Akposy's Posts
Nairaland Forum › Akposy's Profile › Akposy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 157 pages)
lorettafrancis: chai! The protocols too much naa,where will i be staying while running all this? Am even confused sef!,even to dey think of the stress don tire me MtcheeewNo be u dey find admission? |
astronautog: depends on how fast the process goes if you go early and you start early u wud get it same dayOkay...tanx U don do ur own? |
astronautog: you would get the card after everytin is done that's the last to be given to uI confuse ooo.. I mean wld I get d card d same day dey wld do d xray and blood test? |
amedave: make una blood stop to dy hot or una go make many mistakes. I dnt advice any of to take d risk to start coming down to abraka its nt worth it. Nw let me break down all u will do to get screened, 1. U go to d bank nd pay ur medical nd acceptnc 2. Go to d main library nd buy ur files, remember d price z nt fixed, it depends on ur department. 3. Go to health centre to do ur medicals, remember it can't be d same day u paid at d bank, its until ur payment reflects dia xo maybe a day or two. 4. U proceed to ur department 4 screening dats afta u av been given medical card at d health centre, afta ur departmental then u go for faculty screening afta dat u nw wait 4 abt a week or so, mind u it cn b more or les u wil go back to d cafe nd generate ur mat no. Then fil it in ur file, return to departnt nd faculty nd u wil b left wit two files. If any1 is in abk nd needs help u cn cal me. U c y i said its nt worth it? Cos u cnt get screened, y waste t.fare nd risk d road... Screening cnt end nw cos skul knws dy r on strike xo guys chil enjoy home d last timeBros..but screening has not started na. Will dey give me d health card d day of d medical test? |
astronautog: its located at campus 2 ask aroud them go check ur bp,take xray,check ur blood etc so if u r hiv positive you may wana sell ur admission to an aspirantHIV Positive indeed! |
astronautog: medicals na 4 health center but screening can only b done after strike bcus na lecturer go screen uWere dia health center dey |
[quote author=Ogboski_frynx]I forget 2 collect ma screening forms afta i don pay accptnce and medical[/quote]Wen u pay 4 medicals? Have u done d medical screening? |
Kelvin4224: guy abeg yarn us step by step hw u take do am.where exactly u visit? Cos am preparing to do mineWhen u get to campus two, u wld c a cafe called comrade cafe or u wld c cafe boiz at d gate...tel dem u came 4 acceptance. After dey fill ur O'level result, dey wil generate ur ref code/virtual pin.... Go to the bank(eco bank) insyd d campus and pay 11000. Go bck to d cafe and validate d pin. Yeap! U ave done ur acceptance. Go to the main library and buy ur screening files for 310... #take a bus bck to ur house....kikikikiki |
Mz Bertty: where did u collect ur screenin file?Main library,.....dnt mind some boiz u wld c dere telling u dat screening wld start nxt wk ooo |
astronautog: omo na to comot lag near abk b thatAbi?...no tym ooo |
astronautog: talk trueI serious oooo... Ask Mz_Betty na... I c her |
Blackberry Curve 4... D camera is super kool |
I don pay acceptance and I don collect screening files... Tank u Lord! Watz nxt |
Mz Bertty: Wat pple Abk is dry ooo..jes dat dere z light oLol.. U don pay ur acceptance |
Pokemon43: dat day akposy trek go back go buy fish come.lol i wish i was among u guys going to pay acceptance fee*sighs*Lol... Dnt worry u wil do urs IJN |
Rate me!!
|
leavestory: u think say na play dem dey play for here?why u go carry ur gf jacket wear?ur pose sef come make u look like gay!!!!dude abeg no use that picture derail this threadU dey craze wel wel... Wetin dey gay abt my pose? Una own na to dey carry una smelling mouth and rotten hand dey type gay... Hypocrites! |
Pokemon43: na real food prefect hahahaha and me be wan tell you make u buy croaker fish,now i don tell u,if u nor buy am ehn*draws her for him*wetin hapen for 1940 go happen.Wetin happen? See d pple ooo |
PatienceAl: abeg branch Ore make u buy banana and groundnut 4 guys wen u dey come back o |
PatienceAl: abeg branch Ore make u buy banana and groundnut 4 guys wen u dey come back oSee ur mouth! Food prefect Make una follow tank God oo.. I don reach warri.. 2morrow na abk |
Annie2gud: Nah offence,you re fugly.Lol.. Heard |
wi5dom: Farewell bro..have a swift ride bro. Uself fit do "Nairalander Journey frm Lagos to Delta"Tanx bro.. Lol.. Lagos to delta for where who get tym |
Guyz... Make una wish me journey mercies ooooo... On ma way to Delta state |
konklushun: Chaaaiii, pls leave d assessment to d ladies.Lol.. I too wowo...abi? |
I made spaghetti with egg stew and sliced boiled egg.... Yummy
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 157 pages)

