ANGELLILLY's Posts
Nairaland Forum › ANGELLILLY's Profile › ANGELLILLY's Posts
1 (of 1 pages)
@ichiebullion am touched readin ur story.how can i get in touch wit u?am presently in ur shoes n i knw how it feels..i wnt to knw how to go abt the business.will be expectin ur reply.tnx |
jeremiah 32 vs 27,matthew 6 vs 25 to 34 |
Jeremiah 32 vs 27,matthew 6 vs 25 to 34 |
ewooo! She quits the marriage inorder to hv peace?so big n long joystick is now a peace giver?chai make una dey fear GOD abeg |
after GOD don help una 4rm poverty na fight una the take tnk GOD
now abi?una 4 take gun shot una sef na yeye ppl |
this 1 is always struggling to gain attention even wen he's dead n buried...2face owes blackface ntin, not wit that type of envy comin 4rm blackface,person wey pass u don pass u,and there's ntin u can do abt it.if this old idiot dnt knw wat 2 say,let him shut up |
chai this girl don kill her sister oo...haba why not wit anoda man! tufiakwa |
see yeye pikin oo,she don 4 get wen mrx, mrx d blast 4 social media?chai ntin wey person no go see 4 naija. Wait a minute how the hell the bride price she claim she paid by herself collected 4rm her family?some women eh,make una fear God abeg |
imagine oo,he looks like a black ape wit a painted body.chai nawao |
skineal wrks better |
Choiszman:.......no wrk wit hear say |
i wonder why nigerians will never appreciate what they have on a platter of Gold,until they lose it..make una no alow TB Josh go oo,i blv he is a real man of God,his generosity nd every miracle shown on emmanuel tv shld nt be takin 4 grantd..this a case of a prophet is not appreciated in his own twn oo..TB Josh plz remain in naija let them come over here |
chai some girls no get shame at all,imagine oo? Kai i pity ur mama n papa cos u no get value |
what andriod phone product can u get at the rate of 18k that has good battery and works well |
please advice.what do i do to my bb9650 it suddenly stoped working,and when changing it brings out constant red light. |
ur frnds copied it 4rm dia own parents 4getin they were 1ce a kid and wil also grow old some day,dnt 4get that ur own children wil treat u dat way wen u get old 2. |
congratulation ADE DANIELs i realy feel ur courage,keep it up |
;Dthis man the take style lie eh,y do i hv this feelin dat both parents r guilty?nawao |
this is wat men of God shld be doing to touch pple's lifes..like Tb josh nd this man of God and those i hv nt heard of,locate those in need cos i need ur hlp too |
is even more than enof as long as u supervise every tin by ursef,if u giv any 1 den u wil regrate y u startd d building in the 1st place.i wish u the best |
chaiii ignorance will kill many pple b4 dia time,i pity the pastos nd all his followers.. |
una no get better tins 2 yanh make una go sleep jare..mtcheeew |
start learning to speak your mind,that wont reduce your heigh or increase it.but it will rather help your relationship in a positive way..what stops you from saying No we are not eating out,cook for us?you better sit her down and tell her what you are complainin about,if she dont change,then it wont be your fault when you finally dump her |
i dont know how to pass this across the world but am using this medium to cry out to the public for help..life has never been the same ever since i lost my ability to walk on my feet due to a bone disease that needed some bone surgery, which requires a very huge amount that i and my family cant afford..please help save a soul.who ever reads this post should help pass it across till help comes..for more details call 2348037410992 .thanks
|
well you try..nairalanders how do i post some thing for people to veiw?am new here |
depression is bad so i would advice you to read your bible matthew 6 vs 25 to 34. also battlefield of the mind by joyce meyer |
AM SURE IF HE WAS IMMINISED WELL HE WOULDNT HV BEEN LIKE THIS.NOTHERNERS IGNORANCE IS SOMETHING ELSE? ur mates r thinking of a way 2 help him,u r there lukin 4 where 2 put the blame |
1 (of 1 pages)
una no get better tins 2 yanh make una go sleep jare..mtcheeew
AM SURE IF HE WAS IMMINISED WELL HE WOULDNT HV BEEN LIKE THIS.NOTHERNERS IGNORANCE IS SOMETHING ELSE? ur mates r thinking of a way 2 help him,u r there lukin 4 where 2 put the blame