Biggz82's Posts
Nairaland Forum › Biggz82's Profile › Biggz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 25 pages)
That's because the dauther is more useful than the son, he knows after his death the son will waste all he worked for but the dauther will manage things properly. |
Abeg the house who get confirm site wen person fit take dey watch live match. Help a brother na beg i dey |
Una sabi ask foolish question Na him grandmama |
Una sabi ask foolish question It's a blessing continue |
That depends on what is stated on the contract of employment by both parties |
Person no even understand wetin you write |
E230 flat boot |
It's not scam, someone you know gave someone that has account and legit stay permit to help dem den to you. Relax d person go call you. My guy wen not get papers for UK na so him take dey send me money to give him mama |
It's not scam, someone you know gave someone that has account and legit stay permit to help dem den to you. Relax d person go call you. My guy wen not get papers for UK na so him take dey send my money to give him mama |
Not bad, no say e cheap den use all cook oh na you anus go tell you |
E won use salary increment deceive civil savants to vote am. D game fit work for you |
20 years ago dem black now 2 of dem don white especially the dauther. Make i no take wetin dey my mind in terms of the nature of the husle |
Inec should cancel Buhari's polling unit. He went against the law by campaigning on election day. |
Greed wouldn't make this one support his brother. |
You think say we no wise abi Go directly to the company dem go supply una |
bro,I don tell you..give those people chance o..before see finish go enter... especially if you are still single...even my brother's wife way older than me...I call her madamB or ladyB( thats what I call her before they got married and start what I still call her till tomorrow,saved her number with it sef).even to the extent that my bro na calls her that...B is her initial..though people might argue it's different from calling her her name but remember na my elder bro wife and not my friend's wife... just use your head...this matter don dey vex me already...if you called her her name on before the trad wedding,the Mumu for no complain o..well na him.luck Sha..if na me..I don free am I read your 1st comment e go well cos you talk my mind , I read this 1 u still talk my mind small. Make I jux talk my mind finish, if na me tomorrow wen b the wedding day I go get malaria by force i no go attend so that we go use that 1 give ourself space |
bro,I don tell you..give those people chance o..before see finish go enter... especially if you are still single...even my brother's wife way older than me...I call her madamB or ladyB( thats what I call her before they got married and start what I still call her till tomorrow,saved her number with it sef).even to the extent that my bro na calls her that...B is her initial..though people might argue it's different from calling her her name but remember na my elder bro wife and not my friend's wife... I read your 1st comment e go well cos you talk my mind , I read this 1 u still talk my mind small. Make I jux talk my mind finish, if na me tomorrow wen b the wedding day I go get malaria by force i no go attend so that we go use that 1 give ourself space just use your head...this matter don dey vex me already...if you called her her name on before the trad wedding,the Mumu for no complain o..well na him.luck Sha..if na me..I don free am[/quote] |
The pastors are asking members to vote Obi and Imams are asking members to vote Atiku. Who will now speak for Thiefnubuu who’s neither here nor there? Tinubu is a traditionalist, the Babalawo's well speak for him. 😂😄😃🤣 |
Rashford the new Manchester United Goal Machine |
No jobs other job in Delta State apart from tricycle and hotel. Okowa has failed Deltans |
You father is late which automatically makes you mother a window and free from all marriage ties to you father, let her marry the man and his kids. Do everything in you power to see that your little sister succeed. |
When e reach to travel abroad you intend to marry her, but for the past three years you just dry Bleep her with no intention to marry. The girl get sense die. If na you bros talk true you go marry and carry her. Wise girl keep it up |
Smart girl |
Don't let you brother deceive you, he is fully aware of the wife SS status. He should tell you guys the truth why he wants to leave the marriage |
She has made the greatest mistake of bringing tribe to the table. |
Penny wise, Pounds foolish. He is a foolish man. God doesn't answer the prayer of foolishness. I guess, he has someone fending for him. Point of correction, pounds not foolish but remain pounds This is a clear case of penny wise MAN foolish |
Shame no dey catch you, you dey follow you pikin drag food. Bra i shame for you |
Simply task Join rival cult group then after two weeks kill her, no case na cult war people go call am Thank me later |
This is someone I wanted to wife next year We don tire for dis same story line |
Your head no correct, is she a baby that you are always worried about. Na insecurity dey worry you |
This him new nose mask fine pass the old one ![]() |
Abeg who get am for live streaming please share make we fit follow up Dem don block score808.com domain |