Biggz82's Posts
Nairaland Forum › Biggz82's Profile › Biggz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 25 pages)
Who still dey drive manual, bros upgrade |
Pray make the child no turn baby mama in future. |
score808.com The best by far Bros thank you i watch Poland match live Thanks |
Abeg make somebody help me with mobile site for live streaming |
Abeg who know site wen i fit stream live match for phone. Help me na beg i dey make i use follow up world cup small |
My guy all those months of strick dey will go back to teach the students oh so if we check am well no work no pay is not suppose to apply in the education sector. I just dey reason if dem say dem no go teach the passed topic cos dem no pay dem how e go be. ASUU n govenment use brain for students sake. AASU sef greedy u say u dey fight because of student u no work for 8month u wan colet full pay.... why u no tell Government say u go accept half payment to show ur fight are real and genuine na because of student buh instead u want full payment for the months wey u no work.... Buhari na man of few words buh him madness pass ASUU own ASUU think say na Jonathan dem dey display for.... |
Na craze dey worry you |
So she is saying both Father and mother side have same problem and her case is "RARE". If both father and mother side can't donate kidney it therefore means it's a normal kidney disease not a RARE kidney disease. |
Because you are not well mentally |
My guy take anyone the two na the same, traffic na the 2 cities middle name |
Monitor your neighbor.... One of them is a culprit. Bros na those mequala ( Iron damage) guy carry the cylinder |
Thinking about Jesus ………… It's okay |
Yes and do that with great speed |
see foolish talk |
She suppose run for her dare life instead of recording.......... She think say everything na play, she won use am for tiktok |
Big toto |
The small money i dey get na so so transport dey chop am. Babangida make tunder fire you for problem you put us since June 12 1993 Abiola where you dey |
Oga no dey lie.. Nigerians always think mentioning huge amount of money there spend makes them look rich. Person go buy shoe 3500 him go say nah 12k must we inflate prices of things to look rich?? Oga I wish your wife full recovery but that 600k part nah lie.. Bros fear catch me wen i see the amount oh, maybe him won say if to say she die him go spend over 600k for burial. Na dis lie lie wen we dey lie to each other dey make things cost for market. |
Why all these god of men dey talk like fool self |
No need for apology cos the 1 wen you go marry 1 guy don finish am anyhow. The sweet wen dey downhole no dey finish |
My guy, no try am oh na set up she won set you up so. Make i tell you wetin you go do to continue to enjoy you 3 months old (kpekus) relationship Collect the material go give Tailor and beg the Tailor to disappoint you. The whole blame go dey the Tailor head. If e work for me e go also work for you and your knacking will not stop. Thank me later |
My African brothers and sisters go make money now cos this oyibo people no go gree go work |
What will happen to our vulcanizers? Them go carry dia load enter house. |
pictures of the breast will help us know the exact therapy you need |
You never see anything |
Yeye op The op yeye no get mate, very foolish somebody |
Simple, use tape to tape you upper eyelids upward and d lower downward by so doing you eyes remain open meaning you are awake. If e work for Tom and Jerry e go work for u. Thank me later |
Hope say dis 1 no go commission toilet for him constituency |
Dis op dey lie, e dey happy say with won upgrade from bicycle to car. E just won take us catch cruze |
Well, personally. I'm allergic to broke and poor people. I can't stand being with a broke man. And besides their wahala is just too much. I can't even imagine a man giving me 5k to cook stew.. What would 5k buy in the market? 5k can't even buy enough meat not to talk of other ingredients. Abeg make broke people dey there lane.. While I dey my lane... Biko!! Your Papa fit give your Mama 3k to cook stew? |
You just dey take advantage of the poverty wen dey the girl family Thunder go fire you, I repeat THUNDER GO FIRE YOU |