Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 78 pages)
LMAO ![]() |
ok lets talk about a55 holes. how many types of a55 holes do we have ?? |
~Abby Only a mad person knows anoda mad person. |
sometimes ![]() |
Make ona free hiss abeg |
~Clem, no mind tufe, see as im put face like money wey chop poison. |
~Finds tufe in one of the gutters drunk sleeping. . . Man you go pay for rent oo. |
~Wetin you mean now say clem na juju ?? Na so she wor wor reach ?? |
~ see am , tatafo man |
~Clem na my head you wan use learn work abi ?? |
**sings** ~Clem chop awooof oo who no know go know, Awoof dey purge belle . . Who no know go know. |
~Clemcy, That hair wey i barb wey my head neva still correct till today, na im you want make i pay for ?? |
I come barb my head for ya saloon @ yaba left. Since then, my life has not been the same. |
~Abby you no go understand, by the time you model for hunger for naija. U will get the message ![]() |
~Na why she be chief provost for Yaba. |
When i go tell you make u remove eye for awoof food u no dey hear. |
~Clem you no play when u small ?? |
Na only clem dey get mind knock red cap chief. na waooo |
@Clem Nwannem na u be this ?? |
@All the sistas Abeg, if ya papa na NNPC minister or Minister for finance, or CBN governor, Just holla @ me, make i give u belle on time. |
~All na maths, feel free to join the class. |
Maybe her brain too dey trek lol ![]() |
~ask lysaa |
~The lord is my shepherd ![]() |
@sunej LMAO ![]() |
~ sunej Nwanne, i think this isi serious businessi o . . . Y not u give me $5000, so i sell his numba to you, so thati you can reach him direct ?? ![]() |
**wears googles incase kay the snake wants to hiss and spit in my eye.** |
~sunej Na your type dey teach only reproductive system for biology throughout one semester |
~Abbygyal Even you too, you insult the gods ?? Ya fine no too much, just 15 rounds of bla bla bla ![]() |
~this hiss guy na heavy taliban. . . |
@Abbygyal Naaa, na maths we dey learn not [b]ORGY[/b]eography. ~Seems you online, buzz me make we gossip small, my id dey on my profile. |
~software You seriously need brain formatting. You just feel say you go call red cap chiefs here on NLD fools just like that ?? You dan shit for church. ~ To appease the gods, you will bring one he cock and one she cock. ~ Two native mosquitoes keeping malice ~ One hairy egg Failure to bring the above items . . . . . (will save that for later) |

