Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,146 members, 7,845,797 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 03:13 AM |
Nairaland Forum / Bighead95's Profile / Bighead95's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
Crime / Re: Dose Rebecca Oluwaseunfunmi Sentenced To Death In Iraq For Attempting Suicide by Bighead95(m): 12:50pm On Oct 20, 2023 |
The only place I can leave naija for are CANADA AMERICA ENGLAND . If my money no reach I go kuku ma dey my comfort zone for naija wait till when I don reach to go... But who go advice her to go Iraq those traveling agency no go make heaven oo 1 Like |
Politics / Re: Reno Omokri Taunts Peter Obi Over Mr Ibu’s Ailing Health by Bighead95(m): 5:33am On Oct 20, 2023 |
May the Lord be with my family and everyone here ... May we not see any sickness that will drain us financially .... I Could remember when my dad had kidney problem O GOD we spent everything we had .. We had to seek for external financial assistance Lord abeg ooo make anybody no witness am ooo... 1 Like |
Family / Re: I'm Addicted To Prostitutes Please Help by Bighead95(m): 8:24pm On Oct 19, 2023 |
Engaging with prostitute is very very addictive .. I could remember then if I no enta asawo house to Bleep every day I go SICK .... So Tay I no come get the courage to talk to any lady on the street or anywhere... I feel the moment you now realize you have the problem there is now a solution which is within you ... What you have to do is WITHIN you 1 make sure you already know what you doing is waste of time Sperm Energy MONEY 2 self discipline comes vouch to your side that you won't go to Dem anymore (although e dey hard oo) but try ... (Try look for a lady wey you fit dey with fir this period ) My bro if try am I swear you go fight the addiction..... Na how I take quench my Asewo addiction If you do am come thank me later |
Food / Re: Can You Buy This Food For #2,200 by Bighead95(m): 6:23pm On Oct 19, 2023 |
Westchester: Dey decieve yourself ..... You for kuku sey 22000 |
Politics / Re: We Can't Trust Christians With Nigeria's Security - Sheikh Gumi by Bighead95(m): 11:32am On Oct 19, 2023 |
...... See how people dey reason Omo e sure for me say this man no go get any thing do with christians with hon mind set ..... But Muslims wey dey kill Christians nkor weytin make Dem do .... Dem no dey every dey judge person character based what the person has done instead if that person be Christian Omo dey mumu jump say all Christian na same.... Nonsense MUMUshit |
Sports / Re: Benzema Support For Palestine Sparks Uproar In France by Bighead95(m): 10:28am On Oct 19, 2023 |
PlayerMeji: |
Religion / Re: Checkout What The Bible Says About Ga'za (Pictures) by Bighead95(m): 10:24am On Oct 19, 2023 |
Odewaleadesoye:.. Oga this one na Old GAZA SE na the generation wey dey there still dey Dere currently ni ..... And how sure are you say na this SAME GAZA dey bible |
Sports / Re: Lionel Messi Named World’s Most Marketable Athlete For 2023 By SportsPro by Bighead95(m): 10:21am On Oct 19, 2023 |
MikeMicheal: which one be without legs Bai ni Tori olorun .... You for kuku say make messi go do Paralympics Abi weytin you think 3 Likes |
NYSC / Re: Corper Grace Chalya Silas Stabbed To Death By Robbers While Jogging In Kaduna by Bighead95(m): 10:18am On Oct 19, 2023 |
Aomial: This is too much aba ..... If you aren't okay with the story line don't read it. as it is we have a lot of stories in diff NL forums choose any of your choice read and comment of needed. Shikena This life top hard pass make we dey reason something wey no MAKE SENSE or troubles that can be avoided .. Thanks 1 Like |
NYSC / Re: Corper Grace Chalya Silas Stabbed To Death By Robbers While Jogging In Kaduna by Bighead95(m): 10:11am On Oct 19, 2023 |
Im waiting for MUMURIC to conderm this death ...... 1 Like 1 Share |
Politics / Re: Peter Obi Won The 2023 Election, Tinubu came a distant third - Babachir Lawal by Bighead95(m): 4:27pm On Oct 17, 2023 |
Weyrey you for kuku go Abuja put peter obituary for there pursue TINUBU comot Mumu 2 Likes 1 Share |
Family / Re: My Wife Complains When I Touch Her by Bighead95(m): 2:22pm On Oct 17, 2023 |
Go give another person belle ... This life is too small |
Nairaland / General / Re: What Are Those Corrupt Habits That Nigerians Have Accepted As Normal? by Bighead95(m): 2:18pm On Oct 17, 2023 |
Calitoscassius: That urinating of thing Omo it's a very bad idea most men urinate anywhere 1 Like |
Nairaland / General / Re: What Are Those Corrupt Habits That Nigerians Have Accepted As Normal? by Bighead95(m): 2:10pm On Oct 17, 2023 |
The moment you became friend with a lady the beginning of urgent 2k from you .. Urinating beside the road or at the fence of someone's apartment or behind any parked car... Uniformed personal driving through one way .. Soldiers opperessing civilians (this one dey happen well well and e dey pain me ) Local scammer trying to rob from the poor 20naira for owo keg at the filling station Any political offices shouldnt attract salary since wey be say na voluntary ( e sopos be free or lil stipends ) Public hospital doctors transferring patients to there private hospitals. Conductors looking unkept (if Dem open there armpit beside you Omo the odour no be here) Etc 3 Likes 1 Share |
