Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,789 members, 7,820,768 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 09:11 PM

My Stingy Elder Brother - Family (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / My Stingy Elder Brother (82447 Views)

My Elder Brother's Wife Is So Rude. / Is My Elder Brother Possessed Or An Occultic Man? / My Married Jobless Elder Brother Is Sucking My Mum Financially. Help! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)

Re: My Stingy Elder Brother by Legalese(m): 11:54am On May 23, 2022
God forbid this kind Younger brother.

2 Likes

Re: My Stingy Elder Brother by CoolAmbience(m): 11:57am On May 23, 2022
otipoju:


As you be so called big boy..you for buy your specs by yourself and let him stop disturbing you. Ingrate!!!


You dey mind am?

The story no be real sha.

Person wey no fit afford to buy car fit reject car gift?

Make we reason am na..... e come be foreign use car sef.
Re: My Stingy Elder Brother by fortune1894(m): 11:58am On May 23, 2022
If I hear your brother’s wife name for your again, thunder go just fire you
Re: My Stingy Elder Brother by Timibraun0010: 11:58am On May 23, 2022
Gottiii:
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wr
The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.
Before i say anything, what's your net worth currently
Re: My Stingy Elder Brother by Lepon02: 12:00pm On May 23, 2022
Gottiii:
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wrong advice.

The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.

You deserve nothing, entitled swine!
Re: My Stingy Elder Brother by highoctane: 12:01pm On May 23, 2022
Agafu
Onukú,
Ovoko,
Ezi Bida,
Mgbiri Afo Ezi
Re: My Stingy Elder Brother by Dave2336: 12:02pm On May 23, 2022
Some people are just ingrate, imagine rejecting Lexus es 330.... The thing wey some people dey pray for wey never comes there way....

2 Likes

Re: My Stingy Elder Brother by PAQ(m): 12:04pm On May 23, 2022
@Gottiii you be real He-goat! I like the fact that you have set yourself a standard, but such should be with your own sweat & money.

A gift should be left to the giver to decide not to be dictated by the receiver. Is he rewarding you for being his brother?

Be humble.

2 Likes

Re: My Stingy Elder Brother by etimocity(m): 12:04pm On May 23, 2022
big boy no the wait for any body to buy something for him o instead him go dey buy for himself and other. leggy bunch of big boy where you be.

1 Like

Re: My Stingy Elder Brother by Nobody: 12:04pm On May 23, 2022
It seems Nairaland uses bots as mods now. How else can one explain this thread being pushed to the FP
Re: My Stingy Elder Brother by Juliusetoo: 12:05pm On May 23, 2022
You call yourself a big boy and you are expecting a car from your elder brother my friend you are a small boy get sense

2 Likes

Re: My Stingy Elder Brother by Poleski: 12:06pm On May 23, 2022
Gottiii:
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wrong advice.

The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.

Shut up! You f*cking ungrateful little brat! You called yourself a "big boy" and you also claimed the car (free car) is below your "level" and yet you can't afford one!

2 Likes

Re: My Stingy Elder Brother by crackhouse(m): 12:07pm On May 23, 2022
If he send am bring am make I buy.

1 Like

Re: My Stingy Elder Brother by elijah101(m): 12:09pm On May 23, 2022
he should be stoned
tegrianonigltd:


If you know the stress we go through abroad, you will fucking accept this car idiot, we work steadily, risk our health, arm robber, thief, goat, I Dey imagine the stress I Dey go through, the mental health, pains, to make money, my Brother go talk this kind rubbish, I go personal fly down to Nigeria poison am. He dare not, I thank God all my younger ones are doing well on their own.
Re: My Stingy Elder Brother by musco4me: 12:11pm On May 23, 2022
Gottiii:
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wrong advice.

The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.
At Ur age, person is sending car to u and Ur making a choice??
Can Ur own money buy the 2017 Ur demanding?
Person fit dey there dey wash plates and other menial jobs to survive, Ur here demanding 2017 car? Is Ur brother driving above 2017 car over there??
Guy behave!!

1 Like

Re: My Stingy Elder Brother by Badgers14: 12:12pm On May 23, 2022
Gottiii:
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wrong advice.

The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.

Then go to a dealership and buy yourself a 2022 car !!
Re: My Stingy Elder Brother by hosemujica: 12:19pm On May 23, 2022
Am happy that most Nairalanders are blasting this guy, joke or not. Some Nigerians actually think like him and that explains why our society is the way it is.

2 Likes

Re: My Stingy Elder Brother by OBTOREPA(m): 12:19pm On May 23, 2022
Gottiii:
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wrong advice.

The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.
Na your type dey poison people.
Re: My Stingy Elder Brother by SKINDOGGY: 12:22pm On May 23, 2022
Gottiii:
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wrong advice.

The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.
below ur level but u can't afford ur level, u want flex unto another person sweat, small thing u a don blame una siblings wife,
Re: My Stingy Elder Brother by tunapawizzy: 12:23pm On May 23, 2022
Gottiii:
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wrong advice.

The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.
Everything in this world is wrong with you. No advice for you....your brother is unlucky to have someone with your mindset as a brother

1 Like

Re: My Stingy Elder Brother by hardbody: 12:24pm On May 23, 2022
Gottiii:
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wrong advice.

The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.

Which advise pass the bolded. Follow your mind. Abi you are searching for accomplice?
Re: My Stingy Elder Brother by player007(m): 12:25pm On May 23, 2022
Gottiii:
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wrong advice.

The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.

Dash me the car instead.
Re: My Stingy Elder Brother by mrlarry: 12:25pm On May 23, 2022
Gottiii:
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wrong advice.

The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.



Hi bro,

Seriously, you can contact me when the car gets to you, if you don't need it, I will buy it from you. I need it to run Uber . My phone number is 07056269077

1 Like

Re: My Stingy Elder Brother by Tetero9(m): 12:26pm On May 23, 2022
Go and hustle in the cold and see for yourself. Who told you he is stingy? Do you have an idea of what he is doing for a living in the USA? Do you have an idea of his bills? Comot there my friend, go and work for your own money, USA is not Central Bank!

1 Like

Re: My Stingy Elder Brother by Felalucky8(m): 12:26pm On May 23, 2022
How old are you? Wanna confirm something
Re: My Stingy Elder Brother by OZ511: 12:28pm On May 23, 2022
You be ungrateful bastard angry

1 Like

Re: My Stingy Elder Brother by tmoneyu: 12:30pm On May 23, 2022
Gottiii:
I still can’t believe my elder brother is planning to send me a Es330 (2006) from the United States.

I have told him several times i can’t drive such car, I am already imagining the look of people when they see me. I mean people wey dey my area. People for area know say I be big boy.

I don tell am several times say I no need car wey dey less than yr 2017. The money dey but very stingy. I sure say na the wife dey give am wrong advice.

The car clean sha, full option but below my level. I go just sell am.

Abeg, make una advice me.
Just hope this post is for cruise. How many people have u helped or dash them car? U think America is easy?
Re: My Stingy Elder Brother by eteebanky1: 12:30pm On May 23, 2022
Lol, see how dem roast op

Entitled mentality kill you there, Omo ale

1 Like

Re: My Stingy Elder Brother by Sirqt5(m): 12:30pm On May 23, 2022
u no get money buy ur own car , ur bro's tryin 4 u , na to complain say it 2006 car . u get audacity dude

1 Like

Re: My Stingy Elder Brother by juman(m): 12:31pm On May 23, 2022
Maybe your brother bought the car using credit card.
He may not even have the money to buy the car.

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply)

Lady Shares Photo Of Her Brother Holding Her Backside, Slams 'Haters' / I Have Been Sleeping With Your Wife – Man Tells Neighbour (pics) / Director Catches Driver Having Sex With His Wife In His Home

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 52
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.