Biggz82's Posts
Nairaland Forum › Biggz82's Profile › Biggz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 26 pages)
Yes and do that with great speed |
see foolish talk |
She suppose run for her dare life instead of recording.......... She think say everything na play, she won use am for tiktok |
Big toto |
The small money i dey get na so so transport dey chop am. Babangida make tunder fire you for problem you put us since June 12 1993 Abiola where you dey |
Oga no dey lie.. Nigerians always think mentioning huge amount of money there spend makes them look rich. Person go buy shoe 3500 him go say nah 12k must we inflate prices of things to look rich?? Oga I wish your wife full recovery but that 600k part nah lie.. Bros fear catch me wen i see the amount oh, maybe him won say if to say she die him go spend over 600k for burial. Na dis lie lie wen we dey lie to each other dey make things cost for market. |
Why all these god of men dey talk like fool self |
No need for apology cos the 1 wen you go marry 1 guy don finish am anyhow. The sweet wen dey downhole no dey finish |
My guy, no try am oh na set up she won set you up so. Make i tell you wetin you go do to continue to enjoy you 3 months old (kpekus) relationship Collect the material go give Tailor and beg the Tailor to disappoint you. The whole blame go dey the Tailor head. If e work for me e go also work for you and your knacking will not stop. Thank me later |
My African brothers and sisters go make money now cos this oyibo people no go gree go work |
What will happen to our vulcanizers? Them go carry dia load enter house. |
pictures of the breast will help us know the exact therapy you need |
You never see anything |
Yeye op The op yeye no get mate, very foolish somebody |
Simple, use tape to tape you upper eyelids upward and d lower downward by so doing you eyes remain open meaning you are awake. If e work for Tom and Jerry e go work for u. Thank me later |
Hope say dis 1 no go commission toilet for him constituency |
Dis op dey lie, e dey happy say with won upgrade from bicycle to car. E just won take us catch cruze |
Well, personally. I'm allergic to broke and poor people. I can't stand being with a broke man. And besides their wahala is just too much. I can't even imagine a man giving me 5k to cook stew.. What would 5k buy in the market? 5k can't even buy enough meat not to talk of other ingredients. Abeg make broke people dey there lane.. While I dey my lane... Biko!! Your Papa fit give your Mama 3k to cook stew? |
You just dey take advantage of the poverty wen dey the girl family Thunder go fire you, I repeat THUNDER GO FIRE YOU |
come on man, we still have saned men in nigeria who follows our customs and norms to get fresher wines as a wife, not everyone must a rapist like you or forefathers before you. Thunder go fire you join the op cos e clear say una b 1 |
19 years old with 3 years old child. This man suppose go jail, i no need prophet to tell me say you rape her wen she b 16 year den cos of poverty the Mama slow you put her for house. Na thunder go fire you |
No be you dey Bleep am, why you dey complain |
See two criminals, na who go get the larger crowd to thief from them dey drag. We wen dey warri here know say them two na thief |
So charger wen u dey use na so e be |
This op na normal ashawo, take her write up serious na you sabi Ashawo everywhere you go (MTN) |
Make dem check him girlfriend house |
Football malpractice, the keeper carry expo enter field. |
Cut off the head and the problem is gone for life |
Two years two abortion, no plans to take her in as a wife, my guy you wiked pass devil. As you no ready she won use that style take push you comot, you dey block her road. The wiked will not go unpunished |
Picture of your dick or i don't believe you |
I'm surprised he didn't blame the devil E shock me too my guy, since the history of man devil hand clean for d 1st time |