Jobs/Vacancies / Re: From USA, is It Real Or Fake (photos) by Bighead95(m): 12:25pm On Oct 17, 2023 |
lazkizz: My brother please run for your life ... Any USA citizen info you put sope otilor . 7 Likes |
Health / Re: How Do I Get Rid Of White Spots On My Face? by Bighead95(m): 11:10am On Oct 17, 2023 |
Use sponge to scrub your face thoroughly. It's lack of face scrubbing |
Sports / Re: Police Kill gunman Who Shot 2 Swedish Fans In Brussels by Bighead95(m): 10:50am On Oct 17, 2023 |
Oya ooo 77virgins ...... He go Bleep Taya when e reach HELL.. Oloriburuku somebody 4 Likes |
Foreign Affairs / Re: Israel's Parliament Evacuated After Warning Of Incoming Rockets by Bighead95(m): 7:44am On Oct 17, 2023 |
Tekuku: Na mumu Dem be BRAINWASHED idiots na hin most of Dem be . I ask one person say if Canadian or Saudi Arabia visa sure for am ... Which one e go go to hustle .. Omo this guy shock me with SAUDI ARABIA visa ooo |
Foreign Affairs / Re: Israel's Parliament Evacuated After Warning Of Incoming Rockets by Bighead95(m): 6:31am On Oct 17, 2023 |
Israelterrorist: Why you no put BOKO HARAM Isis Iswap. I guess they are also killing for your ALLAH Muslims are the problem in this world truly ..... Brain washed set of people ..... Make una dey kill for una GOD dey go because 77virgins dey wait una for heaven |
Family / Re: Wife Pours Water On Matrimonial Bed Because Husband Refuses To Buy Her Wig (vid) by Bighead95(m): 2:55am On Oct 17, 2023 |
Omoawoke2: You dey craze |
Events / Re: Nigerian Man Spends 40m Naira At A Nightclub (pics/video) by Bighead95(m): 2:27am On Oct 17, 2023 |
Marynwachukwu21: What if he as done so many things for his neighborhoods before spending the 40million He owns is money so no one has the right to tell him how to spend his money .. The 40million he spent remember is also helping the economy by patronizing the business cleaners,barmen,manager, security,etc go collect salary some dey go diesel, maintenance etc So far say he no spend am for another country no WAHALA 1 Like |
Sports / Re: Mozambique Vs Nigeria; Int'l Friendly (1 - 3) On 16th October 2023 by Bighead95(m): 8:07pm On Oct 16, 2023 |
Bighead95: USA American football Basketball. No nation near them in those aspect But football Dem be zero |
Sports / Re: Mozambique Vs Nigeria; Int'l Friendly (1 - 3) On 16th October 2023 by Bighead95(m): 8:05pm On Oct 16, 2023 |
obi58: Chinese are known for 1 table tennis 2 basket ball 3 martial art I'm sure they are one of the best in the sport they are known for ... Nigeria is known for only soccer Yet the worst set of players are choosen every tournament due to corruption...... Go to diff places within the 4 walls of the nation we will surely get a better keeper compare to this nonsense protecting our goal post 2 Likes |
Food / Re: How I Prepared The Alligator I Killed by Bighead95(m): 4:15pm On Oct 16, 2023 |
Jennyclay: You don chop TINKO If yes which meat you think say Dem take do am ... Anyways make I recommend SNAKE 🐍 pepper soup for you e make sense BAJEBAJE |
Romance / Re: Ladies- Crossing Age 30 without A Spouse Is Not The End Of The World. by Bighead95(m): 4:12pm On Oct 16, 2023 |
Animegirl: What's the need of working/hustling for MOney to get our basic amenities when we all gonna die..... Because when we die we will all leave everything to the 🌎... Or .what's the need of putting cloth on which we all gonna get naked when we die ... Or Make I dey talk am dey go Dey give yourself unnecessary HOPE.. Better go MARRY 1 Like |
Sports / Re: Mozambique Vs Nigeria; Int'l Friendly (1 - 3) On 16th October 2023 by Bighead95(m): 4:00pm On Oct 16, 2023 |
Gone are those days when everybody will leave there various jobs to watch Nigerian football match .... Main road go quiet no commercial/private bus or car go waka for that period ... But NOW everything don change 6 Likes |
Crime / Re: Woman Commits Suicide After Her Groom-To-Be Died One Week To Their Wedding by Bighead95(m): 3:56pm On Oct 16, 2023 |
victorclean: Mad man |
Celebrities / Re: Portable Loses Temper, Threatens To Fight In Europe by Bighead95(m): 3:53pm On Oct 16, 2023 |
Presently na craze dey make people get there respect ..... E no want make pocolee mata rehappen ... NO JOY on the street. I stand with portable's approach on this GIDIGBA 💯 1 Like |
Politics / Re: Behold, President Bola Tinubu’s Men by Bighead95(m): 4:18pm On Oct 15, 2023 |
Weytin make this list SWEET only ... Na Yoruba plenty pass |
Music/Radio / Re: Top 5 Nigeria Musicians Who Penetrated The American Music Industry by Bighead95(m): 1:09pm On Oct 15, 2023 |
Who God as blessed no one can curse .... Ride on guys ...... Shalipopo is another definition of GRACE.. People wey really Sabi sing na backup artist most of them be 1 Like |
Foreign Affairs / Re: Fake Kenyan Lawyer Who Won 26 Cases, Arrested!! by Bighead95(m): 1:04pm On Oct 15, 2023 |
Hmmm since he won 26cases I guess the money he earned with it should be sustainable to become a barrister...... Abi na free e dey do am |
Religion / Re: Why Did You Stop Going To Church? by Bighead95(m): 9:35am On Oct 15, 2023 |
I stopped going to church because I haven't seen my beloved CAC church within the NEW place I just moved. Just searching Sha .. But for now na my house be my church until CAC is discovered |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46 |