Babatojide's Posts
Nairaland Forum › Babatojide's Profile › Babatojide's Posts
As i reach outside carry my own dirty Na so i see mama dem trash as usual like 5 rice sacs o See who wan help me throway my own dirty o I sha use itiju I helped her dump it in the lawma As i help her finish... na so i hear Baba Akande “e dakun e ba mi gbe ti awon mommy kunle ti o wa no egbe odo e yen...(she no dey house) |
After about 5 minutes I still hear Baba Akande... awon onile ti fe ma lo o... I say ko si wahala ma... Mama say haa... Oo wa je n ba e gbe lo sita Ko kuku po ...( Landlady hep me carrry dirty bii bawo)... when no be say Iya Aanu Adopt me... As i hear that one na hin i jump up from couch so i can quickly block her before she carry am... |
So on Tuesday lawma people showed up And I ignored their horn... even if I don’t drop off dirt for 2 months my ghana must go bag no go still full, Small time na hin i hear mama voice for my window... Baba Akande awon onile ti de o... I say okay ma e shey ma mo ti gbo I lock up... i no kuku get plan to throway dirty for the next 2 month... As i be single baby daddy( not bachelor nor married)... |
This elderly people ehn Una no go kee person with sense So lawma people came to carry dirty last Tuesday I’ve been hearing those ones horn since... i do like i no hear... Cos mama and my neighbor dirty don full pass oke-afa dustbin and as e b say my own dirty is usually not more than a bagco bag or two anytime wey lawma come... if i dey go drop my own portmanteau ... na so i go meet my people for gate dey wait baba Akande to come help them offload like 5 rice sacs wey dem don fill with trash... |
Volkswagen90:I’ll share some of their posts soon |
Volkswagen90:I have few reliable contacts, mostly from NAIRALAND too |
Sir U could set up a solar showroom/ retail store Where u can Sell portable (durable) solar products ( products’ integrity is VERY IMPORTANT) The showroom can also serve as an office for Estate agent ( which anyone can do regardless of educational background/age) U would get commissions once in a while from that I believe this u can do with 700/750k Please get a nice car with a/c for 700/750k wey u go dey drive go office everyday (don’t do Uber or Cabby or any transport biz abeg) the insult dey too much for youngman sef not to talk of ELDERLY PERSON I don’t like senior men entering bus especially for Naija.The view dey purge me |
OW SHEYYY BADDEST AWON “BLONDER BLOGGER” ![]() |
Bro :SHΣ'S UR βΣSTIΣ I say she yr course mate 2... abi ? Nd u enjoy sexing her... abi ? Trust me U have nothing to lose by keeping the baby and the mama’s love... MΨ ΩШΠ TΣΠ ҜΩβΩ |
But 20 billion+ can be EMBEZUUD from all Ogun state roads in One TAM OLORUN NBE |
D irony b say My grandma (of BLESSED memories) dey buy my specs gangan Momsi must always leave (@ least 2 yrs “allowance” for any thing she buy) for future growth, School bag and notebook inclusive D worst b say if una go tailor shop... I rest my case |
Máfa máfa o fe faa U wan use gongo fa kolo See u in DENVA That na if u no cross border |
Experienced car electrician 0812 136 4252 jibola We fix almost everything |
SO...? How does this concern the STUPID LANDLADY “truly age is not an accurate measure for sense... How stupid could a man be by making a stupid mountain out of a mole hill She denies it... so ? She masturbates....so? She’s not comfy telling her man about it cos it’s obvious the cucumber has more sense than the landlady and the half man... That landlady deserves to be taught a great lesson about respecting/invading of privacy in the court of law I see 2 mature people in the pics 1. A woman that respects her man and privacy 2. A cucumber that wears condoms (obviously more sensible than that Bomboclat man) |
Somebody should send me ADEHERSELF number I want to tell her something |
THAT GRAVE BETTER NOT BE CLOSE TO OWODE ONIRIN OR LADIPO IF NA NAIJA ![]() |
NA GERMAN HERDSMAN I DEY SEE SO bro |
![]() Agege BREAD... 500 ![]() Bama 100 Moi moi 250 Salad 100 Ponmo 250 Dodo 40 A Very Balanced diet sir... Wehdone sir ![]() |
THOUGH I KNOW NOTHING... Buh I know for sure there’s a big difference between 1. EF-YOU-CEE-KAY-ING 2.SEXING and 3.LOVEMAKING... WHAT u think that poor misunderstood LADY is collecting less payment for is the first one... WHAT she gives her VIP clients is the second... Which is def more expensive that the first WHAT she gives you the complainant with/without your urgent 20/30/40k (and in most cases for free) is the third which is also the PREMIUM of the three... The earlier WE STUDY and understand the above table the easier it would be for you to avoid HBP and sudden cardiac arrest... #I THINK � |
It really pisses me off like they expect u to flip one special switch like that and boom u are married... So when u are unmarried it’s like u purposely or stubbornly refuse to flip your own switch while your mates are changing bulbs already... ...So I ask....
|
Everyone needs a house/home And 2 million minus accommodation expenses Is reasonable enough for a sensible GRAD FRESH/UNFRESH... Would do VERY fine if I had that |
Still searching for how this word relates to Unexposed or unintelligent... My people forbid the word LOCAL like it’s an insult.. Every locality is International to another locality outside the LOCALITY’s Nationality ...# I think ??
|
SO... PLEASE OO... ALL THIS CONCLUSION(S) I’VE BEEN READING ABOVE IS FROM WHOSE/WHICH RESEARCH... University of African Magic... Multichoice campus abi... ![]() Unu do well... |
Ologundudu2020:I LOVE ALL THE ATTRIBUTES Above I’m interested... CAN I GET A FREE SAMPLE...? Just to confirm... |
phr0nesis:Omo Based wetin man don see since that time Advice full ground for the young OG 3 chapters gan na management.. |
GO LEARN HANDWORK |
PAWG:No let those guns and speeding car for the videos scam u Baba The gun na plastic The car speed na fast forward All does huffing and puffing for videos na the LAUD EFFECT Baba #i think..? |
Bobo don get concept for new single be that Watch out for “LAUD NDLEA” by cdq Olowo Or “NDLEA LAUDING” Girls with big butts must Dey the videos I foresee a musical video inside which girls with big bum wee just b shaking their “thing” upandan While acrobatically rolling Laud for the Officers And simultaneously giving CDQ olowo (who for sure would be in orange jumpsuit and Rolex handcuffs) some juvenile lap dance Every one would end up getting drunk in the video They wee now show the next morning where the officers would v slept off he wee now escape #I THINK...? |
PREGNANCY H I V DIFFERENT ISSUES JUST ONE PRECAUTION PÉRÉ... Buh y would a legit African man want to use PROTECTION for his OWN WIFE... This matter just be like BITTER COLA ICE CREAM NA GOD MERCY SURE PASS |
the bed na her INHERITANCE jor Generation to Generation Na better ANTIQUE u Dey see so ![]() |
especially for Naija.