Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 2:35pm On Sep 17, 2009 |
rabbish |
|
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 2:25pm On Sep 17, 2009 |
little abbey
|
Jokes Etc › Re: A Fact by Ben13(mod): 1:39pm On Sep 17, 2009 |
abeg clear make I see road |
Jokes Etc › Re: Naughty Ben by Ben13(mod): 1:37pm On Sep 17, 2009 |
what happened to ya siggy jor? |
Jokes Etc › Re: Driver's Licence by Ben13(mod): 1:35pm On Sep 17, 2009 |
explain ya self before this honourable court |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 1:35pm On Sep 17, 2009 |
no be by force to post na |
Jokes Etc › Re: Aroma by Ben13(mod): 1:34pm On Sep 17, 2009 |
no be gala you take dey do ya morning and night food? |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by Ben13(mod): 1:33pm On Sep 17, 2009 |
abeg carry ya two left legs waka pass  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 1:29pm On Sep 17, 2009 |
wen the thin already dey fo him body |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 1:29pm On Sep 17, 2009 |
cheii. . u don finish am |
Jokes Etc › Re: Driver's Licence by Ben13(mod): 1:16pm On Sep 17, 2009 |
Cheii. . una for don talk make we release one album. dickele dey work for studio. |
Jokes Etc › Re: The Little Boy by Ben13(mod): 1:14pm On Sep 17, 2009 |
you don go study translation bah? |
Jokes Etc › Re: Aroma by Ben13(mod): 1:08pm On Sep 17, 2009 |
there is a sign board outside |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 1:07pm On Sep 17, 2009 |
short engine self dey do dry cleaner |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 10:57am On Sep 17, 2009 |
abbey, I busy pass dani sef wey dey sell okro in the morning, do security in the nite. |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 10:33am On Sep 17, 2009 |
I don't play with kids in the morning. |
Jokes Etc › Re: Aroma by Ben13(mod): 10:33am On Sep 17, 2009 |
the one dat collects the water vomits whitish tins |
Jokes Etc › Re: Funny Graves by Ben13(mod): 10:32am On Sep 17, 2009 |
you wey want be star no know ya mentor |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 10:29am On Sep 17, 2009 |
lol don't even start this morning o |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 10:28am On Sep 17, 2009 |
unlike you, I know my way. |
Jokes Etc › Re: The Little Boy by Ben13(mod): 10:24am On Sep 17, 2009 |
. . and you're happy saying it |
Jokes Etc › Re: Funny Graves by Ben13(mod): 10:22am On Sep 17, 2009 |
Jet li u mean? |
Jokes Etc › Re: Aroma by Ben13(mod): 10:16am On Sep 17, 2009 |
which tin? that tin wey dey drop water |
Health › Re: How To Erase Tribal Marks? by Ben13: 10:08am On Sep 17, 2009 |
Lol. . opportunity comes but once  steaming: @ Ben-10, for aw long wud she continue blaming her parents? then let her learn to stay that way. It's her destiny. What's the probability that the tribal marks were put on her to make her live till date as per some ancestral belief or somn?  during her childhood days, she never complained. Now she's looking for an eraser.  |
Jokes Etc › Re: Hey, Wait A Minute,i Haven't Added Them Up Yet by Ben13(mod): 10:01am On Sep 17, 2009 |
abeg clear |
Jokes Etc › Re: Aroma by Ben13(mod): 10:01am On Sep 17, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 9:58am On Sep 17, 2009 |
ya broken inglish get as e be |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 9:57am On Sep 17, 2009 |
abbey and co. dey sell both capital join |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 9:56am On Sep 17, 2009 |
the guy no dey respond to treatment at all |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by Ben13(mod): 9:40am On Sep 17, 2009 |
Crazy, pls stop this. It's becoming irritating. |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 9:38am On Sep 17, 2009 |
abbey don come with these her emoticon wastage |