Akposy's Posts
Nairaland Forum › Akposy's Profile › Akposy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 157 pages)
[quote author=I.cud.kill]6/10[/quote]Tanx bro |
Ejovwoke: New layout jakpa rd on pointWhr u dey 4 new layout? |
astronautog: MAKE UNA NO VEX ME SELF SUPRISE AS E MAKE FP,THATS 2 TIMES IN 3 DAYS AM HITING FP YOU KNOW SAY WARRI NO DEY CARRY LAST KPATAKPATA NA DRAW! I REP JAKPA JUNCTION DOWN TO PTI!SOFT WARRI BOY-ASTRO AKA YBNS CEOSee astro my paddy oooo...so u make FP.... I dey jakpa rd ooo...4 new layout na delsu matter carry me cum sha |
snthesis: bachelor foodHow much do dey sell quail eggs |
Rate me
|
EyesWideOpen:#No Homo..... I just dey compliment |
sexkillz: .Guy...I dey trip 4 dis ur pix ooooo..... 9/10 |
Idowuogbo: Anuz carriage, locate d persin wey swear for u naC person oooo.....d person wen do u dey 6ft(under) U wen carry ur yeye lyf dey patrol up n down lyk van..... Craze gal |
Dj hack. Leavestory and others Abeg make we no yab our paddy again....let's kip d pics coming... I hail una |
EyesWideOpen: Mmm, guys let's move on ...... Don't kill the fun with bickering!Guy...u fyn here ooooooo Nyc one |
Idowuogbo: My papa no fit born persin wey resemble u. Fact# deal with it and move on o!!U dey craze Ur papa prick dey function abi na dat spoiled ogi wen him dey troway na I'm wan use born me....Born troway |
EyesWideOpen: Assaulting hateful insecure niggas with my freshness!*fainting tinz oooooooooooo* Oga headdy....I c u |
Dj hack:Guy...lyk seriously I was expecting a tall fair cute muscular guy..... Him head na cars of ugliness park 4 dere oooo Ugly beast |
lorettafrancis: abeg how much is delsu sch fees and how much do I need for the whole acceptance stuff? I mean for science oI heard its arnd 35k for indigene |
Idowuogbo: Naa Boss! My papa pikin dem no resemble burnt cocoyam. We fresh and swaggalicious.4 ur mind.....dry bone |
EyesWideOpen: na one eediiot genderqueer creature wey dey beaf my handsomenesswowo! u be demonic creature......go comit sucide abeg......u no follow at all |
Idowuogbo: Wait wait wait! Na who b dis? Boy Alinco? Wtf? Lwwwwwkmd!!!na ur papa pikin.........kikikikiki |
EyesWideOpen: When you evolve into homo sapiens proper ..., ring me, until then, you lot are 'it's that are not worth the troubleBetwEen me n u na who neva evolve.... Primitive boy!!!! Ape |
EyesWideOpen: And they say being behind a screen doesn't boost morale? Na lie!Gerrout joooooor...... I fyn pass u troway....... U too mumu.... Idiot |
EyesWideOpen: Finally ...Big bar head....I wonder whr ur hair run go..... U resemble all d malaria fowl wen dem don pour hot water to kill 4 xmas |
EyesWideOpen: Depleting insecure Niggas' ego since 1993!Ugly retired wizard....u ur big forehead Ugliness dey dance skelewu 4 ur life..... Yeye headless fowl |
Fulaman198: This isn't about going to war, cut out the nonsense.Even if it is about war no Nation(s) can defeat isreal....pure fact |
Nyc comments!! Being reading frm page 0-7 Islam is not peace sha!!! Take it or leave it Those dia alfas and imam always carry juju abt either on their waist or tied to dia chest |
firetrap: no time when I talk say I be small pikin. my 27th birthday was on the 27th of November. I'm proud of my age and who I amDnt mind all dis critics |
sKeetz: Whats Kpekus?They mean DICK |
firetrap: My turnD second pix is 6/10 D first is 4/10 |
mikepeace: I called Konga to complain that i can not find the Tecno Phantom for 19k, the lady told me to look for FALL YAKATA SALES, which i did and found it, then when i clicked on it, it shows in stock, but to buy it, it says out of stock.Ow much was d freezer? Was it in gud condition? Did dey collect delivery fee? |
sKeetz: not bad....thanks bWelc |
sKeetz:Bro... 7/10 |
marcjoe: I CONGRATULATE ALL FRESHERS TO DELSU,Bro... Ow much to rent Bedsitter for abraka Ow much be d skul fees for indingene |
Mz Bertty: I didn't collect t maybe wen screenin starts I willokay.......no probs |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 157 pages)

Ur papa prick dey function abi na dat spoiled ogi wen him dey troway na I'm wan use born me....
....welcome to campus1,2,3 and campus 4(califonia bar), lol....