Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,129 members, 7,849,541 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 11:50 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Fashion / Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend (55981 Views)
Nigerian Man, His Oyibo Wife And Kids Dressed In Isiagu Attire / The New Trend Of Bridesmaids Rocking Sneakers On A Wedding Train / Blackfishing: The new trend of White People Trying To look Black (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Bliss4Lyfe(f): 11:58am On Oct 18, 2023 |
Bride wey wear 'Isi Agu' for church wedding tok why she do so Di couple wear Isi Agu for church weddingWIA DIS FOTO COME FROM,@IKEJIOFOR ELLA AMY One couple wey wear 'Isi Agu', for dia church wedding don begin trend afta dia fotos go viral. Pipo bin begin react afta fotos of her wedding go viral - di common tin na to wear white dress for church wedding for Nigeria but recently, couples don dey explore oda traditional styles to rock for dia wedding. Bride wear Isi AguWIA DIS FOTO COME FROM,@IKEJIOFOR ELLA AMY Di bride tell BBC Pidgin say her decision na out of di love wey she get for Africa and black pipo and to also create sometin wey dey different. couple for churchWIA DIS FOTO COME FROM,@IKEJIOFOR ELLA AMY Wetin we call dis foto, Isi agu wedding outfit According to @Ikejiofor Ella Amy wey bi di bride, " i be fashion designer, so i use di medium to send out my message. And from pipo responses i dey happy say we all love to embrace our own".. Nigerians react to Paystack co-founder tweet of how e 'dress' go wedding Nollywood actress Rahama Sadau spark 'controversy' with dress wey show her back Nigerian actor Lateef Adedimji confam say e dey marry im colleague Mo Bimpe Di bride say e be like mystery wen pipo hear wetin her plan be for di wedding outfit and dem wait to see am. She add say she bin receive plenti accolades on social media. Isiagu, wey mean Chieftaincy be traditional outfit for Igbo land. Di material dey for special occasions like weddings and dem dey take am sew orisirisi style. Bride wear Isi Agu for church weddingWIA DIS FOTO COME FROM,@IKEJIOFOR ELLA AMY Wetin we call dis foto, Bride wear Isi Agu for church wedding Ms Ella say she dey happy say we di younger generation dey go go back to di roots and embrace wetin be our own. See how some pipo react https://www.bbc.com/pidgin/tori-59199702 49 Likes 12 Shares
|
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Bliss4Lyfe(f): 12:00pm On Oct 18, 2023 |
more 52 Likes 6 Shares
|
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Bliss4Lyfe(f): 12:02pm On Oct 18, 2023 |
It is a new trend 65 Likes 10 Shares
|
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Bliss4Lyfe(f): 12:04pm On Oct 18, 2023 |
more 63 Likes 6 Shares
|
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Bliss4Lyfe(f): 12:07pm On Oct 18, 2023 |
Another one 37 Likes 6 Shares
|
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Bliss4Lyfe(f): 12:10pm On Oct 18, 2023 |
again 35 Likes 2 Shares
|
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Armaggedon: 12:10pm On Oct 18, 2023 |
That's pure and absolute nonsense For those quoting me in a haste, I repeat: Having a single and standard traditional wedding is the way. Wearing Isiagu and Igbonizing white wedding does not solve the problems of dual wedding ceremony in Igboland. wearing Isiagu during white wedding does not change what white wedding represents. White wedding is the white man's traditional wedding which he blended with Christianity. We are Igbos. Do the authentic Igba nkwu and invite the priest(or the minister of your religion) to witness it, give his blessings also and issue marriage certificate similar to what is done during burial. Jesus Christ ATTENDED traditional marriage and endorsed it through his miracle but didn't preside over it. Stop washing the back of the cup. 127 Likes 16 Shares |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Emperormartin(m): 12:12pm On Oct 18, 2023 |
Omoh I support this full time!!! Catholic church always leading the way 162 Likes 12 Shares |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Emperormartin(m): 12:13pm On Oct 18, 2023 |
Armaggedon:Ibu onye eriri eri... 206 Likes 20 Shares |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Bliss4Lyfe(f): 12:13pm On Oct 18, 2023 |
Groom refuse to wear SUIT 82 Likes 8 Shares
|
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Bliss4Lyfe(f): 12:14pm On Oct 18, 2023 |
ANOTHER 1 29 Likes 2 Shares
|
