Bighead95's Posts
Nairaland Forum › Bighead95's Profile › Bighead95's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Omo this ladies fine oo Can anyone help me with the church location?? |
osazsky:A real Muslim identified .... Others supporting Palestine all of una dey craze im sure una go dey among people wey dey support BOKO HARAM |
benuejosh:💯 True ... E sure for me say the place sef go dey boring .... Just imagine set na Dbanj or DAVIDO Dem invite |
Na wa ooo y'all can't protest against the insecurities in your own land .... Una for kuku carry gun go support them fully for there.... Nonsense people.... |
We don win afcon finish ooo |
CBR100:Ahhh Omo you wicked oooo police sopos arrest you for weytin you dey yarn for mouth |
Some should please help me oooo I applied for this job on indeed.. Although I did online interview which I was told date of final interview will be sent to my mail... The picture attached is the mail that was sent to me ... My fellas out there does it look real because I'm confused with the way the message came ... Abeg help a bro ooo Thanks
|
Hello good evening everyone I applied through indeed for this job, I did a video interview which I was told a message will be sent to my mail my final interview ... I just saw this invite. Can anyone help me if this is genuine organisation because I'm confused ooo, with the way this message was sent Thanks
|
E b like say IRAN want WAR against the entire WORLD abi........ Even me sef go carry GUN ![]() |
If only we can put religion aside and focus on what bonds us together NIGERIA I'm sure the country will be a better place for you and I... |
na this kind yeye talk dey make Muslims dey take use mock christians.... |
Hmmmm na WA ooooo .... So far the lady could identify one of the guy's problem ... My advice for the lady is to JAPA |
Coly2012:If I may ask how did you build your CGPA During your university days ?? |
I dedicate KOKORO IGBALA by tope alabi to him ... Rip |
For the biafrans looking for WAR hope una dey see weytin dey happen for Palestine.... Anyways WAR something any sane person should pray for........ |
Biafran lawyers ![]() |
Not Knowing someone's name isnt a big deal in the university. Abi how does that add to the students CGPA |
GO0DHardDick:Who come get the idea to rule bai .... Obasanjo una complain Yar adua. Una complain Good luck. Una complain Buhari. Una complain TINUBU. Una don dey complain ... I'm sure if bush/clitton/Biden joint rule this wonderful nation una go complain .... Lol |
as this madman dey look so dey fear me oooo, make people no too near am e get why... |
Kobojunkie:So obidience is the only way to communicate with your own GOD ... Kwantinue ooooo |
.... Make una come street wey football field dey for naija same set of people go dey play Ball, without getting anything ... If Dem wound na Dem go use there money pay bill for hospital.. Una dey get everything free with 100million every week una still dey complain. Shior |
Wao ... Anyways diff people and diff ways of communicating with GOD. Everything you prayed for will surely be answered .. amen Welldone |
Can anyone please explain to me why Muslims put there holly MAT on the main road to pray when the holy mosque is filled up basically on Friday ..... As a result of This it causes massive holdup na question I ask oo |
The songs that still rings in my memory One love by onyeka nwenu Ketekete. By Ebenezer obey Mawo mi roro by Orlando owoh Water no get enemy.by baba fela Shoutout to the old fellas |
I no even dey hear weytin the mumu dey talk .. make I wait for people wey go send the written |
Bread and indomie ....... That thing still dey worry me I no know how e dey go for mouth |
Mobilisation fee is 2000..... Anyways me I don't blame people who do this just to survive for that particular period there is real original energetic HUNGER in this shit hole .... God will help us .. |
We go see the husband's real behavior make we dey see next week we go dey hear there full gist on how they go dey disgrace themselves |
Hmmmm na wa ooooo .... Someone gave birth to 3 children before she met you eventually something strange will come up later in the future ....... And for this pero not to remarry omo something fishy is going on... And if your in-laws no like you as a wife omo na the beginning of crashed marriage and multiplication of baby mamas ........ |
saphiere:Go marry nah afterall females are fighting for gender equality... Dem no dey tell person na your pussy go hear am |
Shoe shiner believe me you don't need to wait that long 3min you a boss on your own |
