Jokes Etc › Re: Laugh Out Loud by benjay1(m): 3:28pm On Jul 11, 2008 |
I no need them charge and bail searchers.  |
Jokes Etc › Re: Jeovy Weds Princesa by benjay1(op): 3:20pm On Jul 11, 2008 |
@My Fans Make ona help me ask Jeovy wetin i do am ooo.  |
Jokes Etc › Re: Laugh Out Loud by benjay1(m): 3:19pm On Jul 11, 2008 |
See the way God dey show me my enemies. Bad belle pple. **hiss** |
Jokes Etc › Re: Jeovy Weds Princesa by benjay1(op): 3:10pm On Jul 11, 2008 |
OMG i feel like crying, someone help me with a handky |
Jokes Etc › Re: Imagine Yourself In This Position by benjay1(m): 3:04pm On Jul 11, 2008 |
lol. Me no sabi dance ? hmmm, what do you guyz think d jay in my nick stand for ? JACKSON I be MJ cousin.  |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 2:54pm On Jul 11, 2008 |
better |
Jokes Etc › Re: Jeovy Weds Princesa by benjay1(op): 2:53pm On Jul 11, 2008 |
strolls in beer in hand "where is my temivict ? "  |
Jokes Etc › Re: Jeovy Weds Princesa by benjay1(op): 2:41pm On Jul 11, 2008 |
i thought as much  |
Jokes Etc › Re: Jeovy Weds Princesa by benjay1(op): 2:33pm On Jul 11, 2008 |
hahahahahaha  Jeovy na u be this ? |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 2:31pm On Jul 11, 2008 |
@Jeovy Na by force ? |
Jokes Etc › Re: Who Else Can Beat This English Expertise In Naija? by benjay1(m): 2:30pm On Jul 11, 2008 |
lol . No wahala |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 2:01pm On Jul 11, 2008 |
I dey try keep quiet, but the mouth no dey gree close.  |
Jokes Etc › Re: Jeovy Weds Princesa by benjay1(op): 2:00pm On Jul 11, 2008 |
follow follow. |
Jokes Etc › Re: What A Sweet Life 2 by benjay1(m): 1:44pm On Jul 11, 2008 |
@ayusman16 See as we don begin expose ourself. @MOD Abeg erase that last post.  |
Jokes Etc › Re: Who Else Can Beat This English Expertise In Naija? by benjay1(m): 1:42pm On Jul 11, 2008 |
who dey every damn where ?? |
Jokes Etc › Re: My Collection, Enjoy, by benjay1(m): 1:41pm On Jul 11, 2008 |
So keep quiet then.  |
Jokes Etc › Re: Laugh Out Loud by benjay1(m): 1:37pm On Jul 11, 2008 |
Temivict: I think the Truck driver is Onimukumu Which truck driver ?? Abeg i am lost. |
Jokes Etc › Re: 710 Cap by benjay1(m): 1:31pm On Jul 11, 2008 |
Thats a man protecting his investment. |
Jokes Etc › Re: Jeovy Weds Princesa by benjay1(op): 1:31pm On Jul 11, 2008 |
@princesa Whats up with the Big Fonts >? Anybody here tell you say im dey blind ?? |
Jokes Etc › Re: Imagine Yourself In This Position by benjay1(m): 1:29pm On Jul 11, 2008 |
@Jeovy My broda , i dey oo. Went clubbin yesterday. All my legs dey pain me here.
@Clem Thanks for the accolade. |
Jokes Etc › Re: Stop Copy And Paste by benjay1(m): 1:26pm On Jul 11, 2008 |
J UNIT: clem, you do not make sense in your writing, re phrase please. See control , clem see your life. kai |
Jokes Etc › Re: Gas Flaring by benjay1(m): 1:24pm On Jul 11, 2008 |
@Jeovy No worry their is enough for every one. @Clem My sister take your beer jare, life is short make we flex. cheers !!!  |
Jokes Etc › Re: Mind Ur Language! by benjay1(m): 1:22pm On Jul 11, 2008 |
Like say you no follow **hiss** |
Jokes Etc › Re: Equilibrum, Our New Ig Of Police by benjay1(m): 1:21pm On Jul 11, 2008 |
Quote "(I just spoke in tougue) "
Unquote, yeah i can really see that. |
Jokes Etc › Re: Burial At Sea The Irish Way! by benjay1(m): 1:18pm On Jul 11, 2008 |
God save us from the hands of women like Clem, You don wreck MIGINES, now the bobo can't afford cafe ticket. Now na jaymobb, hmmmm
@jaymobb Guy run for your life oooo. |
Jokes Etc › Re: Sports by benjay1(m): 1:16pm On Jul 11, 2008 |
@nightnurse They are mostly newbies, abeg no blame them. |
Jokes Etc › Re: Pastor And Goods Sellers by benjay1(m): 1:15pm On Jul 11, 2008 |
feeling indifferent, ask all this tatafo pple  |
Jokes Etc › Re: What A Sweet Life 2 by benjay1(m): 1:13pm On Jul 11, 2008 |
Meaning you be the special adviser to the president @ Yaba Left. |
Jokes Etc › Re: "i Don't Remember Eating That!" by benjay1(m): 1:11pm On Jul 11, 2008 |
If you got it, flaunt it. My teeth too clean, so i dey sample am.  |
Jokes Etc › Re: Pastor And Goods Sellers by benjay1(m): 9:13am On Jul 11, 2008 |
clemcykul: *grins from mouth to mouth* Just dey grin dey go, No go open that mouth by mistake, make we no go suffocate of mouth odour.  |
Jokes Etc › Re: Stop Copy And Paste by benjay1(m): 9:12am On Jul 11, 2008 |
@Clem You serious ? |
Jokes Etc › Re: Equilibrum, Our New Ig Of Police by benjay1(m): 9:10am On Jul 11, 2008 |
Yeah  |