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Bliss4Lyfe(f): 12:18pm On Oct 18, 2023 |
AGAIN 28 Likes 7 Shares
|
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Zxcvbnmghtr: 12:22pm On Oct 18, 2023 |
It's still the same thing. The originality of that fabric is still Western. 22 Likes 2 Shares |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Kobicove(m): 12:38pm On Oct 18, 2023 |
I totally hate the practice of using the Isi-Agu to sew a dress for whatever occasion. It is disrespect to the reverence reserved for the fabric as a symbol of status and authority in the Igbo culture! 49 Likes |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by TANID(m): 1:46pm On Oct 18, 2023 |
Cool 4 Likes |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Bliss4Lyfe(f): 2:12pm On Oct 18, 2023 |
It already looks good at this early stage. I can see this going really far and even displacing European wear. They will design and redesign it to compete with the European wedding wear. 60 Likes 7 Shares |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by lordnkem000(m): 2:31pm On Oct 18, 2023 |
Bliss4Lyfe:Girl u re on point I love it too 43 Likes 4 Shares |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Marynwachukwu21(f): 2:47pm On Oct 18, 2023 |
Wahala be like koi-koi shoe,is this now a trending or whatπ.But I love the design 3 Likes |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by VinnyBaba: 3:05pm On Oct 18, 2023 |
The Way Igbos mix their CATHOLICISM with TRADITIONAL RELIGION is Awesome!πππ The Azeez, Kamorus, Ganiyus and Musiliu will NOT like this thread! ππ 52 Likes 5 Shares |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Armaggedon: 3:06pm On Oct 18, 2023 |
Emperormartin:your reasoning is faulty. Having a single and standard traditional wedding is the way. Wearing Isiagu and Igbonizing white wedding does not solve the problems of dual wedding ceremony in Igboland. 23 Likes 1 Share |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by isan(m): 3:10pm On Oct 18, 2023 |
This clothes are made in china [center][/center] this igbo cultural clothes didn't exist till 1950 igbo were naked before that time 10 Likes 4 Shares |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by BigYash: 4:37pm On Oct 18, 2023 |
I love the white gown .. With the isiagwu patches below.. Na Yoruba own I wan see That their men big short nicker for alter go mad gonn Any Igbo lady who wanna wear this gown in few months from now,should pm me for deal.. Must be a virgin ,with average body built,and buwest must be able to stand without support.. Above all,you must have sense.. I dey wait 23 Likes 1 Share
|
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Omoawoke2(m): 4:43pm On Oct 18, 2023 |
Them no wear their winter cap? 26 Likes 3 Shares
|
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by VinnyBaba: 6:37pm On Oct 18, 2023 |
Omoawoke2: I was indeed Right when I said the Kamorus and Ganiyus WON'T like this Beautiful thread! Boy, Purge your Soul from IGBOPHOBIC sentiments, OK?! π€¨π 58 Likes 5 Shares |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by juman(m): 8:15pm On Oct 18, 2023 |
Worshippers of mary. 2 Likes 2 Shares |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by Bliss4Lyfe(f): 8:28pm On Oct 18, 2023 |
Omoawoke2: juman: Even the priest have a touch of isi agu. VinnyBaba: 32 Likes 4 Shares
|
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by theophorus(m): 8:41pm On Oct 18, 2023 |
Don't forget that this particular Church their wedding could be after 3 kids ooo. The usage of white is symbolic even if most people don't know. There is no need quoting me, just ask Google. 5 Likes 2 Shares |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by TimFisher2: 8:51pm On Oct 18, 2023 |
I am so proud of my ancestral origin. God I thank you everyday...Na you do this one oooooo....... 20 Likes 1 Share |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by hammerFC: 8:53pm On Oct 18, 2023 |
Dem done carry Isiagu enter church. Soon every igbo man will dream of Isiagu print suit abi na coat for his wedding day. Design the front with gold chain and button, military style. E just dey start/begin. 6 Likes |
Re: Igbo Church Weddings With Isiagu New Trend by NFBI: 9:07pm On Oct 18, 2023 |
Nice concept 15 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Beautiful native wear- Men, Women And Kids / Thread For Black Women With Natural Hair: My Experience (photos) / Where Do I Buy Lace Wigs In Nigeria?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |