Abugbe's Posts
Nairaland Forum › Abugbe's Profile › Abugbe's Posts
1 2 (of 2 pages)
may GOD 4giv us all. |
Na till wen person don old for school, den if e com manage get work e no go tey dem go say him don reach or pass 35years. Na waoooooooo! Dis kind country na which way we dey even go sef? |
The destiny of dis country is only in the hands of GOD. Imagine Great country, Great Nation, Gaint of Africa, Gaint of problems surround us. GOD please come to our rescure. |
true bro. Some go extra miles for the one they love. Like the one I have, she is more than some wife. Jus too good to toy with. |
in as much I see wat to eat and I'm in peace and fine favour in de sight of my creator, is my happiest day |
tankz for write up |
Tu Baba u are a real man, i must say wel done for u wise choice and decision, but try to be faithful n dnt after others again. U try Oga u wise fire |
guy i beg u no giv up hope, jus Bliv u'll make it and u'll make it okh! |
Why not! Since de luv is der n we Truely know n hav valve for each Other. |
Hmmmmmmmmmmmmm! Naija we population many Ooooooooooh! Abeg make una help me tell dat man say e don do. Ahala don dey vex wit tam. But dey woman sef! Una try. Jonny |
adele means 'dem say' in my language. Menh tankz for dis piece of Writin. GOD Bless |
Nothing is new to young guys of our generation, they call it swag. Dat might be his own swag |
Sir GOD Bless u 4 dis action, @ least the whole world can testify dat Nigeria is still a gud Country wit gud citizens. Senators, Governors and Politians hope u can copy the foot steps of dis poor man? Make una c real nigerian no thief like una |
na another new prick don dey hungry her sooooooo! Make she go giv her Bleep mate dat money, or make she come i go tell her dey meaning of POKO, but i go tell her wen she don off her cloths b4 me in a lonely room. Fine dog wey 4 make gud wife material |
All this air wizard GOD wil punish anybody who will say they should reduce or remove the ban from all these public killers. Goodluck u try 4 dis mata, no let anybody deciv u Ooooooooooh! |
sef me don stop to waste money say me dey go chemist store for their fake drugs, na native mecidince me dey take now. But GOD dey sha...... Naija we go survive |
guys must u wear rags or dirty cloths on dat rag day? u ought to be clean and do ur rag day wit neat an clean cloths. Some of u are jus liars wo neva hav the opportunity to part take in dis once in a life time experience. Pls dnt discourage others because u don't it. |
no comment from my end |
marriag is 4 beta an 4 worst, if truly de young man pay ur dairy an pay evrytin as demanded, de is no 2 ways abt it dan 2 stay. Remba u Both ve children, de children need de presence of their mother most dan their father. I tink u really need 2 trace somethings behind an c if der are things u did dat ur huzban is Usin against u. An @ the sometime check ur own attitude, if der are some dat is stairing him in2 anger always, pls dnt be offended, are u de type who dnt lik clean enverioment or de lazy type? Check all these an see, but de most tin tell it 2 GOD in prayers, HE touch de heart of kings an can still touch de heart of ur huzban, pls dnt give up, keep on fighting, one day, ur husband wil com bak an de family wil experience the joy, Peace. An de Happiness u are looking for. May GOD be ur strength. Tank u. |
GOD will BLESS u for all ur good works. Dis ar the type of people we in Dis Country an i Know GOD will give us more of them. |
it's gud wen de child is not doin wel academically, parents need to watch at Their children performance in school b4 making any arrangement for extra lessons |
i ve de dream of bcomim a banker, Afta my secondary school, i got employed in a bank, but de school an admission ar now pushin me 2 de educational side of life, gvn dey education is nt bad because i can talk an i'll bcom a gud lectural Afta going 2 school, den i can go bak 2 my dream as a banker. |
i ve de dream of bcomim a banker, Afta my secondary school, i got employed in a bank, but de school an admission ar now pushin me 2 de educational side of life, gvn dey education is nt bad because i can talk an i'll bcom a gud lectural Afta going 2 school, |
guys me am Speechless¤¤¤¤¤¤¤¤¤¤ |
christians i tink is high time we get rid of dis killing n torture we are receiving from dis northerners. I tink its time we ought time fight back wit weapons too lik dem. If it is too much, we split dis Country n live wer we can sleep wit our two eyes close. |
de babe looks innocent but she is like hot meat wen she dey wit her guys |
Hapy birthday mr endowed, many more birthdays to de koko man. We Celebrate in ur joy. Happy birthday D banji |
super eagle any hope for us to world cup? Abeg mak una no fall we hands again ooooooooooh |
thank GOD portugal lose, christian ronaldo no go fit compete wit MESSI 4 his 4th world best |
1 2 (of 2 pages)