AFvckingAlpha's Posts
Nairaland Forum › AFvckingAlpha's Profile › AFvckingAlpha's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 59 pages)
The fvck Niggarr!! |
The fvck Niggarr!! |
The fvck Niggarr!! RIP to the dead. We must go when the most High call us, no mean say make people dey die anyhow. Omoh nobody safe again for this country, thanks to Buhari. |
The fvck Niggarr!! Nice crib, DML. I like see people doing well, it spurs me to hustle more. Me sef go catch one nice crib soonest on GOD, oju iya yin a pada bo!! enough of this 100k+ a year rent, e don do! Meanwhile as a real niggarr, I stay online 24/7, keeping up with updates cos only the updates will get us richer. To every hustler out there, keep up with the work, cos there's always a pay day for every tough hustler. I said what I said. |
The fvck Niggarr!! I hope she gets to the zenith. Good one from Oparanozie. |
The fvck Niggarr!! |
The fvck Niggarr!! As this thing dey go, e nor go shock me if one werey come kidnap me ontop my bed one day. If you think your safe anywhere in Nigeria, you better wake up from your sleep. E go shock, oju iya yin a pada bo. Shey una say una want Buhari abi, una eye don clear. I said what I said. α |
The fvck Niggarr!! This matter go far! |
The fvck Niggarr!! Cardi is like one of the realest bitch in the world, her numbers dont lie, so make una free Mercy small if she's too excited. Cardi B big pass her, the distance nor be here, e be like from Lagos to Maiduguri by road. So make she enjoy herself, but the thing be say Cardi still nor sabi her. If me I go chill with Burna or Wizkid lasan, say we mistakenly smoke joint together, I go pepper una eye, oju iya yin a pada bo. Nor be matter of low self esteem, make una head correct. I said what I said. α |
The fvck Niggarr!!! RIP to the dead. Na when Peter and Paul go turn one again. But Lola role for the break up nor pure at all, make we talk true. |
The fvck Niggarr!! As much as I would agree with this piece. As a real niggarr I must starve myself some nights of good sleep, cos of the need to stay online and hunt. The online is like the Serengeti, so many predators looking for preys to prey upon. So me and my niggarrs in our pride, staying anonymous online with our Fake GPS hunting, cos the preys are abundantly abundant, but competition dey. Make me remember 2017, when one American do me moneygram in Euros from Germany. One bastard from Ghana wan hijack am from me. How I take sabi, I get the client email login, I come dey see strange updates from FB. As a sharp guy I ghast collect the client FB login go block the motherfvcker. The client do small money to the motherfvcker too sha for Ghana. We pray the updates will keep coming and we will get richer, cos this life you got to look out for yourself, everyone be looking out for themselves anyways. It's survival of the fittest my niggarr, fvcking natural selection, Charles Darwin. You feel me my niggarr, Nah you don't. I said what I said. |
The fvck Niggarr!! I nor wan believe this news. If people were truly displaced because of the Herdsmen crisis in the west, I must say the Yoruba tribe are close to being pussy cos I know they used to be real. fvck I can't believe I'm typing this when I'm half Yoruba. People like Igboho are the real niggarrs and they must be encouraged. Fulani can't come and displace Yoruba in their thousands on their own lands, o wrong nau! We don't have a president as it is, so our destiny should be placed on our hands else the future will be taken from the generations to come. All Odua children must act now and jettison their selfish ambitions cos it's ridiculous in the ear. I said what I said. |
The fvck Niggarr!! Omoh I nor see Unilorin oo! Them nor go like this news. E get one time wey Unilorin go be no 1 for one ranking like that. We nor hear word, them just dey shout "Better by far" up and down. Them do sweat shirt gan. But S/O to all present and past Unilorites, the wahala wey I see for that school nor be small and the small wahala wey I cause. S/O to all those mumu boys and girls wey dey always crowd for Item 7 for night, to the ones wey dey stay till 1am dey fvck for Student Union Building. My real niggarrs wey dey smoke for their hostels and spots for campus and Tanke and environs, the pot of smoke nor go ever dry. S/O to the scholars wey fit kill theirselves cos of night class, I hope everything pays off on the long run. Biggest S/O to the realest niggarrs, the hustlers for their various hostels for Oke-odo, Mark, and Tanke in general. The updates will always come and we will get richer. I said what I said. |
The fvck Niggarr!! Your babe is a naive lil girl, make she use her money run am nah. No wonder Mosdii dey always bash Nigerian girls. How you take dey talk am my niggarr?! |
The fvck Niggarr!! My 5k ticket don dey go like this o, them dey beat ATM, City dey draw. E don hard o! |
The fvck Niggarr!! Omoh if pastor wey suppose dey pray for congregation's safety don dey die, shey you nor see say this life nor balance. Well, we must go when the most high call us. Burna don talk am! This weed be making me feel like calling the most High why he sanctioned this death. I said what I said. A F α |
The fvck Niggar!! It set the pace for my gee $20k cash out. The balling after that nor be here. |
The fvck Niggarr!! Which site be this make boys run am o! If to say nah US she dey stay, nah to collect her bank login, e go easy die. If that one no work, make she go get good credit score lasan. Boiz go still run parole if she go mistakenly obtain CC. These kind girls, e dey easy to run job with them, make you go use soap again, C'est fini. |
The fvck Niggarr!! What a mess!! |
phodoraz:We started off the wrong foot. You're too meek to have received my explosive remarks. |
GOFRONT:The fvck Niggarr!! |
The fvck Niggarr!! |
The fvck Niggarr!! This country nah cruise, everybody just dey do anyhow. |
The fvck Niggarr!! |
phodoraz:Clever way to meander through the question though. |
The fvck Niggarr!! |
The fvck Niggarr!! Chasing clout, believe this at your own foolery. |
The fvck Niggarr!! Guy you nor mention how you go take hustle buy benz or something meaningful. You dey think about woman. You dey ment?? |
The fvck Niggarr!! Bitch ass niggarrs thread, what kind of fvcking thread is this?? Spits |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 59 pages)