Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 78 pages)
~Guyz . . . . This story reminded me of what happened at the begining of the world. ona remember say for bible, Eve chop that apple first, b4 she give Adam. so therefore, her eye opened first before Adam. Hence, She go don see Adam naked dey mumu dey pursue fowl round the garden of Eden. Here is an extract of what i believe happend. ~Eve ; "See as this guy dey fool himself dey pursue fowl when i dey here dey waste." she calls out to Adam, "fool ! fool !! fool !!! come chop make your open make you see t*to wey you dey miss since. |
strolls in, . . . looks at shitty posts, strolls out |
![]() |
[size=14pt]U mean matrimonial Hiss ?[/size] |
clemcykul:ROFLMAO ![]() |
Good, cos things you don't know about can't harm you ![]() |
I mean the situation the guy was in. Considering the fact that he wasn't chewin on dem nipples, and was chopping apples instead. |
@Abby How many years you think say i dey ?? |
talking about bad influence. |
@Usman Danfodio Cant you read, The thread says (J0KES SECTION) |
But truth dey that talk if ona check well. ![]() |
~Abby i think you shud throw that question at clem . . |
Now this one don leave drunk stage to Yaba stage. |
@Abby Think about it, Gala at your doorsteps, any day, any time. ![]() |
***belchs *** Clem nwanne thisi nkwobi isi the besti |
@sauce kid So that ona family kuli kuli business don finally begin grow. when ona go begin sell shares ?? |
@Abbygyal I fit give you him number, thats if you want home delivery ![]() |
Na the only pple wey i know wey like remix lol |
una ![]() |
@Jeovy Yeah i did, but then clem came into my life. |
@Clem Now thats what you call a drunk dead babe. ~Jeovy wetin be ya own. you too wan drink beer credit ? |
**where you see ituen, the guy dey do im business right now (hawking gala) ~No, worry when im hussle finish, for nite im go buy time for cafe then come online. |
ta lo je kenny ?? |
wetin relate me to snake now naa clem ? |
~nightnurse one plate of nkwobi for me. whispers to clem, i no know say nightnurse get joint oo. |
The guy dey related to P-Square. |
sauce baba i dey feel you joo. |
How you take know say i like that song ![]() |
nightnurse:runs into nightnurse's bedroom. |
~killing dey of different kinds. I wish clem (the queen of bla bla bla) was here to explain better to you. |
@Nightnurse You need know the extent i went just to learn ibo. I had to shun U.I for FUTO so that i fit just learn ibo, since i already know yoruba. (was born in lag) |
~We don leave the thread for ona two. . You guyz shud feel free to kill ya selves if ona like. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 78 pages)



