Adrian9's Posts
Nairaland Forum › Adrian9's Profile › Adrian9's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
[quote author=SpontoOg post=91941610]Nice move honestly!!! What is Hennessy looking for in testing center[/quote Without Hennessey, how will they be able to inflate figures? |
Some people fit never brush for 2 weeks o! Egungun be careful na express you dey go! |
Afterwards we go dey hate our native doctor, no be them get that world class art? We dey carry church for head! Mtchewwwwwwww |
Even nyash dey important! |
Careless men,now them go dey do anyhow because of money,after them do begin form epilepsy! |
Tok another tin |
Bele at last haleluya! |
Restore your head to factory setting |
Wene badu biko run for your pocket! Before monkey hand go turn to human being hand! |
When the going gets tough,the tough gets going! Small time booty no go dey enough, den go dey do live porn! To please man wey jus dey use dem pass time. Mtchewwwwwwwww |
That picture was Photoshoped! Why obasanjo no dey for the middle? |
If finger dey scratch you, use dettol! |
Abasi mbok kpeme ikot mfo! Death is just the surname of 2020. In fact if you are reading any thing and you want to read death in the script, just say 2020 and we will understand. |
Because of all these Yahoo boys, dem just dey spoil other pipo chances of making better money online . All these boys have made some paying websites to blacklist Nigeria. Let them rrrrottt in jail. Defraud Lazio? What Effrontery! |
Wait for Trump tenure to finish o if you no wan troway your money o |
johnmartus:In Naija truth hurts and lie heals! |
You are not alone o if you are saying the truth. |
Anybody wey put hope for this hopeless country don put hope for the ancestress of Amaka! Your disappointment go long from here to Islamabad for Pakistan . |
The thunder wey go faya this pipo go from ground faya them |
"I killed all my customers " and you are still a shoe repairer "I killed all my customers" and I can't even boast of a car "I killed all my customers" and I still look like a labourer "I killed all my customers" and I still live in a rented house Inasmuch as I hate what he did, I want to say that he should have made all those precious lives reflect well on his Bank account! How can you take such a risk and not profit well from it? He is a disgrace to killers,his family, his community! How can they have a killer like him and be broke? A FOOL IS ALWAYS A FOOL! |
Ronaldo is hardwork and resilience personified! |
If you like call am lung beans sauce,dem go still look the same,smell the same for the other side of your digestive track! What's more? You go hungry again! This life...............,pitiful vain! |
Palehair:Bro, I don't associate with any one who doesn't share my moral values! If you are my friend, it is either:- 1) You share my values 2)You are better than I am I cannot have a friend who wants to plunge me into a morally debased practice like homosexuality! Unless I accept the practice. I cannot pay to God to help me quit smoking when I always hangout with smokers. DON'T GET ME WRONG,I HATE THE PRACTICE AND NOT THE PERSON! |
You stop being my friend once you are gay! |
Na wetin Im native doctor tell am to do be DAT abi? So that him no go get teeth to chop the money abi? NAwa o!! |
In the words of 9ice: Money speaking speaking! |
ajebuter:God bless you!! |
When bumbum dey attract the attention of your fellow woman like the woman behind her, wahala dey o! BOOTY COURT CASE!! |
Just because of nyash na I'm pipo dey die b4 dia time. The men wey you wan impress them go still go find anoda bakka wey big pass your late bakka! Chai inside lyf!!! All na vanity, when you die the bakkka go still rotten. |
Wetin we go call this one? Pigid20 go make sense? |
HahahahahahahahahahahahahahahahahahahahhahahhahahHhhhhaaaaaaaa!!!!!!¡! Small thing wey native doctor do dey make these pastors dey vibrate like jackhammer!!!!!!!!! So una dey fear like this ??Spiritual prank! |
??