|
Romance › Re: Please Can Somebody Tell Me What Course This Problem?Toaste 2day and hate her 2mrow. by Ben13: 2:16pm On Oct 06, 2008 |
I trust Naija, dem no dey slack to reply this kind of post.
@poster If you had known, you would not have posted this sily stuff; not in Nairaland
Take heart eh! |
Romance › Re: Ladies!if He can't Kiss,will U Stay? by Ben13: 4:01pm On Oct 04, 2008 |
@Ruby_pearl
and
@A-40
I dey enjoy una love chat o Na where una for meet Na Nairaland?
Nna no be small thing o |
|
Romance › Re: Ladies!if He can't Kiss,will U Stay? by Ben13: 9:51am On Oct 02, 2008 |
Ask her if she has done business with her tooth brush for weeks.  No guy in this 21st century will not like to kiss a healthy mouth.  I'm sorry if I'm provoking  |
Romance › Re: Ladies!if He can't Kiss,will U Stay? by Ben13: 9:46am On Oct 02, 2008 |
@poster Tell your cousin how ifher mouth is smelling so bad  |
Romance › Re: My Boyfriend Relies On Me For His Financial Needs by Ben13: 11:22am On Sep 25, 2008 |
carmelily: This stupid thread still dey here? the only post more stupid than the original poster's was kemisuga's  Lol k1banty: @poster
rely on him for your sexual needs (very important)
you give (money) and get something (sex) back in return. no be lie. she like that kind thing  |
Events › Re: Ladies Only: Planning A Wedding by Ben13: 11:15am On Sep 25, 2008 |
Getting scared few weeks before the d day is normal. But don't be carried away. |
|
|
Romance › Re: What Goes Around Comes Around. by Ben13: 5:55pm On Sep 16, 2008 |
:p |
Business › Re: Someone Should Please Tell Me The Postal Codes Of Apapa-iganmu And Apapa by Ben13: 5:53pm On Sep 16, 2008 |
E remain small,
Kolo-menta people go dey use nairaland.
Na wa o |
Fashion › Re: Skirt Or Trouser by Ben13: 5:29pm On Sep 16, 2008 |
I like gals on skirt no matter how short. Girls, please wear skirt. I like it.  It gives me sweet sensations  |
Jokes Etc › Re: Yab Me I Yab U by Ben13(mod): 5:07pm On Sep 16, 2008 |
But Dexta$$$$
why u yab romade. She don cause trouble for cafe here o. She dey cry.
Anyway, you try sha, she too yab you.
Abeg yab me. |
Music Business › Re: The Real Hip Hop Blog by Ben13: 5:03pm On Sep 16, 2008 |
na d tin wey u want be dat?
I don click am for u. Chop ur money |
|
|
Romance › Re: My Brother Dating A Lady Older Than Him by Ben13: 3:57pm On Sep 16, 2008 |
awumen: guy na wetin be your probs here,see that one no concern u oo,u beta leave your bros alone mak in carri go bicos he is got he's life to leave See u too. As u noticed u cannot speak english, u wrote in broken. I dey feel u jare |
|
|
|
Romance › Re: My Brother Dating A Lady Older Than Him by Ben13: 2:39pm On Sep 16, 2008 |
nana:
 Babe, why u dey seal your lips. I'm saying the truth. If we continue like this on nairaland, Europeans that visits, will laugh at us. And people like u will say it's Racism  |
Romance › Re: My Brother Dating A Lady Older Than Him by Ben13: 2:17pm On Sep 16, 2008 |
Sewa,
why you no fit speak broken, if English dey hard you.
Na wa o |
|
|
|
|
|
|
Family › Re: Court Wedding. by Ben13: 6:11pm On Sep 05, 2008 |
Call me |
Politics › Re: Ladoja, Others Refunded N500m Oyo Funds – Efcc by Ben13: 6:12pm On Sep 04, 2008 |
DeepZone: My problem is why they keep asking for restitution without any form of punishment? If the punishment for stealing in Nigeria is restitution, then, everybody will embark on stealing after all if you are caught, all you have to do is give it back. What else do you want. They kill them? or what? Na wa o |
Fashion › Re: Pro 10 Hair Products by Ben13: 3:48pm On Sep 04, 2008 |
u can get it in my house |