Akatonero's Posts
Nairaland Forum › Akatonero's Profile › Akatonero's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
Soo many children in nairaland |
It's not stolen mind u,most army re boko harram |
They dnt just open their mouth and talk sponsor like that give them time...North ooooh north y re u doing all this to our dear innocent citizens? |
Forget the man joor na afor beer who dash monkey banana |
Wetin him talk self my glasses fade before the second paragraph |
Him don kpeme be dat? Soo early RIP Sir |
I love women with hairs but if u want to remove urs google nono!! Order for it chikena!!! http://www.my-no-no.com/ |
What about Oduah case? Under carpet soo we expect same here. Fela once said them go dabaru everything!!! Govt magic. Mk una go sitdown jare...... |
The did to me and my sisters soo I will pass it on period!!! |
She don win already. Naija haba I taya for una govt ooooh dem go dabaru everything turn pure white to black... ![]() |
goodieuzo: please can i get 1m through this means cause i want to dismantle my 90cm nowIf u need 1m dish or bigger one go to the market u cnt alter ur old pan to get giant or bigger dish.thank u |
Very simple!!! Use hammer and hit it to broaden it I think u will get 1m or almost ![]() I only suffer turning my dish from up to down in Nigeria oooooh I suffer alot. I enjoyed all these and more with my Verizon fast internet. http://show-hd.at.ua/tv-page.html goodieuzo: how do i turn 90cm dish to 1m dish? |
Naija chaiiii fine road ![]() |
Sweet but my sweetie is more beautiful!!! |
Just trying to be smart but women get hard mind ooooooooh she no even think say Wat if dey catch her? |
Who cares? Tomorrow they will turn back to us Mk una leave them since no award or cup is given its just advert!!! |
Pls everyday repost until Ur voice is heard!!! I know they come here everyday. Intelligent people are soo humble but those that think they are intelligent are very arrogant. |
Blood sucking multichoice the money the collect from Nigerians every month is it not enough? Poor dude another one will rise!!! Free to air forever!!! |
This people no dey hear go home abi? Today they make London beautiful tomorrow the govt say go home ![]() |
May Nigeria land also reject u!!! That's when u will know that there is no place like home |
See money and plenty food ![]() |
Today them go say racism tomorrow dem o go marry white. This black African American taya me. |
When she don donate her pussy for them to make more money how will she be nominated? Mtcheeeeeew!!! When will Nigerians learn that dstv re money blood suckers |
Wey d picture dey na? |
This is serious why do they allow the fire to expand like that? Poor Kenya |
Were the BOBBY naa ¿¿¿ i think say gay people wise¿ rubbish |
No long thing ![]() |
Who cares? I dnt give a damn. That blood sucking DSTV that turns west Africa to money making machine mtcheeeeeew |
I wish Nigerians can ignore this UK of a thing. They is nothing left there and discover re countries please. |
Rochas dey work Rochas dey work!!! Were d result?Mk una go inclad jare we self e don tey wey i see unclothedness last Mk i feed my eyes ![]() |
The issue of gay rev fathers shud not even arise cos if they know they cnt obey the oath they took dey shud leave the catholic priest hood period. They shud not even bring d issue of gay not to talk of rev fathers dat hv wife.What's all this nonsense? |
Wahala dey be that ooooooooh!!! |