Bighead95's Posts
Nairaland Forum › Bighead95's Profile › Bighead95's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
dheaven:Me I no belief that story I just want make you know sey deaf/dumb communicates .... ![]() |
DoggoneDogg:Bro we learn everyday I run a bar which deaf/dump comes with there opekes to enjoy the best of there lives they communicate through signs ...... If dem dey together omg you will wanna pay attention to them...... Better still you may check Google or youtube for more info ...... We can't know things all make your research and come to this platform to apologise Good day |
Bola146:I fine pass van vicker oo and I sabi bang well .. |
As better as okocha is.. kanu is rated over him ![]() Happy birthday to our legend |
I no believe this joor |
If our country doesn't give us the opportunity to become to real us it's better we make other nations proud ... Congratulations Assuming she dey naija na hin one yeye prof go dey for corner go wan SAMPLE HER if she no gree na hin dem go promote person wey no reach her level |
Visocrate:... Na people like you dey draw people back ... Do you like the way things are been runned in this nation ?? And even before lockdown do you think people really live a good life See bro let's scatter everything our government have no good for us .... Our country is so blessed to the fact even some Europeans should come and survive in nigeria but the wrong people are in the position ... If everything is right for you doesn't mean it is for others .. I thankgod for my life bro .... But I just want you to know there is hardship to some people as well.... FELA was extremely rich yet he fought for his people through his music and he suffered for it as well (legend) MAZI KANU .. (legend) OJUKWU (legend) ... Etc weren't suffering financially or whatever but they fought for the poor So bro my advice for you is don't be self centered think for others as well if you can't protest or whatever ... Please don't go against people's wishes for the betterment of the country thanks $1 =500 House rent increases every year Companies are reducing salary because of covid Food is fucking expensive countries dey ban nigerian from entering Transportation is expensive Buhari dey go yankee for medical check-up Etc You come say make people no do anyhow |
Hmmmm the day I saw the pic of obi cubana ,E money,zubi Micheal etc with him I knew something fishy is going on .... how can a self acclaimed police man have any relationship with a big time scammer... To the extent that he introduced him to his Tailor.. This are the people efcc,sarz, etc should focus on not the boys that manage to get $1000 for months sleepless night ..... As good as this Nigeria is we selected the wrong people to rule us.... Let's wake up everybody let's get our voters card ready it's enough ... |
LONGPREEK:... Bro some lecturers can't construct as well....... School is a total playing ground the value of school as gone I'm sure you can't compare universities in the 70s 80s to now .... My papa no pass primary school but e sabi speak pass most lecturers wey dey lecture |
Those lecturers sabi form busy ehn .... I could remember my project supervisor in unilag ... This woman wan kill me my mate don finish project I still dey chapter 1 she dey always busy ... To release me go another supervisor she no gree ... I passed through hell ... Na weytin students sopos dey do them make dem know sey e full ground |
AlhajiBitcoin:... Brotherly most of them na fake them be ... The koko nah take time forecast well if nah 10 odds you see put 1k on top am you go see 10 for week .... God no go shame us .. We go cashout brotherly |
Dem cut person head pieces in body for lagos.. Dem cut navy hand carry hin pistol for porthacort.. This one again die for libya . This 3news came out never reach 10min ... Na wa oo |
criuze:The guy na middleman at all at all na winch |
Hmm what belongs to street belongs to street ..... I tell people if you get problem for street e go better make una settle am for that same street ... |
When premiership dey start ? |
Hmmmm omo people no get joy ooo .... During endsarz wey police, soldiers dey kill our people dem no comot ooo ...... Rip to the dead |
Assuming Ramos is a nigerian we for easily tag am as sey na juju e use for alaba |
Yesterday I was watching female football matches it was nonsense there physical appearance pissed me off at first so ugly ..... Expecially african women footballers cameron ,togo,zambia etc naija still try small |
I wish I can watch a bbn that will combine both agberos,riches,average,poor set of people in a room by then I Will start watching..... Stupid show |
Make premiership start quick jawe ..... I no get time for this nonsense ......... |
wellmax:Na your generation mad .... Idiot fool |
stayclearofme:Weytin make you think say na PDP I voted for ?? Shior..... |
7lives:I didn't campaign but I voted for ADP |
Make we kuku dey watch am dey calm tension since wey be sey anything you wanna do during leisure time is allowed .... But I hate when grown up men dey watch this legalized oloshoizm |
Upon what buhari has turned this country to eg economically etc ... Upon what herdsmen has done to our bushes. Upon what happened to the victims at lekki togate. Upon the palliative given to the masses for covid 19 which was falsely shared.... Yet most people still voted for APC..... I repeat anybody that voted for APC thunder go strike hin generation ... E no go better for those people Failure go start to they happen for there life/generation..... I thank God for my life |
Hmmmm oti di woro si woro |
obumsway:Nonsense and ingredients... Next.... ![]() |
when they talk about winning souls, do they mean leading people to Christ, or bringing members to their church? Because I don't see why you will be dragging someone who is attending a church already to come to your church, claiming to be winning souls. Abi God of winners is diff from God of redeem or CAC. |
Hmmmm people sha so because he threw up a big burial ceremony means he doesn't take care of his mum when she was alive ..... Anyways to make everything easier for you all go on youtube search the mama wey die when she was alive you go see how fresh the woman and healthy she was ....... If na me I go even do more than that So far we are in this life we are vanity so anything in this life are all vanity so why I no go follow them enjoy the vanity before I die God punish poverty.... Na poverty dey make poor man reason everything is vanity |
Confirmedzombie:Please come and employ me I need a job |
No mind them ooo if you like your self just go furganizer you go cashout big time per tire na 100 God fit bless you make you pump 50tires a day you do cashout be that |
Kingpele:Yes ooo but the main problem is we no dey hear word . If I see chilled beer omo my belle go dey happy asif sey na beta thing e wan receive for body ![]() |


I need a job