Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 78 pages)
@Jeovy Yeah i can see that you are confused. So how is that any of my business ? ![]() |
@Jeovy My own finish. See as you put face like monkey wey leak lime so, If you make me vex, e no go easy for our two here. |
[size=8pt][size=8pt]*5[/size][/size] |
Yeah thats what they call Family Business. Havn't you heard about the clericuzio's ? |
I came across this website and decided to share it with you guyz. http://www.runyourcarwithwater.com/?hop=holteboo22 |
@Jeovy Why shud i do that ? even if my brain dey run on tiger batteries. ![]() |
@alex406 hahahahaha Nice one.Atleast now i be foreign based Gala seller. You still be local based. Levels still dey. ![]() |
@ rokiatu My sister, no blame me, I just dey protect my yansh. I no wan get bowlegz abeg. |
Quickly picks up dictionary. |
@alex406 Atleast i don't do that anymore ![]() |
@coolykdat hmmmm, guy why will you do that ? abi you be Elton John ? @All Too many gay guyz in the house. (now am scared, covers his KOKO tightly) |
@prince_onx Neva thought of it like that. lol ![]() @coolykdat Thank you my broda for the CD's they will really come handy. |
These newbies. **hiss** |
OMG . . . . Then i will need back-up Wey my guyz, Ituen and tufe ?@rokiatu But if i may ask, na you and your friends wan complete them five ? |
And i will be waiting eagerly with all pleasure ![]() |
@coolykdat LOL now you dey claim to be bird ? |
If you too wan come rob me, I swear, i don't mind oo ![]() |
hmmm @tufe Na now i believe say you don live for Face me I Face U b4. I give up. |
egokanwa:@Ego U dey learn to laff ? |
@coolykdat Abi i dey lie ? |
OMG |
@tufe Sure it was fun, why do you think i kept on going back ? @rokiatu You think i made this up ? |
@tufe Na wetin you wan use pay, na that bread label wey full ya wallet, or those cowries you pack for house ? |
Esss:You getting it all wrong, Ladies just love my KOKO. ![]() |
@Tufe and coolykdat CTRL C . . . CTRL V, but its still nice to read em. ![]() |
@Tufe Naa you're attacking the wrong broda here. Na Jeovy dey run things with princesa. |
@Tufe and coolykdat Pardon me, but you guyz 've obviously mistaken me for someone who gives a damn. licks beer on face. |
wuru-wuru pple |
Oh i see, i had to change the duracell batteries in my head. No vex. Now i understand. ![]() |
Man e don tey wey i leave nursery school. |
@Tufe You no suppose blame me, na the harsh economic condition cause am. Ehen make i use this chance advertise my @All You are all invited to Jehovah no dey F*ck Up Ministries Inc. service hours, Mon - Sun (morning till nite) (so that the offering money go plenty) COME ONE , COME ALL ![]() |
see as truth dey come out. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 78 pages)

Havn't you heard about the clericuzio's ?
Quickly picks up dictionary.
