dani, y dyu act like a new moderator wey job still dey shack im body?? You like to dey show power sha...and e dey pain me seriously! LOL What have i done? |
Re: Lets Have your Complaints Here by Nobody: 10:30am On Jul 31, 2012 |
lilkech: i wonder o |
Re: Lets Have your Complaints Here by bright007(f): 9:06pm On Jul 31, 2012 |
booqee: Beht y dani, y dyu act like a new moderator wey job still dey shack im body?? You like to dey show power sha...and e dey pain me seriously!boobsqeee d boobigenic....how is dat ur aboki fiance...hope his ofio and sugarcane biz is doing well? |
Re: Lets Have your Complaints Here by bunmioguns(m): 5:38am On Aug 01, 2012 |
Dani, where u send BIN go |
Re: Lets Have your Complaints Here by dani1luv: 11:18am On Aug 01, 2012 |
bunmioguns: Dani, where u send BIN goMukina2 banned him |
Re: Lets Have your Complaints Here by Ajibel(m): 3:39pm On Aug 01, 2012 |
JJKADRY: u no go sch abi u wia condom 4 face wey no make u see d name? Ehn, no try meee o u are really dry like your name implies |
Re: Lets Have your Complaints Here by bunmioguns(m): 7:06pm On Aug 01, 2012 |
dani1luv:. . Oga o, see as Muki dey use her power, nw am even nt enjoying dis section. . . Really sad |
Re: Lets Have your Complaints Here by searay(m): 10:04pm On Aug 02, 2012 |
@dani1luv I demand to know why my thread has been locked |
Re: Lets Have your Complaints Here by jackpot(f): 9:24am On Aug 03, 2012 |
Dani dear, when will you honor bright007 with a suitable award for reppin Jokes Section? i swear she has made me laff sotey I don forget my BB pin! |
Re: Lets Have your Complaints Here by bright007(f): 7:13am On Aug 04, 2012 |
why are u delaying my undisputed honour in this section? Dani,beht why? |
Re: Lets Have your Complaints Here by Nobody: 10:51am On Aug 04, 2012 |
Front page suggestion pls! www.nairaland.com/1007702/when-did-mama-stop-brest |
Re: Lets Have your Complaints Here by ismokeweed1(f): 9:39am On Aug 05, 2012 |
Hey everyone I'm new here and I need a place to light up ma ish cos all the jokes here are stale Anyone wanna join me? All you gotta do is to INHALE EXHALE INHALE EXHALE You get? Thanks moderators |
Re: Lets Have your Complaints Here by toygod2: 2:49am On Aug 06, 2012 |
No time for preaching please......what is the full meaning of 1.,MOFO 2.,OP 3.,How can i be unbanned 4.,........i dey come bak pls |
Re: Lets Have your Complaints Here by Donuc1940: 8:42pm On Aug 07, 2012 |
Akpors returns a missing purse to the owner in Yaba Market. The Lady was so grateful but when she looked inside, she got confused and said, "I had just a single #1000 naira note before but now there are ten notes of#100 hundred naira... How come?" Akpors said "Na me change am, because the last time i help person find a lost purse she says she for give me something but change no Dey |
Re: Lets Have your Complaints Here by Nobody: 10:44pm On Aug 07, 2012 |
^^nice joke donuc! Really made me lol. . I wish you'd open a thread for dis ur joke, it'll have been more fun. |
Re: Lets Have your Complaints Here by EfemenaXY: 12:09am On Aug 10, 2012 |
Donuc1940: Akpors returns a missing purse to the owner Nice 1! Love it |
Re: Lets Have your Complaints Here by bright007(f): 7:29am On Aug 10, 2012 |
Efemena_xy:I thought this was å complaint thread......why u dey support bad thing? |
Re: Lets Have your Complaints Here by bingbagbo(m): 1:28pm On Aug 11, 2012 |
bright007: I thought this was å complaint thread......why u dey support bad thing? help me ask am ooooo |
Re: Lets Have your Complaints Here by EfemenaXY: 4:09pm On Aug 11, 2012 |
Bin 'n Bright How can liking a good thing possibly be bad? |
Re: Lets Have your Complaints Here by bingbagbo(m): 4:51pm On Aug 11, 2012 |
Efemena_xy: Bin 'n Bright what is good about that thing? |
(1) (2) (3) ... (26) (27) (28) (29) (30) (31) (32) ... (52) (Reply)
20 Short Jokes That Would Definitely Make You Laugh / Funny Naija Pictures / Funny Pictures
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |