2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 171 172 173 174 175 176 177 178 179 (of 187 pages)
Odeh. Ex convict |
Money wey 4 take buy clean camry . U just dey waste money. Honda crv got no 2nd hand value. In the long run dem go dey price am 600k even after transformation.u no just get sense sha |
Motor wey no ger value. Its naija used its naija used. No need for the nonsense writeup. Put price fool |
All these bastard products should be transported using trains. To hell with iveco,daf,dangote and the rest killer metal wreckless losing control derainged killer driver and trucks out there. Bastards |
Its an suv.not cuv. Stop following google nurey: |
Dont drop your price. Na 2012 model u wan sell ba |
We need trains abeg. So dat all those dangote,iveco,daf,and mad wreckless petrol tankers go comot road for us. |
Runbish project. Useless cheap coal tar on ordinary sand. Lol. Nigeria is cursed for life. |
E din happen before na.i saw sars. He flag me down.me sef wear black down reach hand gloves.i just say my leader i greet u sir. He just smile say make i go say hafa.naso i do hand say i dey come back say i no hold change say i wan shaply reach somewhere.dah day fear catch me o. Sars wey be like 4 for rowd dat day. Though i don smoke so all my eye dey chuck.sars with dia black polo shirt. dey do stop and search.na god save me that evening o. oladipuposadeeq: |
Whether the devil likes it or not.theres diff between home and away. Hush you dey go jail. Max 50years. If you like hire uber,lawyer,and all the ah's. Na jail u go dey the remainder of your life. |
Anyone wey enter for nite. Na death. Or when ts raining. |
He is no more sick abi. Bastard |
I wish i was there.i qoul find a stone. Use force the bang that stone on the hand.Once he falls i grab the AK and fire his skull. Bastards frustrated drunkards foolish imbeciles of the police force. Bastard |
Stop selling fakes and deceivin the pub.its fakem guys beware. Don buy from him.fakes fakes fakes haywhy59: |
Ladipo loading |
Dnt drop your price.nobody go buy |
Clones,vietnam copies. Fakes |
Dis boy no go pass 26. Exactly 5.8 ft max.. |
Shameless kalu |
He should go to hell if hez not there yet. Stupid guy killing yourseld over false shitz.fool |
That owl no go forget them. E go tell the story to the other owls. Dstv animation movies come make me dey like birds and animals. Theres dis yourine video.called the stray cat called orange. That cat na mature cat with sense. https://www.youtube.com/watch?v=Kq0x7j_iAIY https://www.youtube.com/watch?v=GktuyC-iZ7A |
It was souljaboy american rapper that introduced it. |
Edited pics fine.non edited pix. Very ugly |
Scam |
Most ppl have done this.i ddnteave them. Na dem run. Jist Bleep dem hard dars all |
Hell bound pastor. E go dey self-service.i rem bayo dat year wen bb jus enta naija. Ahower hour 4dstv get 8cams.na u go use remote select the cam. All dem ify gang, katung..bayo.. |
No puppy. Ugly adult dog |
Nylon bag marriage |
You fraud. Stop selling lemons and rolled back mileage cars. Guys avoid him. Hes a fraud and scammer. A mileage of 300k he will roll it back to 40k miles.bastard https://www.nairaland.com/5216869/just-2006-toyota-corolla-tokunbo#78972632 |
Stop selling accidented lemons. You this man He sells death traps madly accidented cars. Pls avoid him.
|
Nobody will buy this benz for that amount. The very day you posted it for 1.2m then became greedy and put it for 2.2m tokunbo is 2.5m You just dey waste your time here. |
Dis car na death trap. Any accidentlike dis. Una go dey trapped. U wan force bulletproof glass.or do to open incase of emergency or car catches fire. All the door go just lock. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 171 172 173 174 175 176 177 178 179 (of 187 pages)