Biggz82's Posts
Nairaland Forum › Biggz82's Profile › Biggz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 26 pages)
I'm surprised he didn't blame the devil E shock me too my guy, since the history of man devil hand clean for d 1st time |
You don enjoy oyinbo ashawo finish come dey apologise. I like dis ur key sha, e go well wify go call the enjoyment mistake n move on. Correct bra u no carry last for dis 1 |
Na so e happen, Buhari why? |
E use him laps take hind him preek/dick for back. Picture 2 |
This Toto no need waste o, I hope she's found alive and sound She dey sell kpomo, look d lap den imagine how her kpomo go be, e go sweet oh. Abeg make dey help us find d kpomo sellers make kpomo no lost oh |
My guy no go full yourself, u think say the time wen you dey calculate na only you dey piss inside. Bros comot your eye for soldier man salary. |
Hunger wen dey d land no let us reason gift |
Una don start |
No it's not compulsory even after marriage it's still not compulsory |
The way you take chat and Bleep person wife na same way person go chat and Bleep your wife. |
Same way she will watch them go to jail |
E clear say Ronaldo go start all games |
I like your style . Marriage no be for everybody |
The thief is not my concern but the guy asking people to like and subscribe should try by all means possible to polish his English. The mother tongue is just too much. Bros na beg we dey beg you work your mother tongue b4 u dey find people wen go like n subscribe |
The thief is no my concern but the guy asking people to like and subscribe should try by all means possible to polish his English. The mother tongue is just too much. Bros na beg we dey beg you work your mother tongue b4 u dey find people wen go like n subscribe |
Grandpa need fresh toto |
Let me wait and learn |
Na una dey take una hand find wahala, condom is the best family planning. After now bro just go for condom and forget all this yeye injection tin |
Congratulations to miss world Agbani Deredgoat |
Picture 1 partially okay, picture 2 is totally finished |
My brother forget about marriage be a BABY DADDY and your problem is solved. Thank me later |
I am realizing that I really like her and I want more than just being normal friends with her. Just tell us the truth, to Bleep the girl dey hungry u. Tell her she self fit dey hungry to Bleep you. Last last una 2 go enjoy d Bleep. |
Another sex tape loading |
I for one, l don't support evil-doers but l think we should wait for the right information instead of being naive cos it might make matter worse.. Bros your head dey your neck, you talk well. Me self reason the matter in your direction. I salute your wisdom |
Get sient leaf (efiri) and native shock. Squeeze the sient leaf take the water( jux like bitter leaf water we drink) , grind the native shock mix it with the water and drink. E no sweet e no bitter. Jux continue drinking anyhow before you know it pile go run for ever. Na so i take cute my own. |
Because the Godly parents are not as Godly are you think. |
Do all you can to send him back abroad to hussle or for more study. Truth be told there are no job here so his continuous stay looking for job is a waste of time. Both you and the Dad should take a solid stand, anytime you see the girl at night send her away even at night. Please send the boy back no hope for the young ones here in Nigeria. |
Dem know say d strike no go get any impact |
Sell igbo (kuma) u go make more dan 20k. No body smoke igbo reach police officers |
April to July 2014 |
Channel tv ( man u/ PSG) don buy Ronaldo / Messi from Tvc (juve/barca) |
This story get as e b |