Biobab23's Posts
Nairaland Forum › Biobab23's Profile › Biobab23's Posts
eleojo23:Over stay money in UAE attract 10k per day.. Let Nigeria grow stop supporting evil |
Lionel Messsssssilessss Records 6...den no born monkey well |
See naija comments infact no one can please Nigerians |
itsme01: |
My brothers fighting themselves... If u no u no... This matter na between senator n oga Airpeace tell me where d oga airpeace got his money if not tru shabbily deal from Niger Delta militants deal.... We youth need to learn abeg forget keyboard fight |
Am not in support of US but dis man hand no clean at all.. When Air Peace started, many were made to believe that it belonged to Mama Peace, Patience Jonathan. She herself kept mute. But in 2014, a group of Niger Delta militants cried out that the airline belonged to Kingsley Kuku and that Allen Onyema his biz partner was fronting for him, but they were shouted down. They insisted that the Airline was set up with the Niger Delta Amnesty money. Nobody listened. Kingsley Kuku was the SA Niger Delta Amnesty Program, while Allen Onyema handled many of the training programs... Pls do ur findings |
Nice job from senate... Now let see integrity from d so call APC n Buhari government... Abeg I no wan hear elephant � or Lion swallowed money |
I swear Aisha Buhari too smart see how she pass her msg.. Codedly telling d kogi pple not to vote for yaya bello d yeyenatu... But all dsame make d man retain d seat before vampire PDP enter n suck d treasure of kogi money because Atiku not coming again n Wike Don dey wicked PDP |
muykem:No b Saudi Arabia my broda na Dubai here d papa dey counting his plenty losses because d man loss no b small because all expectations of Ali baba n his 50thievies na to sell naija with NNPC but God pass dem... He go join us for parry tonight |
See wetin d yeye man dey commissioned with dos large n fat constituency allowances mind u IPoB n PDP d money he spent on dis useless project na Our money not his personal money so if u want rant abeg use ur common sense everything no b politics... I never support any political party cos dey r all dsame, so if u celebrate dis councilor project den u need to be ashamed |
pickatyou:I think am getting sick about dis useless government now because the guy Sowore has perfected his bail make den release d poor idiot guy naaa atleast he was used n dumped by some power brokers but now he learnt his lesson hard way... So DSS should there good office n release dis man abeg.. Am not against good government but humanity must surely be respect... Bubu tell ur krayone or na ABBA kayri to leave Sowore now |
I think am getting sick about dis useless government now because the guy Sowore has perfected his bail make den release d poor idiot guy naaa atleast he was used n dumped by some power brokers but now he learnt his lesson hard way... So DSS should there good office n release dis man abeg.. Am not against good government but humanity must surely be respect... Bubu tell ur krayone or na ABBA kayri to leave Sowore now |
iCauseTrouble:Bro abroad is not easy that's the plain facts because bills wan kill us here na God, good phone cameras, weather and nice tall buildings wey dey use different from naija n let me say social amenities but we pay fucking higher Dan my beloved country NIGERIA �� brother sometimes we pay 180k for light bills DEWA |
To get job here in UAE agents charges from 70k-150k for jobs that's resident visa is not even guaranteed and mind u after ur tourist expires you will need to go for visa change at the cost of 200k+ and remember too much money for accommodation here small bunk na 50-80k monthly in a room consisting of 7-10pple inside infact UAE not easy for naija for now Larryfest: |
Nice one Mr. Governor please don't let IPoB to support you please if not ur second term go enter voicemail... I talk my own oyaaa I dey wait for yab ooo |
U finish dis boi shuuuu u... Lol quote author=Joshmodest post=83721537] I personally don't like the songs wizkid has dropped this year , but " joro" and " ghetto love " you call meaningless , have a combined almost 20m views on YouTube in less than 2 months ! I hope you are familiar with the UK charts ,check it and see how many entries wizkid got this year alone , and tell me which of your hardworking artists have just a single entry .. The first paragraph , about tiwa savage shows that you're either a frustrated jambite, or an adult that has decided to be a fool at forty ..... Focus on the university of your choice admission lists, and stay away from the internet , since you clearly have nothing to contribute ![/quote] |
Lol Atiku please don't relent we youth need ur stolen funds too make we help u mobilise lawyers from dubai to take ur matter to ICC.... � � � |
benboss665:Stop saying wat u don't no even need full video n pix I get it here even d place of scene not far to my area here |
Not dubai na sharjah for my guy side here I still visit dere dis evening and police packed too much blacks yesterday its bad thou |
naijadrivablog:Wow u try bro we r just managing here in Dubai because d bills high too many fakes online |
Lol saraki dis pple Don push u to where u no like just see as u dey lose everything hmmmm IPoB I Hail oooo abeg don't support Tinubu or any yoruba for president in 2023 because we all no wetin go end am if u na try support person... Lol � � am waiting for yab thou |
Secret deals Don enter some people hand if u understand me... Soft landing deals |
Forget story dis man is fucking real alots of pastors r doing worst moreover d man is just an human like rest of us being a pastor doesn't make u an angel |
ziegurf:No b matter of English teacher but atleast please for once appreciate good things n try to see better future for dis country we can't continue importing foods atleast dis life of importing has been going on before u r born n u still want ur kids n next generation to continue? Nna use ur sense bro n join d moving train... Thank you bro |
Bros she never started any deep relationship with u.. Just try to give it more trial brother if turly u love her u gat lots of work to do cos someone else is taking her time |
Joylove2324:LOL u r a bad shild.... Dis one enter am |
Esther was only use for weight lifting for dos my real niggaz n correct babes wey understand me.... Sharp men |
Wetin dey dere Dan form loyalty on camera u think say d bros no dey dance soapy for bathroom or u think he dey fck another woman outside bbn u better growup boi |
Flat breasts something wey my guy alhaji Don suck finish com throw am go meet d taller director Originator 1 to finish d slippers... � � Haa wetin I just talk now in fact I Don cast d oldosho |
[ U r badboi loooool thanks quote author=TechCapon post=82706424] Before you waste your data let me quickly warn you, if you want to watch the video just to see the dance moves you'll enjoy it but if you want to watch it because of the music vibes don't bother wasting your time and data because the song is trash. Instead use that data and watch "Blow my mind" by Davido and Chris Brown.[/quote] |
Man United 1 - arsenal 2... Tackle me with ur left eye n ball |
Wetin bring Buhari talks here now? Nna make u na find better job ooo because dis hate is getting too much some of guys dey masturbate with Bubu name abeg learn to rest ur president n country because all dis hate speech dey affect us wey dey obodo oyinbo |


