Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,408 members, 7,954,622 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 01:56 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Your Childhood Sucks Without This (5095 Views)
Naija Girls Sucks When It Comes To Chat / True Story: Help! I Always ‘cum’ Each Time My Newborn Baby Sucks My Tip / India Sucks!!! Do Not Date An Indian Woman Let Alone Marry! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Your Childhood Sucks Without This by KingTom(m): 9:57pm On Mar 26, 2015 |
Baba I spend my SS3 2000 dey chop this thing like mumu pikin |
Re: Your Childhood Sucks Without This by tosyne2much(m): 9:57pm On Mar 26, 2015 |
jacksparrow1207:Hahaha |
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 9:59pm On Mar 26, 2015 |
Orijin101: |
Re: Your Childhood Sucks Without This by Nobody: 10:01pm On Mar 26, 2015 |
Bia Falconey how you dey take do all these plenty shares |
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 10:02pm On Mar 26, 2015 |
KingTom:Hahahahahahaha i don die |
Re: Your Childhood Sucks Without This by 2dice(m): 10:02pm On Mar 26, 2015 |
stephenqueen:no be lie oo..Butty wey go dey chop Shawama dey drink Caprisoone we dem N.gga been talking our white&Black dey Jolifficate |
Re: Your Childhood Sucks Without This by 2dice(m): 10:03pm On Mar 26, 2015 |
KingTom:Gospel truth you should be singing with dem "Mary Mary" |
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 10:03pm On Mar 26, 2015 |
jacksparrow1207:Naso oooooo,agba wa bura bewe o ba se e ri |
Re: Your Childhood Sucks Without This by KingTom(m): 10:05pm On Mar 26, 2015 |
stephenqueen:Na true na |
Re: Your Childhood Sucks Without This by KingTom(m): 10:05pm On Mar 26, 2015 |
2dice:Yeah |
Re: Your Childhood Sucks Without This by akinsadeez(m): 10:06pm On Mar 26, 2015 |
tosyne2much: Prof. I just dey eye you for that your virgin thread. I don know sey dem go come for your head. |
Re: Your Childhood Sucks Without This by Nobody: 10:06pm On Mar 26, 2015 |
Baba Falconey show me the way |
Re: Your Childhood Sucks Without This by 2dice(m): 10:09pm On Mar 26, 2015 |
KingTom:bros dakun clean you mouth First |
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 10:09pm On Mar 26, 2015 |
2dice:Naso o bro,we had fun pass dem..we the ibile na we go play with tyre,we go play with rubber band,na we dey rock with palito radio,na we dey drink lolly,we go use sand build house,we go use woods for guy as police and thief...Omoh we dope pass dis buttys...if u rep the ibile united click like 1 Like |
Re: Your Childhood Sucks Without This by falconey(m): 10:10pm On Mar 26, 2015 |
Re: Your Childhood Sucks Without This by tosyne2much(m): 10:10pm On Mar 26, 2015 |
akinsadeez:Me sef know say dem go tongue lash me Bros mi, as a blogger I just gat bring up those kind controversial stuff to catch people"s fancy and generate traffic You should understand better bro |
Re: Your Childhood Sucks Without This by KingTom(m): 10:12pm On Mar 26, 2015 |
2dice:Abi |
Re: Your Childhood Sucks Without This by 2dice(m): 10:14pm On Mar 26, 2015 |
stephenqueen:yea finally Our shii is Bigger than their Suckaway.. "Street ti take Over" "Butty oja wo mo" #CertifiedStreetN.GGA |
Re: Your Childhood Sucks Without This by 2dice(m): 10:16pm On Mar 26, 2015 |
KingTom:lol you look like Butty |
Re: Your Childhood Sucks Without This by KingTom(m): 10:18pm On Mar 26, 2015 |
2dice:I no be cream and chocolate |
Re: Your Childhood Sucks Without This by falconey(m): 10:18pm On Mar 26, 2015 |
AgapeCharis: with due respect sir I can't disclose that information is highly confidential. Even if am high I still can't disclose it. |
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 10:19pm On Mar 26, 2015 |
Orijin101:Your case dey court cuz I knw say you dey lie |
Re: Your Childhood Sucks Without This by Nobody: 10:19pm On Mar 26, 2015 |
falconey:Baba how you dey do am na?? |
Re: Your Childhood Sucks Without This by 2dice(m): 10:21pm On Mar 26, 2015 |
KingTom:wetin you kan be |
Re: Your Childhood Sucks Without This by Nobody: 10:21pm On Mar 26, 2015 |
falconey:A little hint will do |
Re: Your Childhood Sucks Without This by KingTom(m): 10:22pm On Mar 26, 2015 |
2dice:Black |
Re: Your Childhood Sucks Without This by Nobody: 10:23pm On Mar 26, 2015 |
stephenqueen:I resemble lion why i go lie na ? |
Re: Your Childhood Sucks Without This by Nobody: 10:26pm On Mar 26, 2015 |
Falconey...... The only thing wey remain 4 u now, na 2 over throw government ooo... |
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 10:27pm On Mar 26, 2015 |
AgapeCharis:Thief .....falconey boss make we talk for one corner,oya cum tell me the secret |
Re: Your Childhood Sucks Without This by falconey(m): 10:29pm On Mar 26, 2015 |
Godvilla: bros I no wan laugh abeg! |
Re: Your Childhood Sucks Without This by stephenqueen: 10:30pm On Mar 26, 2015 |
2dice:Naso bro,street ti take over |
Re: Your Childhood Sucks Without This by falconey(m): 10:30pm On Mar 26, 2015 |
stephenqueen: una wan spoil market for se.un? |
Nairalanders. My Elder Bro Just Caught Me Having Sex / Does This Lady Have Real V*gina Or She's A Guy? (photo) / 3 OPTIONS: If You're In My Shoe, What Will You Choose? [Picture]
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |