Akposy's Posts
Nairaland Forum › Akposy's Profile › Akposy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 157 pages)
cowleg: blushing already!!!!!!!!!!!!! |
cowleg: blushing already!!!!!!!!!!!!!4/10 U were suppose to snap alone, dats y ur score is low |
PatienceAl: na wetin my predecessors tell me b dat o. . .but no shaking na. . .all na funAbi ooooo |
Ariyke: 3 for 100 in lagos traffic dunno how good they are thoughDose r guinea fowl eggs not quail egg |
astronautog: u don like taste of drinksI no understand.. Gist us hw matric day dey be? |
jaytu6: Pls gun any new on pd so farWho be gun ? No put us for trouble oooo |
marcjoe: Chai....tank GOD say i nor dey go club....gat no money to waste....i would advise u goto church dis sunday and tell ur pastor about this....WELL, AM STILL FINDING IT HARD TO BELIEVE CALIFORNIA BAR OWNER WAS A RITUALIST....pls tell me the story of how he got mad like dey said....! Abi na rumour??I hate bars and club right from time!!!!! I dnt lyk d taste of dose drinks sef...... Tank God 4 ma lyf |
snthesis: dunno, i get them for freeIn lag?? Haven't tested it b4 |
oruaro4: I don't know, but i was told that i can only do that in abraka. but i don't know which campus to go |
oruaro4: I don't know, but i was told that i can only do that in abraka. but i don't know which campus to goWhr we're u doin it b4? U can only do it in abk |
Aderemi275: Na d truth be dat... D worst be say... Na pple wey dey patronise am fortune he dey use...U c wetin beer do u? |
oruaro4: can anyone advice me on what to do. I was unable to generate a pin for payment of my acceptance fee. DelsuBut why? Wat happened? |
Skykid1208: Let me not be left outD pics too dull na Na C1 u take snapp am? |
Mz Bertty: Yh t isNa original result? Na primary skul testimonial and junior secondary? |
Davo93: Hello, i tried that code you gave me but it was not responding.Bros...don't worry urself.. Dose airtel guyz r sumtin else Nyc meeting ur generosity |
marcjoe: I really pity some ppl here....u beta look for a hostel of 50-55k beta sef con that has gen for pumping water...rather than wasting 100-150k on a hostel with standby gen....btw d gen wont b on 24/7....Comfort is diff frm catching fun. Am looking for comfort no fun Anyway whr I fit get rum of 50-55k |
nofij: I no dey skul now,,, i'll b in skul later dis week or early next week b4 i can confirm.Okay..... No probs |
astronautog: bro no stand by gen o the hostel gen na to pump water 4 space e dey we dey play ball every saturday 4 d hostelHmmmmMm |
nofij: Most of dem dont have standby gen but some do. Mine doesnt have. Omo leave gen mata nd check for a comfy place oo.Help me confirm dat toyoma |
donem: Lol @ d boldedTalk na..... |
marcjoe: Student ooh...i don do aspirant level passWhich year u enter |
donem: Mine below.D first pic....na money be dat or na bedsheet? |
astronautog: if u nid accomodation self con 4 my hostel near mama k thats campus 3 smal gate goes 4 70k up let me no OR call me #team delsuWetin be ur hostel name? Dem dey on gen? E big? marcjoe: WELCOME TO DELSU GUYS....https://gamess21.com/1.jpghttps://gamess21.com/2.jpghttps://gamess21.com/3.jpghttps://gamess21.com/4.jpghttps://gamess21.com/5.jpgAre u a student dere? Or an aspirant? |
PatienceAl: news reachinq me now. . .i hear say no vacant space 4 ma dream hostel "LUCKY HOSTEL" again o. . .guys dey vex o. . .i dey enta warri dis week sha. . . . . . . .dose of una wey dey ABK presently. . .abeg make una help me confirm if space stil dey LUCKY HOSTEL. . . .e dey almost opposite Campus 3. . .abeg ooo.....@soloswag, y2k etc. . .Hw d lucky hostel be? Na bedsitter? |
[quote author=Ogboski_frynx]Omo na bed sitter tinz o. Abeg make una pm me abt hux mataz na @ patienceal, nofij, akposy nd oda guruz wey dey diz forum[/quote]Ogboski, Ejiro.... 3pple fit contribute stay bedsitter of 100k? |
nofij: Bedsitter in abk depends on the colour of ur pocket. Price ranges 4rm 65k(e.g Ruby's garden) to 200k (e.g The newly built hostel in winners road). Like mine goes for 120k so as i said, the colour of ur pocket matters a lot.Na wa ooooo.. Na skul say make dem no bring lite ![]() Dose bedsitter, d compound dey on gen? Lyk d one of 75-80k |
Davo93: Awww... quite unfortunate i don't have sufficient airtime to do that now. Hopefully by tomorrow God willing.Okay...wld be expecting it bro...tanx |
Abeg who knw d prices of house 4 dere One rum Bedsitter Na true say abk no dey get lite |
PatienceAl: @ALL FRESHERS (MALE and FEMALE):No beef ooo.. Na chicken dey Na true say abk no dey get lite wen skul resume? |
soloswag: i day abraka now.....who day dere mak we meet?Guy medicals don start? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 157 pages)
hmm na wa o noreason am o because matric day u must to like taste of mud water o bcus na ritual 4 delsu