Alaefulu's Posts
Nairaland Forum › Alaefulu's Profile › Alaefulu's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)
God bless you plz handle her like your sisquote author=Johndagr8t post=111095071]Good day guys So due to the ongoing ASUU strike have been at-home for sometimes now, Me wey my mama don fustrate tire, so there this girl in our next street, her mum brought her last month say make I dey teach am for the forthcoming jamb and waec, but e b like say the girl intention no follow her mama own. Initially I noticed the girl doesn't pick things quickly, like I will have to repeat things ehn b4 she go pick, instead to dey look book na my eye this girl go dey look,sometimes if am trying to write something on the teaching note, the girl will put her hand on my own, but immediately I always tell her to remove it tho, alot wey dis girl dey do, but I always do like I don't understand her, as at last week she even bought a (chain and watch ) make I no lie I collect am sha, but I asked her mum if she knows about the gift and she said dey went to market together and alot of things wey the girl dey do sha,she go bring food sef ar dey reject am sha anyday wey I reject she go give me attitude through the teaching period lol. She did something today and that gave me enough reason to seek for advise you know, am just confuse somehow, lol omo this girl brought a love letter to my house today lols, I just told her to open her note make I see assignment and boom I saw an envelope immediately she took it,I told her to bring it she no gree, I force the stuff and I saw it was a toast letter, I just pocket am after reading so when the class ended I just gave her some advise sha sey Na jamb suppose dey her head now no b relationship matter,I feel like she's really childish sha because she see fair oyinbo wey dey teach her lol, the girl cry sha because of the advise and I tough the envelope. so guys, did you all think reporting her to her mummy should be the best next move now??[/quote] |
Ja ga ba |
Me still dey wonder if God created me different from some of my fellow guys oo,woman leave me,my kon start cry..asin cry oo |
Yea ikare akoko Akabuking: |
Be calming down small,go back read my comment again CowHard: |
Two fighting, I think the senior officer will be discipline, if dem no even demote am self |
Wow,we na corona coper o,2020 batch A.guess is no longer miss akpabio DAT woman no go allow dem shake bum bum o 9isguy: |
Fighting or hiding in bunker why his people are dieing like fowl FERNANDEZISBACK: |
To think that this man still remained the NDDC chairman is something that will continue to beat my imagination, is this not akpabio that joy nunieh indicted some years back ago.even one Johnson was on the Senate committee with unimaginable evidence against akpabio and one Dr like that and this people are still heading NDDC...akpabio how many times will you want dem to off the mic |
See life,as per naija na hard life now the woman dey cry,imagine say na obodo dem carry her go den run with her passport, na thanksgiving and party she for do....but the husband bad konnnnn |
Good one... Oh God na just #10 remained my buy second hand Benz,let your will be done |
Hmm God,na only buhari dey cos all this tinx abi wesef dey contribute to it |
Omo,na God ooo,naso camp dey always be sha,remembering ondo that year,it was the state coordinator that stop the CH**t back then if not girls don ready to shake bum bum |
No matter the lane,road I will n shall never raise my voice or describe my mum like this Bigheart042: |
Okay 15ssDRIVE: |
But his will dey know if the seller does nor deliver the goods to me, Parmzhelp: |
![]() TheGidRedpiller: |
So this zelesky just hide for bunker dey claim defending Ukraine with innocent life's, had it bben he his an African I would have thought otherwise. |
Haha,am interested but am an salt daddy,my sugar don finish |
Ojigbijigbi congratulations... HML |
Hahaha,naija my country notin fit shock us again |
Hmmm,na your mum you dey describe like this....well we all have our life sha, |
Nawa ooo..naso my 50k go DAT year for recharge and make money....I just dey lafff the woman be cause I know the wheels of the law grind slowly but it will definitely catch up with her oneday |
Noce, how those tbeiz safemono.com work plz |
Why are Nigerians more concern and worried about the sanctions than Russians, we are here with no light,no fuel and alot of pressing issues but we seem to be concern with Russia and sanctions.they are living better than us before sanctions and I still believe that they are still living well even with the sanctions... |
Pump champagne badejo |
I just taya,some people will just be over doing something making people to feel inferior in knowledge as if no be learn or no be person teach dem weti dem know generalwo: |
Make person explained to us wet no get much data to watch the video.. |
Yeah,naso meself just dey take one pure water company hold body...Nigeria hard sha |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)
