Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 78 pages)
LMAO Abeg help me ask am. |
Na waoo, how many jobs only me wan do, mechanic, from ituen's other thread, Gala seller, now olopa. |
@jeovy LOL have fun ![]() |
@Jeovy, folly, ituen and all NLD elders, Its been long we had a gang-up against anyone here on NLD. Its high time we let this guy have it like naijagurly. Abi wetin ona think ? |
@ituen Hey broda, i didn't mean that naaa. was only joking. Ok i am sorry. |
[quote author=Kay$ link=topic=150587.msg2501886#msg2501886 date=1215987523]Umm see your mouth , you no talk since oo , just right now you too dey form , Chukwu , Omo go complete your dose your[/quote]Knowing your mental condition, i don't think you expect me to reply your post do you ? |
str8 denial ~ Jeovy defend ya self. |
@Ituen Now i no know which direction your talk dey enta. |
@tufe Question ? |
Wetin you expect. The guy just needed some bread labels urgently. |
LOL thnx ![]() |
@All Make ona free the guy, i just got a call from Yaba, the guy is awaiting a brain transplant. So abeg make ona bear with am. |
Those type with plenty bed bug. ![]() |
@Ituen ~Opinions are like a$$-holes, everyone is entitled to one. Na you get your basket mouth. ![]() |
@Ituen Hmmmm . . . . ![]() |
@Ituen Now wetin bring this shitty maturity talk ? ![]() |
@Ituen wetin that one come mean now ![]() |
@mohawkchic Come come, we don dey from clap enta dance here oo. Wetin you come mean say i know jeovy length? I resemble Elton John or Micheal Jackson in anyway ? |
@mohawkchic So now you know everything about men ?? Okay how long is jeovy's privates ?? Answer am naa since u be i too sabi ![]() |
U think say na you way ona landlord dey drag paternity with ya fada ? |
U hear ontop bed, your eye red. U hear me say anything happen ? |
LMAO ![]() |
@Jeovy hahahahahaha make princesa no see this post ooo. Anyway, e happen for shop rite here in Accra. ![]() |
@Jeovy Atleast my brain works even though it runs on battery. What about you wey na cotton wool and saw dust full that your empty head ? |
@Jeovy personally i believe people like this can't be cured at Yaba Left. Na cele church fit this type of pesin (where dem go flog sense enta im head) |
**shakes head in dissapointment and walks away** |
@Jeovy See as you dey pretend like say you no dey like that kind thing ![]() |
@Jeovy U sure say im no go prefer banana ? |
Help me ask am my broda. |
OMG @All Which particular tree them pluck this a$$~wipe from ? ![]() |
@Kay$ Now what the hell are you talking about ? @All I don't think Kay$ is stupid; i believe he is possessed by a retarded ghost. ![]() |
@Jeovy You still dey talk abi ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 78 pages)
Abeg help me ask am.